Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,214 members, 7,953,786 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 06:15 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (932074 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1288) (1289) (1290) (1291) (1292) (1293) (1294) ... (2202) (Go Down)
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 3:55pm On Sep 24, 2022 |
Samueltemi337:Nice question
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by lordparcel: 4:03pm On Sep 24, 2022 |
I sure say dey get people wey don de Collect Salary with betting No person go like Cast em strategy Some go tell you that you can't beat the bookies but na lie Some people make a living with betting Dem no just wan cast am 3 Likes 1 Share |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by 6ixT8: 5:07pm On Sep 24, 2022 |
kenearth50: Who know may be e dey refer to the top bettors wey dey use proceed form crumbs stake. 1 Like
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by 6ixT8: 5:08pm On Sep 24, 2022 |
lordparcel: This one make me dey try remember since when betting step in to naija. 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by koolpal(m): 5:18pm On Sep 24, 2022 |
Fgovernor:Delivered 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 5:38pm On Sep 24, 2022 |
Don't say i didn't share
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Felabrity: 5:45pm On Sep 24, 2022 |
Starting soon 2 Likes
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 5:48pm On Sep 24, 2022 |
Felabrity:which sport? |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Lima98(f): 5:59pm On Sep 24, 2022 |
Felabrity:which booking be this |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Quicksilver5: 6:19pm On Sep 24, 2022 |
Lima98:it's not booking, it's bookie.... Msport |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Quicksilver5: 6:22pm On Sep 24, 2022 |
kenearth50:nice going, I removed the first game, 1.3 odd still cut am |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 6:40pm On Sep 24, 2022 |
Ekitipikin game cut anyhow... Lft right n middle...nigga don send mehn go village 3 Likes |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by jimmynauty: 6:42pm On Sep 24, 2022 |
jimmynauty:Bromley I knew you could reach 4 @ least but you stop at 3. Thanks we hope next time your opp go collect 6... |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 6:45pm On Sep 24, 2022 |
All u PFP participants get ready oo cos the race I wan start on Monday go pass speed of light 2 Likes |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by XshegzzyeeiX: 6:50pm On Sep 24, 2022 |
israelp:No wahala. Top 3 nah him be my target 1 Like 1 Share |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 6:55pm On Sep 24, 2022 |
XshegzzyeeiX:am just blabbing don't take anything serious there... |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by eddie7: 6:56pm On Sep 24, 2022 |
B935RQWTTZEEAW-1464437 |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by XshegzzyeeiX: 7:06pm On Sep 24, 2022 |
israelp:10% will go for giveaway if I'm lucky to win the grand prize. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 7:12pm On Sep 24, 2022 |
XshegzzyeeiX:wow am number1n 2 on the list already ....save the space |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Lordofalmajiri(f): 7:38pm On Sep 24, 2022 |
israelp:Sporty need to breathe small 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Dondar: 7:49pm On Sep 24, 2022 |
Lordofalmajiri:Dem don recover I swear 5 Likes |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ogatobe: 8:12pm On Sep 24, 2022 |
6.9m loading..... |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:17pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:hope nor b dat draw u nor gree drop...cos e go pain me well well |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by highman10(m): 8:22pm On Sep 24, 2022 |
Msport Bet SLIP ID: 476560 I will go again tomorrow with my strategy. 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:23pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:we pray for green |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ogatobe: 8:27pm On Sep 24, 2022 |
6.9m loading Staked N10 kpere!
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ogatobe: 8:30pm On Sep 24, 2022 |
If e boom, I go share 1.5m here. 20k for 75 lucky person's. 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:31pm On Sep 24, 2022 |
The way alabi dy monitor my betslip dis days I nor understand game Neva finish them don mark am red |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:32pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:i don start to dey pray |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:35pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:just to drop make others benefits...u refuse say dy must fund u 1k...now u want our prayers... |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:36pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:see am ... selfishness |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ogatobe: 8:37pm On Sep 24, 2022 |
Samueltemi337: Unfortunately no body fund me 1k and all the game I plan to stake with 1k don boom already. Person for don collect 980k cash before now. Make I just calm Sha Hoping my 6.9m booms. |
(1) (2) (3) ... (1288) (1289) (1290) (1291) (1292) (1293) (1294) ... (2202)
Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction / Do It Yourself Importation Guide Free - Season 2 / How Much Did You Exchange The Dollar For Today?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |