₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,489 members, 8,440,877 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 04:23 PM

Toggle theme

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (1291) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusiness➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1342378 Views)

1 2 3 ... 1288 1289 1290 1291 1292 1293 1294 ... 2202 (Go Down)

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 3:55pm On Sep 24, 2022
Samueltemi337:
all these money way you dey dash Alabi if you give me e go bad?
Nice question

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by lordparcel: 4:03pm On Sep 24, 2022
I sure say dey get people wey don de Collect Salary with betting
No person go like Cast em strategy
Some go tell you that you can't beat the bookies but na lie
Some people make a living with betting Dem no just wan cast am
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by 6ixT8: 5:07pm On Sep 24, 2022
kenearth50:
The image attached doesn't correlate with the post cry

I'm still asking you for the 2nd time, who's your w33d plug??

Shey na N100 wey you dey deposit every 2 days with your N20 stake on SportyBet na him dem wan take put you for best 5?? grin grin
Who know may be e dey refer to the top bettors wey dey use proceed form crumbs stake.

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by 6ixT8: 5:08pm On Sep 24, 2022
lordparcel:
I sure say dey get people wey don de Collect Salary with betting
No person go like Cast em strategy
Some go tell you that you can't beat the bookies but na lie
Some people make a living with betting Dem no just wan cast am
This one make me dey try remember since when betting step in to naija.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by koolpal(m): 5:18pm On Sep 24, 2022
Fgovernor:
England league two
Stevenage home win
Delivered
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 5:38pm On Sep 24, 2022
Don't say i didn't share

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Felabrity: 5:45pm On Sep 24, 2022
Starting soon

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 5:48pm On Sep 24, 2022
Felabrity:
Starting soon
which sport?
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Lima98(f): 5:59pm On Sep 24, 2022
Felabrity:
Starting soon
which booking be this
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Quicksilver5: 6:19pm On Sep 24, 2022
Lima98:
which booking be this
it's not booking, it's bookie.... Msport
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Quicksilver5: 6:22pm On Sep 24, 2022
kenearth50:
One goal short cry
Defeated by Alabi dem today again.

We try again in the evening cool
nice going, I removed the first game, 1.3 odd still cut am
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 6:40pm On Sep 24, 2022
Ekitipikin game cut anyhow... Lft right n middle...nigga don send mehn go village wink
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by jimmynauty: 6:42pm On Sep 24, 2022
jimmynauty:
Make I try for bet9ja

Me I go try dis.. big odds.
Since my bet9ja account don nearly empty.. I feel bromley game fit reimburse my account... Who go join me..
That twitter dude tink na only him sabi..
Bromley I knew you could reach 4 @ least but you stop at 3. Thanks we hope next time your opp go collect 6...
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 6:45pm On Sep 24, 2022
All u PFP participants get ready oo cos the race I wan start on Monday go pass speed of light cheesy
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by XshegzzyeeiX(m): 6:50pm On Sep 24, 2022
israelp:
All u PFP participants get ready oo cos the race I wan start on Monday go pass speed of light cheesy
No wahala.

Top 3 nah him be my target
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 6:55pm On Sep 24, 2022
XshegzzyeeiX:
No wahala.

Top 3 nah him be my target
am just blabbing don't take anything serious there... grin
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by eddie7:
B935RQWTTZEEAW-1464437
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by XshegzzyeeiX(m): 7:06pm On Sep 24, 2022
israelp:
am just blabbing don't take anything serious there... grin
10% will go for giveaway if I'm lucky to win the grand prize.

wink
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 7:12pm On Sep 24, 2022
XshegzzyeeiX:
10% will go for giveaway if I'm lucky to win the grand prize.

wink
wow am number1n 2 on the list already ....save the space wink
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Lordofalmajiri(f): 7:38pm On Sep 24, 2022
israelp:
Ekitipikin game cut anyhow... Lft right n middle...nigga don send mehn go village wink
Sporty need to breathe small
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Dondar: 7:49pm On Sep 24, 2022
Lordofalmajiri:
Sporty need to breathe small
Dem don recover I swear
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ogatobe: 8:12pm On Sep 24, 2022
6.9m loading..... grin
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:17pm On Sep 24, 2022
Ogatobe:
6.9m loading..... grin
hope nor b dat draw u nor gree drop...cos e go pain me well well
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by highman10(m): 8:22pm On Sep 24, 2022
Msport

Bet SLIP ID: 476560

I will go again tomorrow with my strategy.

grin grin grin
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:23pm On Sep 24, 2022
Ogatobe:
6.9m loading..... grin
we pray for green
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ogatobe: 8:27pm On Sep 24, 2022
6.9m loading
Staked N10 kpere!
grin

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ogatobe: 8:30pm On Sep 24, 2022
If e boom, I go share 1.5m here. 20k for 75 lucky person's.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:31pm On Sep 24, 2022
The way alabi dy monitor my betslip dis days I nor understand cheesy game Neva finish them don mark am red
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:32pm On Sep 24, 2022
Ogatobe:
If e boom, I go share 1.5m here. 20k for 75 lucky person's.
i don start to dey pray
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:35pm On Sep 24, 2022
Ogatobe:
6.9m loading
Staked N10 kpere!
grin
just to drop make others benefits...u refuse say dy must fund u 1k...now u want our prayers...
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:36pm On Sep 24, 2022
Ogatobe:
If e boom, I go share 1.5m here. 20k for 75 lucky person's.
see am ... selfishness
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ogatobe: 8:37pm On Sep 24, 2022
Samueltemi337:
make dem fund you 1k because you put juju for mouth
Unfortunately no body fund me 1k and all the game I plan to stake with 1k don boom already. Person for don collect 980k cash before now.

Make I just calm Sha
Hoping my 6.9m booms.

1 2 3 ... 1288 1289 1290 1291 1292 1293 1294 ... 2202

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜Football (+/Other Sports) Betting Season 15EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller