BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (1312) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2719731 Views)
1 2 3 ... 1309 1310 1311 1312 1313 1314 1315 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:53pm On Aug 13, 2022 |
Groovy dancing with Chomzy, it's sure Phyna's turn to move mad...... ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 11:53pm On Aug 13, 2022 |
Chomzy and groovy ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by FIGARO00: 11:53pm On Aug 13, 2022 |
Ihavethingstodo:Pesin wey I don Stan since afternoon. Groovy is a real housemate and his peepee is a Rider.
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 11:53pm On Aug 13, 2022 |
Groovy located Chomzy. I pity beauty where she is at the moment |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sajosoj850: 11:53pm On Aug 13, 2022 |
FIGARO00:Na social proof technique he dey use. People want what other people want. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:53pm On Aug 13, 2022 |
Latashia: ![]()
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 11:53pm On Aug 13, 2022 |
Kess just dey one place dey rock different yansh |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 11:53pm On Aug 13, 2022 |
Giel:While chichi was venting, if Groovy had planted a kiss on her forehead, she go willingly join the queue. All that one na ovulation anger. ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:53pm On Aug 13, 2022 |
Groovy! The most talked about HM Guyman must rock every babe no matter the opposition ![]() Highest nah apology go end am ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:54pm On Aug 13, 2022 |
fitzmayowa:The only difference between Phyna and Beauty, is that Beauty will go home and fight her man for embarassing her, Phyna will rather focus on fighting the girl. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 11:54pm On Aug 13, 2022 |
fitzmayowa:levels dey naa, she can't try that rubbish with chomzy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:54pm On Aug 13, 2022 |
Chomzy after seeing the problem dancing with Groovy brought Chichi she went to dance with him ![]() Abi she dey dare Ilebaye and Phyna to come and drag her the way they dragged Chichi? My Chichi and chomzy girls are crazy ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by FIGARO00: 11:54pm On Aug 13, 2022 |
bentenny:Go and get your jotting pad bro.
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:54pm On Aug 13, 2022 |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 11:55pm On Aug 13, 2022 |
Na make Eloswag undrëss Ilebaye remain now |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 11:55pm On Aug 13, 2022 |
FIGARO00: ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 11:55pm On Aug 13, 2022 |
safarigirl:spot on lawyer. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:55pm On Aug 13, 2022 |
Ilebaye na bad girl sha...lowkey |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by tooexclusive: 11:55pm On Aug 13, 2022 |
Ilebaye trying to get back at Chomzy for dancing with Groovy??... “maybe not sha” |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 11:55pm On Aug 13, 2022 |
fitzmayowa:she can't do nothing |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 11:55pm On Aug 13, 2022 |
I’m enjoying chiomzy this night She’s just enjoying herself.. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:55pm On Aug 13, 2022 |
DamianX:Its not by big gbola , he brought kayamata to this show i swear. From my guess it no go reach 4-5 inches. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:55pm On Aug 13, 2022 |
kUNLEMYBARBECUE:Be deceiving yourself o ![]() The irony is you loving a flirty kiddwaya and all the inglorious tricks and tactics of a player and still claiming to love a laid back Mr goody two shoes lackey in Adekunle lol Youre the very personification of two faced emotional mismanaged crybaby lol |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:56pm On Aug 13, 2022 |
Adekunle na fine man sha . |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 11:56pm On Aug 13, 2022 |
If only Beauty knew this guy is not serious, she would have just handled him like a toy and use him to play anyhow and let him play too. I still can’t believe this boy cost her this game. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:56pm On Aug 13, 2022 |
My God, Ilebaye.... ![]() May be she's even drunk |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alamkir: 11:56pm On Aug 13, 2022 |
DownChelsea:That guy no get format, he is just confused about the plenty attention he is getting from d girls |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by prewtyjulie(f): 11:56pm On Aug 13, 2022 |
Elo hope u no go kemen any babe in dis show, cos d konji wey hold dis fella, too red |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:56pm On Aug 13, 2022 |
See Dotun jumping like grasshopper instead make he go kiss Ilebaye ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:56pm On Aug 13, 2022 |
Munzy14:You see wetin she do Elo there ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 11:56pm On Aug 13, 2022 |
safarigirl: Exactly, you see women fighting the other woman, which is shameful. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:56pm On Aug 13, 2022 |
fitzmayowa:Omo something is in that Groovy's body. Any girl that comes close must run mad. ![]() God abeg. Thank you for removing Amaka from Groovy. Is that how I would have been typing about How Amaka disgraced me by going to drag a woman because of a man? Rejection thank you oh. No be my babe go dey Craze. |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2


