BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (1514) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2704413 Views)
1 2 3 ... 1511 1512 1513 1514 1515 1516 1517 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 9:46pm On Aug 16, 2022 |
carammel:dem go beat Sheggz tire |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 9:47pm On Aug 16, 2022 |
Hermes resttttt! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by tolexy007(m): 9:47pm On Aug 16, 2022 |
Vawulence look at the house like
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 9:47pm On Aug 16, 2022 |
Hermes - I rate the two of Una, Una Bleep up ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 9:47pm On Aug 16, 2022 |
Omo Adekunle dey para oooo Boy I’m not your bro, call me Adekunle. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 9:47pm On Aug 16, 2022 |
scondy:Adekunle no even gree the werey talk. He don calm down as he see crazy. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by geezprince(m): 9:47pm On Aug 16, 2022 |
Opemipo011:But we knew that! That guy had a lot of emotions bottled up until tonight. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 9:47pm On Aug 16, 2022 |
Sheggz: Bro bro Adekunle: Don't call me bro...my name is adekunle |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 9:47pm On Aug 16, 2022 |
safarigirl:Na ebuka put petrol |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 9:48pm On Aug 16, 2022 |
Adekunle will go all out for Sheggz now and we are for it.... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 9:48pm On Aug 16, 2022 |
Dianna and Bella |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by geezprince(m): 9:48pm On Aug 16, 2022 |
Adekunle, talk your truth Abeg, clear any mofo! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 9:48pm On Aug 16, 2022 |
Which Opportunity is Sheggz talking about? That he can help Adekunle outside or what, pele o, eyan Kidwaya aburo Cryptombbape. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 9:48pm On Aug 16, 2022 |
See me dey watch from naralnd poverty na Bastard make i enter Twitter, safarigirl please update me |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kUNLEMYBARBECUE(f): 9:48pm On Aug 16, 2022 |
Haaa Agu!!!!
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 9:48pm On Aug 16, 2022 |
Diane wan change am for Bella ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 9:48pm On Aug 16, 2022 |
MizzD:Over Belleful...biggest drama so far in the season... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 9:49pm On Aug 16, 2022 |
MizzD:Na wetin I first hear.as I tune in be this. Hemure o ni pa mi ![]() Omo! Bella don enter ooo ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Opemipo011: 9:49pm On Aug 16, 2022 |
Diana and Bella too o.. Diana don face bella Bella defending shege say make people no put mouth.. Dem com reply her say, na so she too dey put mouth for other people's matter |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rossycee(f): 9:49pm On Aug 16, 2022 |
Just tuned in and saw Adekunle and sheggz fighting abeg what caused the fight |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 9:49pm On Aug 16, 2022 |
Bella is jumping into a fight that is not her own..... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by davodyguy: 9:50pm On Aug 16, 2022 |
So it's all about Bella? Segun no get shame |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 9:50pm On Aug 16, 2022 |
Doyin stay out of it, adeKunle can speak for himself ! Yes the drama has begun! House will divide |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 9:50pm On Aug 16, 2022 |
Bella just dey shout "Allow them talk" |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 9:50pm On Aug 16, 2022 |
Is Bella mad or what? She keeps saying allow them they are men, while coward sheggz is hiding beside her. Men do it bone to bone. They are men, push sheggz into the fight floor, let them settle it man to man |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 9:50pm On Aug 16, 2022 |
scondy:It’s not tete, at all Don’t steal Beauty’s thunder nah |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 9:50pm On Aug 16, 2022 |
AdeKunle you are calling Dotun for back up? Of all people ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Skrrrrrrr: 9:50pm On Aug 16, 2022 |
This sheggz is a proper idiot. Talks and thinks like an idiot. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hyland(m): 9:51pm On Aug 16, 2022 |
safarigirl:Who the f**k is that? ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 9:51pm On Aug 16, 2022 |
safarigirl:She's right. Make nobody buy fifht abeg, let them fight for my love. ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 9:51pm On Aug 16, 2022 |
Sheggz I support you jare. No matter all your faults you always say your bs to people's face. Adekunle own na to talk for person back. Fcking coward Diana wants to stand up for Adekunle. Sheggz told her he doesn't talk to women. Bella immediately bought fight and told Diana not to interfer in Men's fight. That ended it. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Milazaha: 9:51pm On Aug 16, 2022 |
Truly from the first week this sheggz has been gunning for adekunle. He is low key intimidated by adakunle |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
