BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (3559) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2742640 Views)
1 2 3 ... 3556 3557 3558 3559 3560 3561 3562 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:32pm On Sep 19, 2022 |
Wetin Chizzy and Rachel wn talk ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Opemipo011: 7:32pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy.. wetin u dey talk sef ![]() Oga just dey beat around d bush still dey advice say make chichi not choose base on friendship ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 7:33pm On Sep 19, 2022 |
Giel:Henemies |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Romanoff(f): 7:33pm On Sep 19, 2022 |
I no even understand wetin Chizzy dey talk. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 7:33pm On Sep 19, 2022 |
BubblingB:She wants to twerk!!! ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:33pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy tell her o |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rossycee(f): 7:33pm On Sep 19, 2022 |
Is chizzy asking for a slot abi giving her advice |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:33pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy just tried to get into Chichi's head not to pick Groovy nice work there..... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fairygeh(f): 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz is not well See toasting |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Bella fans..... If to say Sheggz don go house yesterday...shey e for complement Una votes... Now Shelleya ship will be chased out like thieves next week Sunday ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 7:34pm On Sep 19, 2022*. Modified: 7:49pm On Sep 19, 2022 |
Geezeem:Sheggz will lick her feet na, he has to do it, so worry about his puppy face while begging her. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy only dishing imoran |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HIGHESTPOPORI(m): 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy na very funny guy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz didn't even wait for buzzer to be over. He just talk him own sharp sharp LMAO He even said the 90 seconds is too long ![]() Chichi saying He's only doing this because Biggie asked him to Lol, poor Chichi Sheggz is not begging as you want him to Abi? ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy just dey cap nonsense ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Groovy to Chichi Hoh, Chichi you know what it is, I want to share the stage with you, It has been a dream come true. You have faced alot of challenges, you have been talked down on. I want you to pick me because I want to win. If you pick me, I will be delighted to share the stage with you Chizzy My Hoh. Thank you for picking me, you have met so many guys before me but still pick me. I know you are a super woman and your decisions are right. Don't allow friendship change your decision Wetin chizzy dey talk abeg. Ppl are seeing it is inbtw 3 circle buy if you pick me....buzzer Shegzs If I didn't win Bella didn't win I will pick you. You know I Bleep with you. If it's me I love you and if not it's okay. I'm your guy and always had your back |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Froshloaded: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz lamba master. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fairygeh(f): 7:34pm On Sep 19, 2022 |
fitzmayowa:As in eh,Chizzy did not campaign for himself,he campaigned against other people |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Rossycee:He is giving her advice not to pick Groovy...... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by missidy: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
I feel Chichi will save Sheggz. He has fought for her before. Let's see sha. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rossycee(f): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy dey misyarn coz he knows he doesn't need the spot. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
This shegz na werey ![]() See pitching abeg .Guy pitch look himself for mirror ![]() Geezeem did you watch your guys pitch ?Dat guy no send anybody papa. ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sheggs no send ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by BykeLaByke: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz is a Gee. ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz my guy!!!! No long talk |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AmazonTopaz(f): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sweetpink:Gerrahia |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nmezor(f): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz she aint u |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Threebear:Ogbanje extraoridnaire ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by realhovaps(m): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Giel:Na your prick ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by EmmyCC: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
fitzmayowa:And Hermes na her friend o. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
this london marabout, wife-beating failed football liar, when have u ever had chi chi's back since launch day? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Wetin Sheggz dey do ![]() |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
Viewing this topic: 5 guest(s)

