₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,648 members, 8,436,739 topics. Date: Tuesday, 30 June 2026 at 05:34 PM

Toggle theme

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (388) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2022 Live Updates Thread (2727303 Views)

1 2 3 ... 385 386 387 388 389 390 391 ... 4305 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(m): 10:57pm On Jul 30, 2022
Okay. This place don full again. Political trolls, raise your hands.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 10:57pm On Jul 30, 2022
Sheggz, Adekunle,Daniella, all dis ones na same category dem dey,be like dey nvr go party b4
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sirqeeboi(m): 10:58pm On Jul 30, 2022
nooker:
Abeg, I still respect Double Wahala for Saturday night parties. By now, Alex for don remove shoes. Teddy A and Co with the choreography. Even bitterleaf Cynthia dey try for dance
Cynthia wasn't bitterleaf she is a cool girl
If u no believe rest
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 10:58pm On Jul 30, 2022
NLbabygirl:
I just love Doyin.. her energy is so positive and contagious kiss
me too
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Goalnaldo(m): 10:58pm On Jul 30, 2022
Latashia:
As how na? can't i talk about bumbum again? lol , pls o. i be real girl
hmmm na wa but why your fellow girl bumbum go wan kill you huh
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:58pm On Jul 30, 2022
H2ho:
Easy broff…there is cold in Abuja grin grin
As the party dey dull at least make I see something look angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 10:58pm On Jul 30, 2022
activities2:
The king trending number 1 again
Hermes for the Mulla
Hermes is the king of level up!!!

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:58pm On Jul 30, 2022
I like the dj sha. kiss
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:58pm On Jul 30, 2022
HIGHESTPOPORI:
Chichi na big scam
Dm her for private lap dance grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 10:58pm On Jul 30, 2022
But why is she not dancing around at least mingle now ....even Christy O is doing better than I expected
thatigboman1:
she's there,looking very gorgeous with red top.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 10:58pm On Jul 30, 2022
Allyson I go knack u jazz angry
U are blocking my husby kunle from seeing other bumbums
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 10:58pm On Jul 30, 2022
Tatiana4u:
Kilode?
You want my Hermes to be called a rapist?
I like hermes, the guy suppose reach finals cool
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:59pm On Jul 30, 2022
MamBi:
Ilebaye looks like Vee a lot
But more sexually appealing version than vee..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 10:59pm On Jul 30, 2022
aroundnaija:
As the party dey dull at least make I see something look angry
grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 10:59pm On Jul 30, 2022
Sheggz disappointing both fans and haters grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 10:59pm On Jul 30, 2022
If not for Hermes, Eloswaggz and Pharmsavi
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Goalnaldo(m):
thatigboman1:
Big brother has started this rubbish of going on commercial break during party
lol their shouldn't advertise their sponsor?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by badinfluence: 11:00pm On Jul 30, 2022
MamBi:
Ilebaye looks like Vee a lot
She looks more like Sandra Okunzuwa the nollywood actress.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:00pm On Jul 30, 2022
aroundnaija:
I like hermes, the guy suppose reach finals cool
E go reach finals by the grace of God.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:00pm On Jul 30, 2022
aroundnaija:
I like hermes, the guy suppose reach finals cool
No be say the guy suppose reach final, he go reach final .
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Divay22(f): 11:00pm On Jul 30, 2022
I feel the party arena is small....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:00pm On Jul 30, 2022
Daniella, Sheggz, Amaka and Adekunle are tanking at this party

Eloswags, Phyna, Doyin, Cyph, Hermes gathering the most clout.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:00pm On Jul 30, 2022
Cyph be like clown grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:01pm On Jul 30, 2022
Beauty what are you and Sheggz whispering to each other?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:01pm On Jul 30, 2022
This guys are underwhelming on this dance floor sha.

Can’t be lockdown guys, laycon you are the best.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:01pm On Jul 30, 2022
Dotun and Hermes have now removed shirt

We're getting there.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:01pm On Jul 30, 2022
Beauty and Sheggz.... you wanna be starting something grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 11:01pm On Jul 30, 2022
Sheggz & Beauty I see U both grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 11:02pm On Jul 30, 2022
MamBi:
Ilebaye looks like Vee a lot
Do you know Jumoke Odetola, an actress, ilebaye looks like her.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:02pm On Jul 30, 2022
Oshokhai69:
.
Toast me then werey don edit am grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 11:02pm On Jul 30, 2022
Shegz and Beauty....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:02pm On Jul 30, 2022
Nobody will separate Hermes from his Chomzy.
Nobody grin grin
1 2 3 ... 385 386 387 388 389 390 391 ... 4305 Reply

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates ThreadBBNaija 2021 Live Updates ThreadBBNaija 2020 Live Updates Thread234

Big Brother Naija 2017: Live ThreadLive: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live ThreadWhat Series Are You Watching Now? Part 2

Viewing this topic: 1 guest(s)