➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (1091) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1302976 Views)
1 2 3 ... 1088 1089 1090 1091 1092 1093 1094 ... 2202 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 8:40pm On Sep 04, 2022 |
Some monikers no even Sabi when person dey use una catch cruise Now let account numbers full the thread ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 8:40pm On Sep 04, 2022 |
Johnny4you:. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 8:41pm On Sep 04, 2022 |
kenearth50:To all Manchester United Fans out there GGMU |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:42pm On Sep 04, 2022 |
kenearth50:we nor get choice ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 8:42pm On Sep 04, 2022 |
Isrealp, update meabout pfp na, i did not follow the tickets that played on friday. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Wanbissaka: 8:42pm On Sep 04, 2022 |
kenearth50:GGMU
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:43pm On Sep 04, 2022 |
kenearth50:na coach ten hang b..gud man |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:45pm On Sep 04, 2022 |
Tk4all:person dy wait for Roma to play o1.5 to win 32 odd |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 8:45pm On Sep 04, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 8:47pm On Sep 04, 2022 |
israelp:I predicted the scoreline to be 3 - 1 on different posts on Twitter but mind no gree make me stake am |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 8:47pm On Sep 04, 2022 |
Stephenmoka4:The tickets did not survive. 6ixT8 will be in severe pains now. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isp12: 8:54pm On Sep 04, 2022 |
Tk4all:make una tell them puskin to unban me ooo...PFP around the corner ...na me b israelp ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isp12: 8:55pm On Sep 04, 2022 |
kenearth50:ok.. ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isp12: 8:56pm On Sep 04, 2022 |
Johnny I Neva see shishi ooo ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isp12: 8:57pm On Sep 04, 2022 |
Tk4all:I cut? ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isp12: 8:58pm On Sep 04, 2022 |
54mins 1-0... ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by neztar: 8:59pm On Sep 04, 2022 |
Zee0007:100k gone like that |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:00pm On Sep 04, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isp12: 9:01pm On Sep 04, 2022 |
Johnny4you:thanks seen ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:02pm On Sep 04, 2022 |
Isp12:valid ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 9:03pm On Sep 04, 2022 |
Johnny4you:Many monikers go dey refresh their Bank app now waiting for alert ![]() ![]() ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:03pm On Sep 04, 2022 |
Isp12:2-0 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 9:04pm On Sep 04, 2022 |
Isp12:The last game bin all the tickets |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isp12: 9:05pm On Sep 04, 2022 |
Puskin troot u guys should come n unban me oooo my main moniker israelp was ban now now...I use alabi beg una biko unban that moniker for the seek of PFP Cc puskin, troot, PFPmod |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 9:06pm On Sep 04, 2022 |
Isp12:No de loud this thing o, i knew it was you because of your username for pfp. but that guy fit ban this one too |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 9:06pm On Sep 04, 2022 |
Isp12:Chill jare E no fit pass 1 day ban wey dem go give you |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isp12: 9:08pm On Sep 04, 2022 |
Table don shake ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 9:09pm On Sep 04, 2022 |
Congratulations to jamesReacher. it's now your turn to monitor all tickets posted to avoid cheating |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Isp12: 9:10pm On Sep 04, 2022 |
Tk4all:abi ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Felabrity: 9:12pm On Sep 04, 2022 |
Isp12:who dey lead? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by machappy4: 9:12pm On Sep 04, 2022 |
Finally udinese did it... congrat @Jamesreacher Another pfp don |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by mespusinglez(m): 9:12pm On Sep 04, 2022 |
Tk4all:PERSON WEY DEY TOP TABLE GET HOW MANY POINT?* |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller




