Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,171 members, 7,867,395 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 03:17 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (392) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1982413 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (389) (390) (391) (392) (393) (394) (395) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:13pm On Jul 30, 2022
This Pharmsavvy wey just dey twerk since yesterday, we sure say no be batty boi be that? lipsrsealed
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:13pm On Jul 30, 2022
I just did. What’s up with Doyin and Cyph?

Geezeem:
Guys change channel!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:13pm On Jul 30, 2022
Amaka and Diana went outside to discuss.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:13pm On Jul 30, 2022
Giel:
Pharmasavi if you feel like twerking, twerk Jor grin
Since babes like Chichi, Beauty and Daniella no wan dance for us.

I thought I was the only one who saw that ! grin

1 Like 1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by adebayal(m): 11:13pm On Jul 30, 2022
Cyph mad oooooooooh never knew u had this in u cheesy cheesy grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:14pm On Jul 30, 2022
Mrviktor:


Nawah oh.
U mean oh


I hate make things dey waste, I do no like rubbish angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 11:14pm On Jul 30, 2022
Aguwanyi:

That is ehen,I need to bind and cast that girl to stay away from my hubby,the chewing gum too much..
We may have to send her home soon before she sucks all the blood in awa Kabiyesi sad
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:14pm On Jul 30, 2022
KIDDRICAsHAWK:


Yup. I think this is what happened.

Anyway, whatever it is, I expect Model Boyfriend Sheggz to come and download it all for us after the party.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Divay22(f): 11:14pm On Jul 30, 2022
Adekunle na Daddy for this party o grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 11:14pm On Jul 30, 2022
Be like say Doyin wan start Long distance relationship oh

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sammycarz(m): 11:14pm On Jul 30, 2022
Abeg make phyna and eloswag go find a room
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:14pm On Jul 30, 2022
fitzmayowa:
Abi Sheggz and Groovy wan exchange babe ni

I wonder wetin them dey yarn too grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(f): 11:14pm On Jul 30, 2022
Amaka linking up with her lockdown partner Diana
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 11:14pm On Jul 30, 2022
Which kain dance Amaka com dey dance for outside like this now?

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:14pm On Jul 30, 2022
Aww that was so sweet of Chomzy
She came to meet Doyin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:14pm On Jul 30, 2022
DJ 4kerty sabi sha … cheesy

The mood don change !

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Fkhalifa(m): 11:14pm On Jul 30, 2022
Na party people dey comot go talk like this? This one na BBN party trenches
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by toseen7: 11:15pm On Jul 30, 2022
DJ from Trenches!!!!!!!!!!

Owó lo segboro!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:15pm On Jul 30, 2022
Allyson get full package for front and back shocked cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:15pm On Jul 30, 2022
Secondly:


That na why dem dey on A/C na make the A/C dey help reduce body odour.

You sure say that AC dey work? See as they are sweating
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:15pm On Jul 30, 2022
My trenches boys taking over…

Yeassss
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 11:15pm On Jul 30, 2022
I hate hate hate Alysyn's bare skull. It might be a pet peeve even. Yeah i said it!

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:15pm On Jul 30, 2022
adebayal:
Cyph mad oooooooooh never knew u had this in u cheesy cheesy grin

What did he do?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:15pm On Jul 30, 2022
vivashut:
Be like say Doyin wan start Long distance relationship oh
grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:15pm On Jul 30, 2022
Amaka telling Diana Bella wants to take his man.....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:16pm On Jul 30, 2022
This Amaka no well undecided

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:16pm On Jul 30, 2022
Amaka ohhhhh! She is salivating that all the guys besides Sheggz are single.

This conversation between Amaka and Diana. Kikikiki

Amaka said if they put her in the house (Island) she won’t do shakara. Kikikiki
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:16pm On Jul 30, 2022
Lhimeet:
Allyson get full package for front and back shocked cheesy

I swear to God almighty !

To ba doko wa ma lole .

Bye bye
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:16pm On Jul 30, 2022
MizzD:


What did he do?

O ti format ori babe e. lipsrsealed
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:16pm On Jul 30, 2022
Diana gisting Amaka about the singles guys.....cheesy grin cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:16pm On Jul 30, 2022
Trenches werey don scatter everything angry


To ba squeeze bress wa ma lo le angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:16pm On Jul 30, 2022
Amya:
I hate hate hate Alysyn's bare skull. It might be a pet peeve even. Yeah i said it!
grin grin grin
African Queen standard..

(1) (2) (3) ... (389) (390) (391) (392) (393) (394) (395) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.