BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (1604) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2764029 Views)
1 2 3 ... 1601 1602 1603 1604 1605 1606 1607 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 7:26pm On Aug 18, 2022 |
ToyinDipo:No dey join Adekunle and Segun for the same sentence,u dey insult my Adekunle... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IdiaofBenin: 7:26pm On Aug 18, 2022 |
Skrrrrrrr:Caught that ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Threebear(m): 7:27pm On Aug 18, 2022 |
Hadeaks:
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 7:27pm On Aug 18, 2022 |
I be london boy, I went to this and that in the mud. ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by FrankGiel: 7:27pm On Aug 18, 2022 |
Skrrrrrrr:the guy looks soo timid and stupid.. no sense of self worth |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 7:27pm On Aug 18, 2022 |
Most of us shouting Olodo sef no sabi the answers …. Make una calm down
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 7:27pm On Aug 18, 2022 |
Silver jubilee guys |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by VictorIfe(m): 7:27pm On Aug 18, 2022 |
sheggz dey try make small |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rossycee(f): 7:27pm On Aug 18, 2022 |
Phyna can't even read properly |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Aguwanyi: 7:28pm On Aug 18, 2022 |
Beorn:Don't mention..
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by homesteady(m): 7:28pm On Aug 18, 2022 |
These people don't know centenary? Wow! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nozino: 7:28pm On Aug 18, 2022 |
Demnan:Everyone deserves praise. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 7:28pm On Aug 18, 2022 |
How can 70 years anniversary be called a centenary Bella? You don't know centenary means 100? You no go school? Na wa |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fairygeh(f): 7:28pm On Aug 18, 2022 |
This game is really exposing the naiveness and olodoism of HMs London boy olodo |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 7:28pm On Aug 18, 2022 |
Threebear:How market...? Thank God he dey with him babe and cheerleader... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Skrrrrrrr: 7:28pm On Aug 18, 2022 |
LMAO. Centenary ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by vivashut: 7:28pm On Aug 18, 2022 |
NLbabygirl:Speak for yourself baby girl.
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 7:28pm On Aug 18, 2022 |
Omo e be like say na water full that shege big head? For a guy that talks too much, he no sabi anything ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Arysexy(m): 7:28pm On Aug 18, 2022 |
![]() Phyna literally crying Shegz and Bella na olodo Doyin too, na only conversation full her brain |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by irenosen22(f): 7:28pm On Aug 18, 2022 |
Which can team be dis?? They so dull ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 7:29pm On Aug 18, 2022 |
empress101:Go and buy tv stop peeping from your neighbors |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IdiaofBenin: 7:29pm On Aug 18, 2022 |
[quote author=Threebear post=115831250][/quote]Olodo*square ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 7:29pm On Aug 18, 2022 |
This one Bella is doing her face like this, she fit say na Phyna no read the question well. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by VictorIfe(m): 7:29pm On Aug 18, 2022 |
Reussite:platinum even you sef no sabi ham |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ToyinDipo(m): 7:29pm On Aug 18, 2022 |
Aguwanyi:Adekunle is smart, didn't know they are in same group. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rossycee(f): 7:29pm On Aug 18, 2022 |
safarigirl:I just tire |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by FrankGiel: 7:29pm On Aug 18, 2022 |
Wrong is sweet in Hermes mouth ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 7:29pm On Aug 18, 2022 |
eleshin:My own be say.... if your favorite never do no come dey talk pass yourself ooo ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Holawhumy: 7:29pm On Aug 18, 2022 |
Boyfriend and girlfriend...Olodo.. ...Answering questions wrongly with confidence |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 7:29pm On Aug 18, 2022 |
The life expectancy of a Nigerian man is 50yrs nah. How didn't they know that? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by geezprince(m): 7:29pm On Aug 18, 2022 |
To be fair to Sheggz and his team members, most of their questions were from the Oraimo brand, while the other group’s questions were mostly current affairs and sports questions. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IdiaofBenin: 7:29pm On Aug 18, 2022 |
Hermes reads card: WRONNNNNGGGG ![]() |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
Viewing this topic: 2 guest(s)



...Answering questions wrongly with confidence