Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,084 members, 7,849,398 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 08:29 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1965974 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2764) (2765) (2766) (2767) (2768) (2769) (2770) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IghravweIG(m): 10:14pm On Sep 03, 2022 |
No alcohol tonight? Gbas gbos no go dey be that o. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:14pm On Sep 03, 2022 |
Lightway:Some of you must sha display your anyhowness. If i had seen him all day, would i be shocked he has a painting on his beards? 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(f): 10:15pm On Sep 03, 2022 |
Oshokhai69:Una too like me for this forum. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 10:16pm On Sep 03, 2022 |
Biggy abeg pay this DJ in pounds... kilode! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:16pm On Sep 03, 2022 |
They are choking Doyin again ooooo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by davodyguy: 10:16pm On Sep 03, 2022 |
Oshokhai69:Rachel not too fine like that without makeup 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 10:17pm On Sep 03, 2022 |
Beauty go hate this phyna till eternity 8 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Zoroaster: 10:17pm On Sep 03, 2022 |
These camera men are useless.. They only focus on those facing the mirror.. Really bad.. Argh!! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:17pm On Sep 03, 2022 |
Geezeem: Why? Is it not the same songs other DJs have been playing that he’s playing? No lie you don drink one or two this night abi? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lightway: 10:19pm On Sep 03, 2022 |
carammel: Sorry man Seems like you can't take a joke.. Bye |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 10:19pm On Sep 03, 2022 |
Mr and Mrs Hermes weldone Hermes is a vibe abeg . Dj litttttttttttt |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 10:19pm On Sep 03, 2022 |
Hermes with the vibes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by prewtyjulie(f): 10:20pm On Sep 03, 2022 |
Chizzy dis 1 u r hyper 2 9t, hope u don't feel u will leave after modella 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 10:20pm On Sep 03, 2022 |
Bella looking like one JSS1 student wey mistakenly enter ss3 Party night... 5 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(f): 10:20pm On Sep 03, 2022 |
Kunle is having fun? What is happening?! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hayzed19(m): 10:20pm On Sep 03, 2022 |
Hermes with the vibe |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 10:21pm On Sep 03, 2022 |
Oshokhai69: Can't you see that the housemates are dancing more?.... at least more than last week? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:21pm On Sep 03, 2022 |
Shipping don kill this season. Housemates don wise up say if you no win the prize at least shipping go help you get gifts and money from stupid fans 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 10:22pm On Sep 03, 2022 |
Buga won Oya braayn supporters you guys should buga this evening . Buga won |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by rainluv: 10:23pm On Sep 03, 2022 |
HajiaNotu: What did Efe have when he won? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:23pm On Sep 03, 2022 |
First time in the history of big brother Naija wey that ‘hot girl’ no dey the house |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lightway: 10:23pm On Sep 03, 2022 |
Oshokhai69:Shut up 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lightway: 10:23pm On Sep 03, 2022 |
Oshokhai69: No hot girl in Efe season |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lightway: 10:24pm On Sep 03, 2022 |
rainluv: Based on logistics... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:25pm On Sep 03, 2022 |
Lightway: Babe wey be like Tboss dey for your village? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 10:26pm On Sep 03, 2022 |
Hermes giddem 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kosssy: 10:26pm On Sep 03, 2022 |
Nice one Dj |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:27pm On Sep 03, 2022 |
Omo this season don die o. See the low attendance here for party night. Even advert dey enter less than 30 minutes into the party |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 10:27pm On Sep 03, 2022 |
Oshokhai69:Bella nko? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 10:27pm On Sep 03, 2022 |
Oshokhai69: The hot girl is Phyna 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hyland(m): 10:27pm On Sep 03, 2022 |
nazablossom:Lol I know what you mean , but nothing is falling I already know all the people on the list, so it’s not a biggie to me. Even you sef go shock. I knew he was lying when he claimed he had the authentic list, that was why I asked him to mention them, which he couldn’t later do! Which means he was truly lying! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 10:27pm On Sep 03, 2022 |
(1) (2) (3) ... (2764) (2765) (2766) (2767) (2768) (2769) (2770) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |