BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (545) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2701805 Views)
1 2 3 ... 542 543 544 545 546 547 548 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nickymezor(f): 7:04pm On Aug 01, 2022 |
Hermes is a clown ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:04pm On Aug 01, 2022 |
E for energy. Go Hermes. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 7:05pm On Aug 01, 2022 |
![]() Drama king |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:05pm On Aug 01, 2022 |
I no just like this guy… Please.. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 7:05pm On Aug 01, 2022 |
Hadeaks:All muscles and no action |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 7:05pm On Aug 01, 2022 |
MizzD:This thread must catch fire this week! ![]()
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 7:05pm On Aug 01, 2022 |
Who be this guy abeg? ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 7:05pm On Aug 01, 2022 |
Hermes na Wesley snipes. Why Hermes thrower that ball Abeg make dem no disqualify am oh! My heart Dey shake |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 7:05pm On Aug 01, 2022 |
wahala dey oo ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:05pm On Aug 01, 2022 |
Shout out to Hermes Jare ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sonymax16(m): 7:05pm On Aug 01, 2022 |
Hermes came prepared |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 7:05pm On Aug 01, 2022 |
Shegs see ya mates... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 7:05pm On Aug 01, 2022 |
Hermesssssss! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by empress101(f): 7:05pm On Aug 01, 2022 |
Hermes na character |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 7:05pm On Aug 01, 2022 |
Amillionnn:disqualify him for winning? I dont understand |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Slimzjoe(m): 7:06pm On Aug 01, 2022 |
No! This Hermes no normal at all ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hadeaks(m): 7:06pm On Aug 01, 2022 |
If Hermes does not make you laugh, you have serious issues. The guy is seriously growing on me even with all his quirks |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:06pm On Aug 01, 2022 |
Lol See these ones dey celebrate. By the time Hermes finish with them this week, they will wish they were up for eviction ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nickymezor(f): 7:06pm On Aug 01, 2022 |
The dragon drinks water |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:06pm On Aug 01, 2022 |
Na Diana go happy pass She's happy to lose every single wager task as long as level 1 wins HoH ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 7:06pm On Aug 01, 2022 |
Who dey breatttttttt ![]() Go Hermes My 3 favorite guys ran this race |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Brownsun(f): 7:06pm On Aug 01, 2022 |
Yaasssss!!!! Hermes!!!! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:06pm On Aug 01, 2022 |
Weirdo.. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 7:06pm On Aug 01, 2022 |
Dannyxy:Sorry, Bryann go chop nomination this week. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:07pm On Aug 01, 2022 |
See dissing Bryan Blood go don dey boil |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:07pm On Aug 01, 2022 |
LOL Chichi is tail. Level 1 dey always get Head and tail |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:07pm On Aug 01, 2022 |
Chichi is our new tail? ![]() Back to back L for me. From one of my Faves to the other. ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 7:07pm On Aug 01, 2022 |
Na them win tail too ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 7:07pm On Aug 01, 2022 |
Hermes na your mate? ![]()
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:07pm On Aug 01, 2022 |
Na dem go chop HOH na dem go still chop Tail |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 7:07pm On Aug 01, 2022 |
IGBO boys to the rescue as always |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:07pm On Aug 01, 2022 |
Latashia:Na good thing to come up |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
Viewing this topic: 4 guest(s)


