Female Fan Publicly Proposes To Rema - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Female Fan Publicly Proposes To Rema (550 Views)
| Female Fan Publicly Proposes To Rema by Bigwizzyman(op): 12:21pm On Aug 24, 2022 |
| Re: Female Fan Publicly Proposes To Rema by Bigwizzyman(op): 12:43pm On Aug 24, 2022 |
| Re: Female Fan Publicly Proposes To Rema by SAMBARRY: 12:56pm On Aug 24, 2022 |
When this one nack you belle turn you to baby mama now,una go dey enter social media rant say rema give you belle E nor collect am.shey this one resemble person wey ready to be a father talkless Of settling down or ready to be in a serious relationship? I don't know why girls don't think.they seem to be getting ret@rded by the day Na jeje rema dey on E own dey do him music,na you dey Carry free poosy come him Lane,if he nack you belle and japa,no enter socio media talk say rema dey irresponsible o.na only you go pay pikin school fees taya because na you go meet am for where E dey |
| Re: Female Fan Publicly Proposes To Rema by Bigwizzyman(op): 1:35pm On Aug 24, 2022 |
Para mode lol SAMBARRY: |
| Re: Female Fan Publicly Proposes To Rema by Bigwizzyman(op): 3:14pm On Aug 24, 2022 |
Female Fan Allegedly Paid $2k For Chris Brown To Remove Her Underwear • Wizkid And His Plus-Sized Female Fan Do Doggy On Stage (Pics) • Wizkid Dances With A Plus-Sized Female Fan In The U.S • 2 • 3 • 4
Closed! • Sabinus Was Drinking While Driving And He Had A Car Accident • .