₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,911 members, 8,424,147 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 06:38 PM

Toggle theme

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (2386) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2022 Live Updates Thread (2670182 Views)

1 2 3 ... 2383 2384 2385 2386 2387 2388 2389 ... 4305 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f):
Chizzy has a special lip type
I like his lips
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 1:37am On Aug 28, 2022
Wetin dey vex amaka
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 1:38am On Aug 28, 2022
So why can’t we see Amaka?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 1:38am On Aug 28, 2022
Rachael said she's not going anywhere, and even if she's going, she's not going without Chizzy.


Bryann dey hail them, he no know say na rider talk grin


Meanwhile, Bryann dey make jokes about how dem go just dey cry from tomorrow, person go wake up for night dey cry, you go wan chop food you go dey cry, Ebuka go call your name to ask random question, you go dey cry, if you see Ebuka, you go dey cry.....

Deji wey dey go house dey there dey smile
.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:39am On Aug 28, 2022
Amaka has started again....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 1:39am On Aug 28, 2022
Now Biggie is muting sounds
Shoottt me now
angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 1:39am On Aug 28, 2022
Chomzy don dey sleep óò.

Elo talk use style touch her.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 1:40am On Aug 28, 2022
scondy:
Wetin dey vex amaka
You dey mind that one? Small joke wey Chizzy dey joke, she carry stone.

Na she know as body dey do her.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Konor: 1:40am On Aug 28, 2022
safarigirl:
Make dem just dey manage each other dey go

5 weeks to go
I think they(especially groovy) want to play an 'emmarose' on the viewers for money cakes and baecation trips grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 1:40am On Aug 28, 2022
Kayode, move this camera abeg angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Phethar007(m): 1:40am On Aug 28, 2022
Konor:
This groophy ship doesn't look authentic
how does an authentic ship look like o eyin aye,like titanic love abi undecided
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 1:40am On Aug 28, 2022
safarigirl:
You dey mind that one? Small joke wey Chizzy dey joke, she carry stone.

Na she know as body dey do her.
Oh ....but there is no exchange between the two na...
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 1:40am On Aug 28, 2022
Konor:
I think they(especially groovy) want to play an 'emmarose' on the viewers grin
Dem no go see EmmaRose money, but they can try.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sanqa: 1:41am On Aug 28, 2022
DamianX:
That girl has her own game.
Same as Modella. I don't think they should be emotionally involved, it would spoil their purpose
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 1:42am On Aug 28, 2022
scondy:
Oh ....but there is no exchange between the two na...
No, it wasn't an exchange between them.

Chizzy was saying, "All these fake housemates, I don't want to see you people outside the house...." jokingly

The next thing, Amaka enter talk with, "All these nonentities...."

Chizzy was saying his own jokingly, Amaka was using her own to throw shade
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 1:42am On Aug 28, 2022
Kayode Kayode Kayode
Enough said
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Konor: 1:42am On Aug 28, 2022
Phethar007:
how does an authentic ship look like o eyin aye,like titanic love abi undecided
lol. I just feel groovy is playing a game, and though phyna is so into him, she knows he's playing a game and she has decided to play along.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Konor: 1:44am On Aug 28, 2022
safarigirl:
Dem no go see EmmaRose money, but they can try.
lol. You can't say..
Phyna has the fans.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 1:45am On Aug 28, 2022
Sanqa:
Same as Modella. I don't think they should be emotionally involved, it would spoil their purpose
I'm suspecting it's an instruction from BB to them, fake hms and riders alike. That's why Deji behaves the way he does. Same reason Modella is giving Bryann tough time despite the fact she likes the guy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 1:46am On Aug 28, 2022
Konor:
lol. You can't say..
Phyna has the fans.
They don't like the ship enough to pull that kind of funds.

She has fans, but dem no dey pull EmmaRose funds at all.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 1:50am On Aug 28, 2022
Hermes should speak Pidgin more
Wow…more relatable than the English with all those big words
I just throughly enjoyed a short interaction between him Giddyfia now

He is advising Giddy who has apparently served breakfast to Amaka (leading to her tantrums)
Told him only Dianna liked him
But the issue is that Boss Lady is not following him to talk
Hermes is advising him to make the talk happen anyhow- follow her when she storms out, etc
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 1:50am On Aug 28, 2022
This giddyfia is the most shifty person in that house...shoooo...what exactly is his deal sef?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 1:52am On Aug 28, 2022
So many scorned women in that house. Now Giddyfia is thinking about his life grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:52am On Aug 28, 2022
Amaka is pissing Giddyfia off....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 1:52am On Aug 28, 2022
Amaka really calling people nonentities and how they should not talk to her is ridiculous


She dey throw shade to who pass her, na wetin make Biggie call the werey. Make she no talk pass wetin go bring fight again.

She never knows when to shut up, just carry matter for head like gala.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:54am On Aug 28, 2022
Amaka is public enemy number 1 right now.....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 1:54am On Aug 28, 2022
Giddy says Amaka is saying everyone in Level 1 is fake, calling them b*tch niggas. She dey find talk from their mouth.


Lol. Dem go use nomination finish her and her bad energy on Monday, maybe because she was saved twice, for her mind she get massive fanbase. I pity her grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 1:56am On Aug 28, 2022
Giddy said if he should say the truth about everything that is happening, people are going to cry.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by sajosoj850: 1:56am On Aug 28, 2022
I think there will be fake evictions today.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 1:56am On Aug 28, 2022
Kai, amaka sha and her chochocho

Level 1 guys don dey mark her.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 1:56am On Aug 28, 2022
safarigirl:
Amaka really calling people nonentities and how they should not talk to her is ridiculous


She dey throw shade to who pass her, na wetin make Biggie call the werey. Make she no talk pass wetin go bring fight again.

She never knows when to shut up, just carry matter for head like gala.
This is one of the reasons I call her the derogatory name, Piggymaka. She is disgusting and if I was in that House, I will send her to her grave with poisonous words that will make Bryann's own look like comedy. She will cry and commit suicide.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dumininu01(m): 1:56am On Aug 28, 2022
Konor:
But who does this Rachel really like in this house?
she said she likes Khalid
1 2 3 ... 2383 2384 2385 2386 2387 2388 2389 ... 4305 Reply

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates ThreadBBNaija 2021 Live Updates ThreadBBNaija 2020 Live Updates Thread234

Big Brother Naija 2017: Live ThreadLive: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live ThreadWhat Series Are You Watching Now? Part 2

Viewing this topic: 1 guest(s)