Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live (23147 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 13 Reply (Go Down)
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Snapchat: 5:17pm On Aug 21, 2022 |
JBoss25:Na Man City dey play, na Arsenal matter you dey reason. I don’t know the team you support, but I assure you Arsenal will finish above them. |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by RedMac: 5:17pm On Aug 21, 2022 |
nah only riyaz mahrez i dey see for man city bench... where all their players dey abi dem sell all of them? |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Kyase(m): 5:17pm On Aug 21, 2022 |
Fergie001 abeg call lamasta |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Reallife17: 5:17pm On Aug 21, 2022 |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by adioolayi(m): 5:17pm On Aug 21, 2022 |
Rejuvenated Newcastle ![]() Good game so far |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by oz4real83(m): 5:17pm On Aug 21, 2022 |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by dfrost: 5:17pm On Aug 21, 2022 |
crazygod:What's that supposed to mean? ![]() |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by JBoss25(m): 5:17pm On Aug 21, 2022 |
Lordofalmajiri:Na traffic dem dey find |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Kingsley10000: 5:18pm On Aug 21, 2022 |
man city go win |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Adasun(m): 5:18pm On Aug 21, 2022 |
Omo |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Dearlord(m): 5:18pm On Aug 21, 2022 |
jeff1993:I tell you brah. |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Myfavourite: 5:18pm On Aug 21, 2022 |
I need know what to eat tonight pls someone to help me Zenith bank 240...2478...812 |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:19pm On Aug 21, 2022 |
crazygod:Lol.. I see what you did here ![]() |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by rolams(m): 5:19pm On Aug 21, 2022 |
Is the table turning? |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Reallife17: 5:20pm On Aug 21, 2022 |
Our defense is so disorganized! |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Angelfrost(m): 5:20pm On Aug 21, 2022 |
Hmmm... The Year of the Underdogs! Na this kind season Vardy and his boys carry this trophy o! Arteta and Arsenal, stay focused! This might just be your year!!! ![]() |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by kingyakos: 5:20pm On Aug 21, 2022 |
jeff1993:U sef see wetin me see |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by osaweseforme(m): 5:21pm On Aug 21, 2022 |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Reallife17: 5:21pm On Aug 21, 2022 |
We will be back stronger!
|
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Nobody: 5:21pm On Aug 21, 2022 |
Sportybet, don chop my salary advance ![]() If I bet again make Atiku and Tinubu lose 2023 election ![]() |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Fira09(m): 5:22pm On Aug 21, 2022 |
Angelfrost:You are kidding right? |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Medallion500: 5:22pm On Aug 21, 2022 |
Shey man U don b small club? crazygod: |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by osazsky(m): 5:22pm On Aug 21, 2022 |
thoollz:initial gragra..2- 4 sure for city..relax |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Lamasta(m): 5:22pm On Aug 21, 2022 |
dfrost:We are winning this game watch out |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by RedMac: 5:22pm On Aug 21, 2022 |
Thinkam:no be small thing o... see how as i dey see my money dey leave me |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by chikason22(m): 5:22pm On Aug 21, 2022 |
crazygod:Is Man U a small team?? Comrade calm down abeg
|
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by fourboys: 5:22pm On Aug 21, 2022 |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by osazsky(m): 5:23pm On Aug 21, 2022 |
Angelfrost:hahaha relax..pep is always king |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by osazsky(m): 5:23pm On Aug 21, 2022 |
chikason22:sure |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by funkyshade(f): 5:24pm On Aug 21, 2022 |
Peace is never an option. This breakfast must not end with us, it must go round.
|
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Dynamicboss: 5:24pm On Aug 21, 2022 |
crazygod: vawulence comment |
| Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by dfrost: 5:24pm On Aug 21, 2022 |
chikason22:Kyase, fergie001, Lamasta, Angelfrost sebi una don see say roll call master don come outside now? Later now e go hide ![]() |
Everton Vs Manchester City (3 - 3) On 4th May 2026 • Wolves Vs Manchester City (3 - 2) On 26th December 2019 • Liverpool vs Manchester City - (3 - 1) On 10th November 2019 • 2 • 3 • 4
West Ham Vs Arsenal (1 - 5) On 3rd December 2016 • AFC Bournemouth Vs Arsenal (2 - 1) On 14th January 2018 • West Ham Vs Arsenal (0 - 1) On 10th May 2026

but your prayers no go work 

