BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (1320) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2704745 Views)
1 2 3 ... 1317 1318 1319 1320 1321 1322 1323 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fergie001: 12:27am On Aug 14, 2022 |
Eloswag, what is going on there? Phynaaaaaa |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 12:27am On Aug 14, 2022 |
Elo & Phyna ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kUNLEMYBARBECUE(f): 12:27am On Aug 14, 2022 |
safarigirl:They know Wettin them dey do!! They know say most of the men no too fancy them so why stress urself when u have an easy fuckkboi around!! ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by prewtyjulie(f): 12:27am On Aug 14, 2022 |
Show us elo n phyna , phyna want to rraape elo |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 12:27am On Aug 14, 2022 |
So Phyna still get eyes for Eloswag. Na wa o ![]() Only God know wetin Elo do this cameraman wey just dey avoid am… |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(m): 12:27am On Aug 14, 2022 |
Thread don full again. Hypocrites. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:27am On Aug 14, 2022 |
de konji wey hold phyna eh ![]() Eloswag na werey ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:27am On Aug 14, 2022 |
Groovy you are the problem abeg Phyna told you she has a problem with Chichi and you went to dance with her. Groovy you know wetin you dey do abeg. Now you're saying you don't understand all these problems |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:27am On Aug 14, 2022 |
Dj don put them in love mood with this song . |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 12:27am On Aug 14, 2022 |
Hey chisos, what is Phyna doing to Eloswag? Is this one not sexual harassment? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 12:27am On Aug 14, 2022 |
Phyna finally serving Elo breakfast |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hiteelong(f): 12:27am On Aug 14, 2022 |
Phyna on eloswag Hahahahahs |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:27am On Aug 14, 2022 |
Lol ![]() Please |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:27am On Aug 14, 2022 |
PimpasParadise:Jesu!!!
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Godseye70: 12:28am On Aug 14, 2022 |
Wait Groovy really likes Chomzy? What the heck is going in that house |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 12:28am On Aug 14, 2022 |
This Dj is cute ooo… he’s entering my eye. Does anybody know his name? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 12:28am On Aug 14, 2022 |
Wahala no plenty like this? Is phyna hustling for kiss from Elo? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:28am On Aug 14, 2022 |
Is Phyna attention starved? What’s all these? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:28am On Aug 14, 2022 |
I really can't keep up again. Js3 fights ere n dere |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 12:28am On Aug 14, 2022 |
Big brotherrrrrrrr. Call Phyna off this poor boy ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:28am On Aug 14, 2022 |
This is all embarrassing na.. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:28am On Aug 14, 2022 |
So Phyna had issues with Groovy and has run back to Eloswag? Na wa oh. See how she's dragging Eloswag around.. Phyna. Eloswag is tired abeg He's even not talking to you. Rest this your desperation for man abeg Rest it. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:28am On Aug 14, 2022 |
Giel:Cancelled ! He can dance with whosoever he deems fit , make all of them know this and know peace . |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:29am On Aug 14, 2022 |
Leeemaoooo. See as Elo dey use Phyna shine. Chai. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dynamicboss: 12:29am On Aug 14, 2022 |
Fans of Hermes need to pray and fast for this guy... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Teeroyzimma: 12:29am On Aug 14, 2022 |
meobizy:don't mind them, when Tinubu wins election their eyes go clear, instead of them to prepare for peter Obi's campaign smh |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:29am On Aug 14, 2022 |
Godseye70:Lolssss i can't keep up oooo Even with 2 stations, things still dey occur |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 12:29am On Aug 14, 2022 |
Phyna still begging eloswag, the guy is looking like deaf and dumb, not interested. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by badinfluence: 12:29am On Aug 14, 2022 |
Phyna get shame na |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by prewtyjulie(f): 12:29am On Aug 14, 2022 |
Phyna wetin be dis na, pls stop dis trash, hold ur self na |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:29am On Aug 14, 2022 |
Phyna don chop breakfast tire for this show |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:29am On Aug 14, 2022 |
Eloswag don run ![]() |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2


