₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,417 members, 8,445,398 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 11:52 PM

Toggle theme

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (728) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2022 Live Updates Thread (2770543 Views)

1 2 3 ... 725 726 727 728 729 730 731 ... 4305 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:46pm On Aug 04, 2022
Christy O dey fear water?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:46pm On Aug 04, 2022
If dem no take time..Phyna will end up in Pharmacist or Cyph's bed yakata tonight....she dey use that "Appetiser breakfast " from Eloswagg take vex...e fit scatter legs this night for anybody wey dey down with am cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Taliya: 10:46pm On Aug 04, 2022
I am feeling Daniella vibes this night, the slow whine Kai !
Ilebayes boobs na die
Bryan rockin phyna hard
Khalid no dey carry bottle o, but when it comes to shagging Daniella he no dey carry last

Overall trenches pool party lit..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:47pm On Aug 04, 2022
Dotez:
Where your Laycoon? grin

Blady bandwagon,e sure me say u dey find another one to join,buh Biggie don do una rough, grin
Old talk wey no dey full basket..

Soon you will accept the reality that I have left the fan fare for kids like you grin grin

Ndi team.. grin grin

A na ezuzu nu.

Yours is to wait for any fine guy with a touch of Simpleton every year...zombie way na one way.. grin

Meanwhile Last time I checked, Laycon is doing good and enjoying life after outsmarting Ozo(Tony umez) and others to win the prize.. cool

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:47pm On Aug 04, 2022
Cyph na slow poison grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 10:48pm On Aug 04, 2022
Aguwanyi:
Confirm Oloriburuku na Tatiana....
Her madness na every season..
But by the time we are done with her this season she go see real madness!!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tonnyray: 10:48pm On Aug 04, 2022
Is Christy O seeing red or what? huh
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 10:48pm On Aug 04, 2022
Ekaka1:
If dem no take time..Phyna will end up in Pharmacist or Cyph's bed yakata tonight....she dey use that "Appetiser breakfast " from Eloswagg take vex...e fit scatter legs this night for anybody wey dey down with am cheesy
if I dey that house na phyna I go chingum this night cos I know say na better collecting I go collect this night grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:48pm On Aug 04, 2022
llebaye wan press Daniella button abi.....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by VEHINTOLAR: 10:49pm On Aug 04, 2022
DoubleeDee:
True; her self confidence would have been triple A if her English rendition was smoother.
From hindsight, she ought to bond more with the girls than trying too hard to attract a male admirer.
Her age and communication deficiency definitely account for the obvious gloom.
I understand your points here but I don't think communication is her problem 'cause she can actually communicate very well in English language. I think her undoing is "trying too hard to attract a male admirer",especially among the "big guys", as you correctly put it. Remember,she was subtly rejected by Giddyfia at the party. I think she is a bit heartbroken !
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 10:49pm On Aug 04, 2022
Christy O been get near drowning experience before?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:49pm On Aug 04, 2022
scondy:
She isn't bloated....amaka na spec....na fine geh
She isn’t bloated? What is she? Slim? undecided

Let’s call a spade a spade. Amaka is fat. As in obese. And that’s not attractive. She needs to hit the gym asap. It will only get worse as she ages…
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 10:49pm On Aug 04, 2022
fitzmayowa:
Pharmsavi is in paradise right now....
He might catch something big between those Phyna's Hot laps tonight...what been served long distance breakfast cannot do does not exist cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:50pm On Aug 04, 2022
Onyi99:
Just seeing this now
You must be a very stoopid boy
You still carry this your useless hate and drags after two years?
Why can't you congratulate him or better ignore the post?

Well I'm glad Ozo proved you miscreants wrong, especially people like you who carried his matter on their empty heads like their life depends on it.

Ewu Gambia huh
All this gutter ashawo wey dey disturb our peace on nairaland sha..

Na ya papa mate be stupid boy abii grin

A na ezuzu.

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by omotolly22(f): 10:50pm On Aug 04, 2022
How can you come to big brother naija and become a slave because of a lady you just met in one week

See groovy cannot even enjoy himself ,and have fun and dance with the girls because of beauty insecurity
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:51pm On Aug 04, 2022
Munzy14:
Old talk wey no dey full basket..

Soon you will accept the reality that I have left the fan fare for kids like you grin grin

Ndi team.. grin grin

A na ezuzu nu.

Yours is to wait for any fine guy with a touch of Simpleton every year...zombie way na one way.. grin

Meanwhile Last time I checked, Laycon is doing good and enjoying life after outsmarting Ozo(Tony umez) and others to win the prize.. cool
I bet Tony Umez is more successful that your entire family members put together grin

Onye nzuzu
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 10:51pm On Aug 04, 2022
safarigirl:
Christy O been get near drowning experience before?
Maybe she is in her period.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:53pm On Aug 04, 2022
Munzy14:
All this gutter ashawo wey dey disturb our peace on nairaland sha..

Na ya papa mate be stupid boy abii grin

A na ezuzu.
Same way your mama take do ashawo born wasted sperm like you abi?

Ana kogheri
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tonnyray: 10:53pm On Aug 04, 2022
Phyna don off bra sha grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:53pm On Aug 04, 2022
Deji is so bland
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:53pm On Aug 04, 2022
Modella has already in executing Biggie's task....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:53pm On Aug 04, 2022
Ekaka1:
If dem no take time..Phyna will end up in Pharmacist or Cyph's bed yakata tonight....she dey use that "Appetiser breakfast " from Eloswagg take vex...e fit scatter legs this night for anybody wey dey down with am cheesy
But nawa for Eloswag o grin

Man did bye bye to distant relationship after kiss o..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by general007: 10:53pm On Aug 04, 2022

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:53pm On Aug 04, 2022
omotolly22:
How can you come to big brother naija and become a slave because of a lady you just met in one week

See groovy cannot even enjoy himself ,and have fun and dance with the girls because of beauty insecurity
It's not easy to be in a relationship
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 10:54pm On Aug 04, 2022
Rehearsal over, let the bickering resume..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 10:54pm On Aug 04, 2022
Someone should tell Khalid not to release pre cum into biggies pool .
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:54pm On Aug 04, 2022
Onyi99:
I bet Tony Umez is more successful that your entire family members put together grin

Onye nzuzu
Gutter.. cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 10:55pm On Aug 04, 2022
Onyi99:
Same way your mama take do ashawo born wasted sperm like you abi?
Ana kogheri
So Na him mama be you mentor?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:55pm On Aug 04, 2022
Munzy14:
Gutter.. cheesy
Ezi offia grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 10:55pm On Aug 04, 2022
Twoclans:
Someone should tell Khalid not to release pre cum into biggies pool .
grin grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:55pm On Aug 04, 2022
Kess said he must commit adultery tonight, luckily the girls are wise and avoiding him like the plague that he is.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:55pm On Aug 04, 2022
Samueltemi337:
So Na him mama be you mentor?
Na your mama na grin
Abi you don forget?
1 2 3 ... 725 726 727 728 729 730 731 ... 4305 Reply

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates ThreadBBNaija 2021 Live Updates ThreadBBNaija 2020 Live Updates Thread234

Big Brother Naija 2017: Live ThreadLive: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live ThreadWhat Series Are You Watching Now? Part 2

Viewing this topic: 1 guest(s)