₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,398 members, 8,421,737 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 10:39 PM

Toggle theme

Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (4) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEuropean Football (EPL, UEFA, La Liga)Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 (30965 Views)

1 2 3 4 5 6 7 Reply (Go Down)

Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by tishbite42: 4:13pm On Aug 27, 2022
Lol
Liverpool abeg
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by Oqw1: 4:14pm On Aug 27, 2022
Really
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by F4ku: 4:21pm On Aug 27, 2022
Nna e be like say..
Liverpool carry bou for mind.. grin grin grin
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by Nobody: 4:23pm On Aug 27, 2022
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by Nobody: 4:24pm On Aug 27, 2022
huh
7 goals & no single goal or assist from Mo Salah. Una wey de watch the match, how manage?
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by openmine(m): 4:24pm On Aug 27, 2022
7-0 and Salah is yet to score....Darwin go dey vex for that red card e get...
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by seunny4lif(m): 4:27pm On Aug 27, 2022
Ah
Na basketball shocked
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by Discountsempai: 4:27pm On Aug 27, 2022
Liverpool don vex.
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by 2Radii: 4:27pm On Aug 27, 2022
Wait

Liverpool dey crazehuh??

Make dem hold them ooh, dem don turn the match to gidigbogidigbo already, everytin to them na vawulence


Dem no dey recognise simple play

Any small tin na fight for their face.

Every team dey win 2:0, 2:1 with happiness, e reach their turn dem turn am to fight grin
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by baralatie(m): 4:31pm On Aug 27, 2022
Disnis exation something
angry
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by illmatic101(m): 4:31pm On Aug 27, 2022
2Radii:
Wait

Liverpool dey crazehuh??

Make dem hold them ooh, dem don turn the match to gidigbogidigbo already, everytin to them na vawulence


Dem no dey recognise simple play

Any small tin na fight for their face.

Every team dey win 2:0, 2:1 with happiness, e reach their turn dem turn am to fight grin
grin
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by jrusky(m): 4:35pm On Aug 27, 2022
Referee should end this match pls.
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by bigtt76(f): 4:39pm On Aug 27, 2022
Na who send Bournemouth enter Liverpool wahala today? Den fit chop reach ten the way this de go so cheesy cheesy cheesy
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by bigtt76(f): 4:40pm On Aug 27, 2022
cheesy cheesy cheesy cheesy ...this one weak me sef


Bmaster:
if only prayers work.....







I for like make hunger kill you and whoever is with you on this,idiot
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by crazygod(m): 4:40pm On Aug 27, 2022
E come be like say na friendly them dey play.
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by baralatie(m): 4:41pm On Aug 27, 2022
Bournemouth buy market
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by openmine(m): 4:42pm On Aug 27, 2022
ANGER UNLEASHED!!
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by N2B2: 4:43pm On Aug 27, 2022
9... Liverpool sef. Don't batter these guys like this na. Leave them small respek.
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by Calenikan(m): 4:43pm On Aug 27, 2022
If you like score 100. Na still 3 points
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by ugwuadudave(m): 4:43pm On Aug 27, 2022
grin Ref! blow whistle na!
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by BluntCrazeMan: 4:43pm On Aug 27, 2022
See Mod’s Error...
Well Spotted.

Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by Angelfrost(m): 4:44pm On Aug 27, 2022
Ref suppose don end this game like that Afcon referee... Why allow this massacre!

This so inhumane!

So, Liverpool wan score all their season goals today?!! Haba!

The poor coach of Bournemouth.... They will definitely sack him as if they stand a chance of surviving the drop! tongue

This team is not EPL material at all! Already relegated before the season has fully kicked off.
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by crazygod(m): 4:44pm On Aug 27, 2022
Where are those wannabe pundits wey talk say Liverpool can not do anything without Mane? grin
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by DonCarlos1(m): 4:44pm On Aug 27, 2022
Wetin Liverpool wan prove? E don do abeg, they’ve made their point
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by openmine(m): 4:44pm On Aug 27, 2022
Calenikan:
If you like score 100. Na still 3 points
We know...why is it paining you nah
is it your goals? tongue tongue
Re: Liverpool Vs Bournemouth (9 - 0) On 27th August 2022 by mywells: 4:44pm On Aug 27, 2022
Save goals for next match, 7goals can't give you 7points just three points
1 2 3 4 5 6 7 Reply

Grimsby Town Vs Manchester United 2(12 - 11)2 On 27th August 2025Southampton Vs Manchester United (0 - 1) On 27th August 2022Arsenal Vs Fulham (2 - 1) On 27th August 2022234

Leceister City Vs Arsenal (3 - 0) On 28th April 2019Arsenal Vs Oestersunds FK: Europa League (1 - 2) On 22nd February 2018Aston Villa Vs Manchester United (0 - 1) On 14th August 2015