BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (935) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2717752 Views)
1 2 3 ... 932 933 934 935 936 937 938 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
This guy dey talk like mumu o . ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Brownsun:I have never cared less for new housemates. Dem don choke us. Abeg, make she come collect Sheggz or Adekunle. Anyone is fine for me |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Big brother done run us scam ![]() But no be wetin dey picture be this na ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 7:07pm On Aug 07, 2022 |
eleshin:That sounded like a hate speech. No problem eleshin. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Trenches straight please |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
2nd new housemate Chizzy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Romanoff(f): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Titaniumental:You done run go check poster. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:07pm On Aug 07, 2022 |
. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Chizzy, new male HM |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fergieboy: 7:07pm On Aug 07, 2022 |
Fake house mate |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 7:07pm On Aug 07, 2022 |
This new guy na the real trenches ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
This one never popular ...he don dey dash item |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by mariahAngel(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bukolaademi001(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
Chizzy is going to trenches |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by paiporte: 7:08pm On Aug 07, 2022 |
so that leaked pics is fake |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:08pm On Aug 07, 2022 |
This guy na trenches straight ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 7:08pm On Aug 07, 2022 |
Rachael ain't an halfcaste. Abi its my dstv. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:08pm On Aug 07, 2022 |
Ok he's using Chizzy. Chizzy from Anambra. Welcome |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
MizzD:Totally |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 7:08pm On Aug 07, 2022 |
This season jus dey chaotic |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rossycee(f): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
iamyemiakins:You are not nice � |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:08pm On Aug 07, 2022 |
Na Onitsha dem bring this one from? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hadeaks(m): 7:09pm On Aug 07, 2022 |
Did I hear "you have to apply your 99 intelligence before you talk to me"? 99 gini? ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 7:09pm On Aug 07, 2022 |
paiporte:But the names on point... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 7:09pm On Aug 07, 2022 |
I'm already liking this Chizzy. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 7:09pm On Aug 07, 2022 |
MissAnneboleyn:She's still a Legend Má. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 7:09pm On Aug 07, 2022 |
OMG! Where have I been? Just seeing that BEAUTY has been disqualified. But this Rachael is a freaking fraud. Why put that mixed race picture for gbegiri only to bring a darkie. ![]() This new guy defo belongs to trenches. I wonder what drama racheal wants to bring. Rachael please go and scatter okoye and kunle |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 7:09pm On Aug 07, 2022 |
safarigirl:Does it matter? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by claseek(f): 7:10pm On Aug 07, 2022 |
:These two new HM are so underwhelming ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 7:10pm On Aug 07, 2022 |
Where the Rachel wey I want na |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 7:10pm On Aug 07, 2022 |
Hadeaks:Kwa kwa kwa kwa This one na cultist o ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:11pm On Aug 07, 2022 |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
Viewing this topic: 2 guest(s)




