Stats: 3,165,994 members, 7,863,564 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 08:13 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1979454 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (448) (449) (450) (451) (452) (453) (454) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 1:32pm On Jul 31, 2022 |
shumuel:Giddyfia is a fool |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 1:32pm On Jul 31, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: Hahahahaha....hawk o.... It's illegal in 9ja o....loool |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 1:32pm On Jul 31, 2022 |
Chiefheywhy: Or never turns a new leaf ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:34pm On Jul 31, 2022 |
MissAnneboleyn: Because he is working more on his looks than his personality. It is not enough to be buff, how do you carry yourself? And he too like to dey hustle babes wey no dey look him side. Yesterday I was saying he's a Gym Bro; once dem don go lift one or two weight, dem go think say na to comot shirt and girls go dey fall. Na babes like Amaka fit dey fall for that one, if you wan dey hustle girls like Beauty or Bella, no be muscle. Dem don see muscle tire. Dotun needs to become more interesting. See brother Cyph wey dress like who dey go beach, enter party room with him small beer belly, choke and kiss babe wey Dotun don dey stimulate her mind with intelleshual conversations since. No be by muscle. 17 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 1:36pm On Jul 31, 2022 |
Geezeem: Na so them begin shout disqualification o...he didn't even get a strike for it ....lool.. Good thing is a team will review the video and watch everything then decide. I am foreseeing 2 strikes and strong warning to keep her on her toes.. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 1:37pm On Jul 31, 2022 |
safarigirl: ![]() ![]() ![]() Na pride and chochocho mouth be my saving grace. I don't even want to imagine what she has allowed herself to be put through. Dated a significantly rich man early this year and I wan run mad! Haaaaa! These men come with AUDACITY! Moving forward, if we aren't in the same tax bracket, leave me in the mighty name of Jesus! ![]() 8 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:37pm On Jul 31, 2022 |
Level 2 kids, please, I cannot keep defending you guys Why person go leave one strand of her weave-on for garden? Just why? Why is ya hair falling off to begin with? ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 1:38pm On Jul 31, 2022 |
bukolaademi001: You need to see how I shouted "leave there joor", like the niqqa would hear from my screen, I was hoping for more out pours, especially since allysn was already in the feelings too, but the Ode went and pack some of the guys to seat near them, after tapping small current from allysn's chest ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 1:40pm On Jul 31, 2022 |
scondy: Naija is a stupid place because morally, ashewo doesn't hurt any of the parties involved. Same can't be said of stealing. ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:40pm On Jul 31, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: You don go date sugar daddy ! ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:40pm On Jul 31, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 1:40pm On Jul 31, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 1:42pm On Jul 31, 2022 |
KIDDRICAsHAWK: But i thought u were married with kids tho |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 1:42pm On Jul 31, 2022 |
shumuel: Is that the laughing rat? ![]() ![]() That boy doesn't have sense. ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:42pm On Jul 31, 2022 |
Eloswags is a really good looking guy, that his Pop Smoke hairstyle no do am justice. He looks much nicer now with the hair loose, and a head warmer on it. If he cut off the sides a bit and curled the top, he would look gorgeous. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:42pm On Jul 31, 2022 |
4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 1:44pm On Jul 31, 2022 |
4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 1:45pm On Jul 31, 2022 |
Bella’s voice is no longer aggressive to me Not the softest voice, but it is growing on me sha I remember I liked the voice in her intro Her ship is stuff of horror though 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by limcar: 1:45pm On Jul 31, 2022 |
Lauryn41:you women and lies. If i give you $100k, your pant and pata will shift sharp sharp. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:45pm On Jul 31, 2022 |
safarigirl: Be like say you don do hairstylist before . ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 1:45pm On Jul 31, 2022 |
Hope u guys are hearing the conversation among groovy, Ilebaye and bryan |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:47pm On Jul 31, 2022 |
LOL Groovy dey talk say Beauty go gist Sheggz him matter, say he shock. Say imagine say Sheggz wey dem just meet which day, she don go dey gist am him matter. He say even Doyin dey cut am warning. Bryann say if na him she go hate am, say that kain thing dey ruin the experience wey he suppose get for the show. He say "I go clear you, you go cry, I cry, everybody cry, we move on" 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 1:47pm On Jul 31, 2022 |
thatigboman1: We dey watch rich kids, wassup with the trenchers? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:48pm On Jul 31, 2022 |
Chiefheywhy: ![]() Omo, I'm a beauty connoisseur, but nothing concern me and hairstyling. If I look people face, I dey imagine wetin go fit dem pass, but I no fit do hair. I wish sha, maybe one day I go learn how to do male hair especially. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 1:48pm On Jul 31, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 1:49pm On Jul 31, 2022 |
abeg wetin happen last night, this one I de see disqualification and strike? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 1:51pm On Jul 31, 2022 |
Taliya:Yeah..that’s one of the advantages of wigs ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 1:54pm On Jul 31, 2022 |
fitzmayowa:Very possible o... ![]() 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sylviaunusual(f): 1:54pm On Jul 31, 2022 |
thatigboman1:Swears... She is toxic and condescending. Imagine her saying Groovy is not her match because he doesn't have anything.. He doesn't have anything yet you wan craze because he dance with another girl.. 5 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 1:54pm On Jul 31, 2022 |
Groovy don suffer. Groovy say Beauty reported him to Sheggz last night, and Sheggz came and asked him to stop dancing with chomzy. And Beauty then went her reported her roommate (possibly Doyin) and that one came and warned him. And he stopped dancing altogether. If that is not witchcraft, I wonder what is. 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 1:54pm On Jul 31, 2022 |
Ilebaye dey ask Bryann wether her top came off last night. Bryann don tell her say yes, the top slipped off when he was carrying her, and he apologised. She side-eyed him Anyway, if it is any consolation, I doubt we saw that moment Sha. If dem no do this aside I no for know 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 1:55pm On Jul 31, 2022 |
scondy:Adekunle’s a calm and confident gossiper! ![]() |
(1) (2) (3) ... (448) (449) (450) (451) (452) (453) (454) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |