Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,166,063 members, 7,863,772 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 05:20 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1979813 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (798) (799) (800) (801) (802) (803) (804) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 3:38pm On Aug 06, 2022 |
MizzD:and modella. Hopefully tomorrow. People that were asked to scatter the house, na d house come scatter dem. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 3:38pm On Aug 06, 2022 |
One thing I love about Hermes is that;he doesn’t play when it comes to tasks!!! 6 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 3:39pm On Aug 06, 2022 |
Tatiana4u: E no shock me say you be man with hairy balls. But I been think say na you be that girl wey get large forehead with receding hairline 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 3:40pm On Aug 06, 2022 |
thatigboman1:I doubt it cos if they send them away sooner,they won’t be able to bring in more fake housemates. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by FIGARO00: 3:40pm On Aug 06, 2022 |
Oshokhai69:I don't care if this is a diss, but I take it as a compliment. 8 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 3:41pm On Aug 06, 2022 |
Oshokhai69:Lol If you see me,you no go fit talk o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 3:42pm On Aug 06, 2022 |
Ten minutes to complete task. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:42pm On Aug 06, 2022 |
Dem don give them 10 minutes until presentation Trenches never even plate food finish |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IghravweIG(m): 3:43pm On Aug 06, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 3:44pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl: Asun no even need oil at all ....be it red or groundnut..... Ideally, raw pepper (mashed) with onions is mixed with the grilled goat meat. Na lagos version be all those oil things..... We wey get the thing...na so we dey make am |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 3:44pm On Aug 06, 2022 |
Chichi’s food is salty.. Hermes mentioned it while tasting in a very subtle way but said it’s still okay.. Bella doesn’t look pleased; I think she had cautioned them while cooking 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:46pm On Aug 06, 2022 |
scondy: I dey wonder, because it never looked to me like something that you will start putting red oil again. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hayzed19(m): 3:46pm On Aug 06, 2022 |
See people wy dem pack for dekunle group. na him cook..na him una still dey want make he do plating. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 3:46pm On Aug 06, 2022 |
Can't wait for tonight's party. Chomzy, Phyna and Beauty must give us the gbas gbos they promised. Not to enter party room and start saying hello, hi. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:47pm On Aug 06, 2022 |
MizzD: Yeah, I heard Bella talking about the salt. They added some water to dilute it, but I don't think that is useful where salt is concerned |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 3:47pm On Aug 06, 2022 |
badinfluence: You’re probably right... I just tire for the production team this year. They have a good idea concerning having two Houses, and all that. But like someone already said, there’s a thing line because competition and hatred, so they should stop aiding them into crossing that line. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 3:48pm On Aug 06, 2022 |
scondy: Why you comot that ‘arrange it on a long rod’ na? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:49pm On Aug 06, 2022 |
Khalid infusing some of his artistic gifts on the plating of their food Lovely stuff 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ruby458(f): 3:50pm On Aug 06, 2022 |
Demnan: Chook head joor Nothing spoil. Come and join team #Beauvy 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Gmajor(m): 3:50pm On Aug 06, 2022 |
Who doesn't love salad with a side of spit? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:51pm On Aug 06, 2022 |
Make these children go dress up. Dem don try 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 3:51pm On Aug 06, 2022 |
PrincessEstates: If comrade Biggy say Vawulence Dey, e dey. If you no want vawulence then go watch Ebenezer tv. Make people wey dey wait vawulence enjoy na 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 3:51pm On Aug 06, 2022 |
I sense chichi and bella quarrel after this task. Bella doesn't look pleased with the food |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 3:52pm On Aug 06, 2022 |
MizzD: I wanted to know yesterday or the day before …If only the fake housemates would leave tomorrow with just one housemate 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:52pm On Aug 06, 2022 |
My Bryan impressing me on this task, maybe his mum or sister have chef skill… 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:53pm On Aug 06, 2022 |
Ihavethingstodo: Dem say salt dey am Their problem big pass the taste sef, because this plating wey I dey see so... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 3:54pm On Aug 06, 2022 |
So they want Adekunle to write the prep process for them when he can easily present by himself considering he's the most eloquent in that group. A 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 3:56pm On Aug 06, 2022 |
PrincessEstates: Swapping housemates by HoH would have been better IMO 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 3:57pm On Aug 06, 2022 |
MizzD:It will be salty because, after adding salt, Bella added more “maggi”. Chichi complained she doesn’t use plenty maggi since she already added enough in the chicken. Let them fight 5 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by damiviolet: 3:58pm On Aug 06, 2022 |
Make biggie allow them present finish make dem com exchange the food.....the kind wash wey dem go wash them chichi and co will be very interesting...... Biggie run am 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:58pm On Aug 06, 2022 |
Trenches housemates salad 11 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 3:59pm On Aug 06, 2022 |
carammel: Na why I dey always talk say make only one person cook food, make dem know wetin dem dey do. Anyway, I'm here for the ensuing drama 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (798) (799) (800) (801) (802) (803) (804) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |