Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,729 members, 7,831,316 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 04:57 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1956308 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (839) (840) (841) (842) (843) (844) (845) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by damiviolet: 10:58pm On Aug 06, 2022 |
Giel:Amaka looks gorgeous tonight 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:58pm On Aug 06, 2022 |
bukolaademi001: Very irritating rubbish I go soon enter Chris Okagbue DM, make I tell am to light candle for him sister, because she don lose focus 9 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 10:58pm On Aug 06, 2022 |
fitzmayowa:Lmao... Dem dey muzz me walahi |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:59pm On Aug 06, 2022 |
PimpasParadise: I no understand the dance |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 10:59pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl: That one is a sinking ship. I am not sure there can be any ship like Mina in the history of big brother again. 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 10:59pm On Aug 06, 2022 |
NLbabygirl: Lmao |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:59pm On Aug 06, 2022 |
damiviolet:Absolutely stunning. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:59pm On Aug 06, 2022 |
AutoChick4U:She don try nah only her rock Bryann and Groovy! Make she regain her balance nah 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 11:00pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl: I thought she was focused but yesterday night showed me that girl is gone gone. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sonymax16(m): 11:00pm On Aug 06, 2022 |
Mehn..... feeling this dj |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:00pm On Aug 06, 2022 |
PimpasParadise: Na drag you dey drag me? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 11:00pm On Aug 06, 2022 |
Adekunle said they(island guys) will take over mainland girls from their men during the party, this was earlier this morning during the fake talk show with Hermes. Baba has been missing all night. 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 11:00pm On Aug 06, 2022 |
NLbabygirl:Wahala ooo... Na Dem Sabi oooo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:01pm On Aug 06, 2022 |
DJ boring, housemates boring, Party boring. At least in SYE. The boys would have started dancing as a group. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:01pm On Aug 06, 2022 |
Munzy14:Still trying to figure out Biggie's assignment |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:01pm On Aug 06, 2022 |
Amaka dey ask Giddy his Zodiac sign. She go think say she don catch man. I pity her 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:01pm On Aug 06, 2022 |
Amaka dem say make you toast man. You dey tell am say you look like a Libra. I don tire this night abeg. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:02pm On Aug 06, 2022 |
Errrrmmmm I hope Beauty no dey see Groovy with Diana o..... 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:02pm On Aug 06, 2022 |
safarigirl: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:02pm On Aug 06, 2022 |
Again, chi chi is on a mission I really like christy O’s vibes tonight |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:02pm On Aug 06, 2022 |
Omor Deji and Chichi suppose nack this night ohh I like what i see |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:02pm On Aug 06, 2022 |
damiviolet: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tonnyray: 11:02pm On Aug 06, 2022 |
I see Bryan winning this BBN Season 7. 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:02pm On Aug 06, 2022 |
Groovy dey rock mama Diana yansh This guy is bold 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:02pm On Aug 06, 2022 |
Most of wizkid's old jams are ever green.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by tooexclusive: 11:02pm On Aug 06, 2022 |
There are many ladies I would want to dance with in this party but chichi won’t be one of them... ilebaye, modellas body is a spec, chomzy’s body is giving sha but her teeth isn’t it... Amaka can miss me any time. Groovy shud help our mental health nah and not over rock Diana... I don’t want Beauty breaking down. 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:02pm On Aug 06, 2022 |
MizzD: Where she put her hands? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 11:03pm On Aug 06, 2022 |
Groovy hmmmm |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 11:03pm On Aug 06, 2022 |
Why babes no wan dance with sir kess |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 11:03pm On Aug 06, 2022 |
Tonnyray:Then you are blind 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:03pm On Aug 06, 2022 |
My confident man has carried Doyin.. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:03pm On Aug 06, 2022 |
See Adekunle walking around like principal inspecting the dance floor during school passing out party 8 Likes |
(1) (2) (3) ... (839) (840) (841) (842) (843) (844) (845) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |