Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (15517) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (16015397 Views)
1 2 3 ... 15514 15515 15516 15517 15518 15519 15520 ... 23353 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Khayceeofficial(m): 7:43pm On Sep 06, 2022 |
All of una wey dhe para, Make una just relax, chop, bath, and go sleep These dickheads go still collect their paychecks come weekend No be me wey just dhe recover from illness go carry their misery for head |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by raumdeuter: 7:43pm On Sep 06, 2022 |
nateevs:airmark see how dem dey cast your foolishic |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueMann: 7:43pm On Sep 06, 2022 |
So shame no dey catch this my club
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by EmmanuelScott1(m): 7:44pm On Sep 06, 2022 |
#TuchelOut #TuchelOut #TuchelOut #TuchelOut
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueMann: 7:45pm On Sep 06, 2022 |
Oya DJ take over |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BikeMan: 7:45pm On Sep 06, 2022 |
BikeMan:#TuchelOut |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by kingBolton: 7:45pm On Sep 06, 2022 |
He no go better for ziyech sha. What's sort of I don't care attitude was that. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlaqFaze: 7:46pm On Sep 06, 2022 |
If you buy fufu for 80m, which soup you go take am chop? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 7:46pm On Sep 06, 2022 |
nateevs:Na only Hazard he no dey complain about ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Roland17(m): 7:46pm On Sep 06, 2022 |
iamoyindamola:I told them on this thread that it was all rumors and I didn’t think there was any substance to it. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 7:46pm On Sep 06, 2022 |
Tuchel mentality is not qorthy to be proud of, he comes to game to qin with a goal difference .. see Guardioöa na . Thisvteam is poor , the new signings are poor too .. I no wan hear story |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by raumdeuter: 7:46pm On Sep 06, 2022 |
Whodeyhause even if you no talk am out, We already know wetin your prediction be no dey disguise |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueMann: 7:46pm On Sep 06, 2022 |
Nani667, come help us draft anthem. We wan hire you, we go pay |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by raumdeuter: 7:47pm On Sep 06, 2022 |
nateevs:Popiziano student of airmark and hensben |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 7:47pm On Sep 06, 2022 |
What is this nitori olohun
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by FirstbornWds: 7:47pm On Sep 06, 2022 |
BlueRayDick:Just waste fine drip on drip |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlaqFaze: 7:48pm On Sep 06, 2022 |
whodeyhase dey find Bayern...Dynamo Zagred don find una ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Lana1(m): 7:49pm On Sep 06, 2022*. Modified: 3:15pm On Sep 07, 2022 |
"We will build a team no one wants to play against" |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by EmmanuelScott1(m): 7:49pm On Sep 06, 2022 |
drisham:The circuit based methodology ![]()
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueMann: 7:50pm On Sep 06, 2022 |
drisham:Na the circuit based methodology wey dem dey talk I see this image too often in every game we play. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueRayDick: 7:50pm On Sep 06, 2022 |
FirstbornWds:Such a shame. Wearing drip on drip to go chop beating. Some people wey bet on them go collect drip this night |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Havertz10: 7:52pm On Sep 06, 2022 |
Havertz played well, that’s my only business, 4 dribbles completed in 5 attempts, won 9 in 12 duels Tuchel needs to stop being pragmatic, even against small teams, such a coward move. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Sniper04(m): 7:52pm On Sep 06, 2022 |
nateevs:Baba go rest |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Lana1(m): 7:52pm On Sep 06, 2022 |
drisham:na circuit based methodology Griffon:
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ballzproblem2: 7:52pm On Sep 06, 2022 |
for only defenders ,look at his rat face ,tell me tuchel,since them born you ,have you ever seen that kind of money before? then why squander it?
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by FirstbornWds: 7:53pm On Sep 06, 2022 |
Ibime:He clearly wants to leave.. E don tarya for TuchelBall |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueMann: 7:53pm On Sep 06, 2022 |
Nahh...dem suppose flog Ziyech for wetin e do today. One of the worst cameos I have ever seen. Playing rubbish with arrogance |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Sniper04(m): 7:53pm On Sep 06, 2022 |
EmmanuelScott1:Abeg we no want this style,this man turn us to Burnley finish |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Shegzdave: 7:53pm On Sep 06, 2022 |
BlueRayDick: ![]()
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Hethather(m): 7:54pm On Sep 06, 2022 |
BlueRayDick:Laslas everything still drip. ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by FirstbornWds: 7:54pm On Sep 06, 2022 |
raumdeuter:Werey go day disguise say e no predict anything |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 7:54pm On Sep 06, 2022 |
Can we sack Tuchel , he can bring Havertz with him toob |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: Bimmarlykay(m), nipeks001(m), Thecassanova and 83 guest(s)

