BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (807) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2740466 Views)
1 2 3 ... 804 805 806 807 808 809 810 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:01pm On Aug 06, 2022 |
Lol |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Bomboiy: 5:01pm On Aug 06, 2022 |
ChiChi na real mgbeke,see as she dey read from book. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 5:01pm On Aug 06, 2022 |
All this noise for food wey salt choke ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 5:01pm On Aug 06, 2022 |
Who’s this Mgbeke feeling funky?! Chichi rest.
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 5:01pm On Aug 06, 2022 |
Chichi reading from paper? No be she cook the food? ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 5:01pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl:Igbanda Holyfield |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 5:01pm On Aug 06, 2022 |
eleshin:So so sad |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by jamesbridget13(f): 5:01pm On Aug 06, 2022 |
Lolz These girls ehhh Na tension abi na wetin ![]() The spices were added are ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:01pm On Aug 06, 2022 |
Such a disorganized presentation lol |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 5:02pm On Aug 06, 2022*. Modified: 5:30pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl:I no dey find nairaland rating abeg . E no dey do anything for person.If na by nairaland rating, for Tacha season Tacha suppose comot house by week 1 week 2 highest ![]() Na just defend I dey defend. Make dem no too spoil my Amaka name and e be like say na me be the only Amaka fan for this thread So na 1 man job I dey do for here |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 5:02pm On Aug 06, 2022 |
Ihavethingstodo:The matter tire me O Something wey you suppose dey talk off heart |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 5:02pm On Aug 06, 2022 |
Dotun read from paper too. Chichi read from paper too. Hermes as well. Oya keyboard warriors, go and kill them. Amaka, Amaka, Amaka all the time because she's not yoruba. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 5:02pm On Aug 06, 2022 |
They won’t open their food too? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 5:02pm On Aug 06, 2022 |
Chomzy will never participate… all she knows is to hate |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 5:02pm On Aug 06, 2022 |
Level one again killing this presentation Level 2 fighting self esteem issues ![]() Phyna did well |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:02pm On Aug 06, 2022 |
Oga dramatic effect, doing too much… |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 5:02pm On Aug 06, 2022 |
See as adekunle dey laugh them |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 5:03pm On Aug 06, 2022 |
Are you proud of yourselves team vegetable rice? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:03pm On Aug 06, 2022 |
How is this a presentation?? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Bomboiy: 5:03pm On Aug 06, 2022 |
Hermes with the rescue as usual. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 5:03pm On Aug 06, 2022 |
Doyin's team topping What's this crassness Hermes and co are exhibiting |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NwaIdeato: 5:03pm On Aug 06, 2022 |
Hermes is too eccentric, keep it simple my guy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 5:03pm On Aug 06, 2022 |
Hermes, chef Chichi and Dotun's performance is so fun, lively, interesting and interactive.. Big brother. Team Hermes for the win. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 5:04pm On Aug 06, 2022 |
Bryann, Cyph and Phyna presenting for Caesars salad Cyph and Phyna abeg now. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 5:04pm On Aug 06, 2022 |
thatigboman1:You no well o E say na because she's not Igbo |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 5:04pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl:She was even feeling funky ontop, shame suppose catch am small |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 5:04pm On Aug 06, 2022 |
Phyna should rest ohhh |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 5:04pm On Aug 06, 2022 |
Isn’t Cyph a little too overdressed
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Agbgift(f): 5:04pm On Aug 06, 2022 |
Can't wait for tonight's party. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 5:05pm On Aug 06, 2022 |
Why is Phyna presenting She will turn it to hype now Amaka and Phyna shouldn’t be presenting |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 5:05pm On Aug 06, 2022 |
Giel:
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 5:05pm On Aug 06, 2022 |
Phyna abeg No hype o |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
Lol