Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,362 members, 7,864,683 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 12:45 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (807) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1980492 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (804) (805) (806) (807) (808) (809) (810) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:01pm On Aug 06, 2022
grin Lol
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Bomboiy: 5:01pm On Aug 06, 2022
ChiChi na real mgbeke,see as she dey read from book.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 5:01pm On Aug 06, 2022
All this noise for food wey salt choke grin

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 5:01pm On Aug 06, 2022
Who’s this Mgbeke feeling funky?! Chichi rest.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 5:01pm On Aug 06, 2022
Chichi reading from paper? No be she cook the food? undecided

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 5:01pm On Aug 06, 2022
safarigirl:


Na Chichi cook food

She go know wetin to talk

Igbanda Holyfield
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 5:01pm On Aug 06, 2022
eleshin:

Lol how's that going now?

So so sad cry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by jamesbridget13(f): 5:01pm On Aug 06, 2022
Lolz
These girls ehhh
Na tension abi na wetin grin grin grin

The spices were added are grin grin

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:01pm On Aug 06, 2022
Such a disorganized presentation lol

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 5:02pm On Aug 06, 2022
safarigirl:



Dem no too rate her for here, so, nobody send her presentation

Nobody expects anything from her, because she never really imposes herself in anything. She's just along for the ride.

When someone makes an entire thing out of doing something though, they have to live up to expectations, or people will come down hard on them. It's kind of like how Phyna been collect for her commentary yesterday.

I no dey find nairaland rating abeg grin. E no dey do anything for person.
If na by nairaland rating, for Tacha season Tacha suppose comot house by week 1 grin week 2 highest grin grin

Na just defend I dey defend. Make dem no too spoil my Amaka name and e be like say na me be the only Amaka fan for this thread cry cry

So na 1 man job I dey do for here cry

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 5:02pm On Aug 06, 2022
Ihavethingstodo:
Chichi reading from paper? No be she cook the food? undecided

The matter tire me O

Something wey you suppose dey talk off heart
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 5:02pm On Aug 06, 2022
Dotun read from paper too. Chichi read from paper too. Hermes as well. Oya keyboard warriors, go and kill them. Amaka, Amaka, Amaka all the time because she's not yoruba.

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 5:02pm On Aug 06, 2022
They won’t open their food too?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 5:02pm On Aug 06, 2022
Chomzy will never participate… all she knows is to hate

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 5:02pm On Aug 06, 2022
Level one again killing this presentation


Level 2 fighting self esteem issues grin

Phyna did well

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:02pm On Aug 06, 2022
Oga dramatic effect, doing too much…
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 5:02pm On Aug 06, 2022
See as adekunle dey laugh them
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 5:03pm On Aug 06, 2022
Are you proud of yourselves team vegetable rice?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:03pm On Aug 06, 2022
How is this a presentation??

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Bomboiy: 5:03pm On Aug 06, 2022
Hermes with the rescue as usual.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 5:03pm On Aug 06, 2022
Doyin's team topping
What's this crassness Hermes and co are exhibiting
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NwaIdeato: 5:03pm On Aug 06, 2022
Hermes is too eccentric, keep it simple my guy

4 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 5:03pm On Aug 06, 2022
Hermes, chef Chichi and Dotun's performance is so fun, lively, interesting and interactive..

Big brother.
Team Hermes for the win.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 5:04pm On Aug 06, 2022
Bryann, Cyph and Phyna presenting for Caesars salad

Cyph and Phyna abeg now.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 5:04pm On Aug 06, 2022
thatigboman1:
Dotun read from paper too. Chichi read from paper too. Hermes as well. Oya keyboard warriors, go and kill them. Amaka, Amaka, Amaka all the time because she's not yoruba.


You no well o

E say na because she's not Igbo
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 5:04pm On Aug 06, 2022
safarigirl:


The matter tire me O

Something wey you suppose dey talk off heart

She was even feeling funky ontop, shame suppose catch am small

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:04pm On Aug 06, 2022
Phyna should rest ohhh
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 5:04pm On Aug 06, 2022
Isn’t Cyph a little too overdressed

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Agbgift(f): 5:04pm On Aug 06, 2022
Can't wait for tonight's party.

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 5:05pm On Aug 06, 2022
Why is Phyna presenting
She will turn it to hype now
Amaka and Phyna shouldn’t be presenting
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 5:05pm On Aug 06, 2022
Giel:
Hermes, chef Chichi and Dotun's performance is so fun, lively, interesting and interactive..

Big brother.
Team Hermes for the win.

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 5:05pm On Aug 06, 2022
Phyna abeg

No hype o

3 Likes

(1) (2) (3) ... (804) (805) (806) (807) (808) (809) (810) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.