BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (2388) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2658835 Views)
1 2 3 ... 2385 2386 2387 2388 2389 2390 2391 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Legionx: 2:13am On Aug 28, 2022 |
Leave me alone Hold me more |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by tooexclusive: 2:14am On Aug 28, 2022 |
Na this advice they make man enter wahala with rape oh... leave her alone is leave her alone. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 2:15am On Aug 28, 2022 |
tooexclusive:Na so she has been pushed to start insulting Level 1 Housemates too now, abi? By the time Kabiyesi Adekunle settles on her matter and gives her what she has been begging for, please, maintain energy and blame them, not her. Na only Amaka dem dey push, she no fit push anybody. Lack of emotional intelligence will finish her on this show, na why dem say she dumb and everyday she proves it. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:15am On Aug 28, 2022 |
Wetin Groovy do Phyna wey she dey vex..... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 2:15am On Aug 28, 2022 |
Tell him Chizzyooo |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dynamicboss: 2:15am On Aug 28, 2022 |
safarigirl:Premium vawulence is loading... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:16am On Aug 28, 2022 |
Chizzy is a mad man..... ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 2:17am On Aug 28, 2022 |
Bryann, who did this to you? See as Modella dey play you like ludo. ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 2:19am On Aug 28, 2022 |
UncannyGenius:Na person wey Dy shout ashawo Dy my eyes |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 2:19am On Aug 28, 2022 |
Bryann ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by tooexclusive: 2:19am On Aug 28, 2022 |
safarigirl:“Everybody is fake” isn’t directed at level 1 but some specific people who she isn’t in good term with.... it is just that the perception towards her outburst is that she intentionally does them for highlight which isn’t “always true” |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 2:20am On Aug 28, 2022 |
Amaka Is so annoyinggg |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Legionx: 2:21am On Aug 28, 2022 |
Safarigirl.. you have church tomorrow |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kesikeller(m): 2:21am On Aug 28, 2022 |
This modella ass na die, see shape DAMN!!!!!! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 2:22am On Aug 28, 2022 |
tooexclusive:Well, the Level 1 Housemates believe it is directed at them, and if you listened to GiddyFia, you would understand why he believes that. Like I said, when the Level 1 guys face her, you can blame them too. Giddy said she has negative energy, maybe na Bryann cause that one too. Amaka the Misunderstood Girl. When she begin dey collect, sha come back and tell us it is Bryann that made her provoke Level 1 HMs. She is provoking people openly, that one is not your concern, when the people she is directing her words too face her, you will still say they insulted her first. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 2:22am On Aug 28, 2022 |
Legionx:I don't go to church |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 2:23am On Aug 28, 2022 |
Diana been ignoring amaka. Something not adding up again. Amaka don enter this already. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 2:24am On Aug 28, 2022 |
safarigirl:Eweeh |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 2:26am On Aug 28, 2022 |
1stSonOfLucifer:She don tire for the ranting. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:28am On Aug 28, 2022 |
Daniella got drunk..... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 2:29am On Aug 28, 2022 |
Giddy don dey clear Amaka. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:30am On Aug 28, 2022 |
Giddyfia calling out Amaka on her crap....... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 2:30am On Aug 28, 2022 |
Giddy, nice one. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 2:32am On Aug 28, 2022 |
Giddy is even being civil. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Legionx: 2:34am On Aug 28, 2022 |
safarigirl:Im getting interested in knowing you more everyday... Are you below 25... I don't want to friend my agemate. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 2:35am On Aug 28, 2022 |
Giddy is offended that Amaka says he is trying to clash heads of the women and that is his strategy. He is telling Amaka to take that energy far away from him, that he is losing friends over the talk and it isn't funny anymore. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 2:35am On Aug 28, 2022 |
COOL10:As in. I tire. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Olatara(f): 2:35am On Aug 28, 2022 |
Amaka! This babe is always in the middle of every gossip. What is wrong with that girl, no home training at all. Chocho all the time. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 2:36am On Aug 28, 2022 |
Amaka is having this conversation with GiddyFia WITHOUT HER MIC Normal normal, dem suppose address her matter. She no dey learn, she no dey remorseful, nothing. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 2:36am On Aug 28, 2022 |
Legionx:I senior you dear, I no dey below 25. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Agbgift(f): 2:37am On Aug 28, 2022 |
fitzmayowa:Don't worry by dawn you will hear she is been bullied. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 2:37am On Aug 28, 2022 |
This giddyfire talk dry. Plenty cappings no doings |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
Viewing this topic: 1 guest(s)

