Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,449 members, 7,846,881 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 05:42 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (893780 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1289) (1290) (1291) (1292) (1293) (1294) (1295) ... (2202) (Go Down)
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Ogatobe: 8:39pm On Sep 24, 2022 |
israelp:How, I beg for 1k, nobody send me. I say make I fund my account with N50 wey dey bank akant try my luck. 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 8:40pm On Sep 24, 2022 |
Quicksilver5:No worry.. We go gather defeat Alabi soon for this thread |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Zee0007: 8:41pm On Sep 24, 2022 |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Wanbissaka: 8:42pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:oga tobe e be like God wan answer your call
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:43pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:nor quote me again oo
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by kenearth50(m): 8:44pm On Sep 24, 2022 |
Samueltemi337: Goan hustle so you know go too reason any money you lost to Alabi Ministry And FYI, I dey bank my money for Alabi account, I go collect am back shaa |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 8:48pm On Sep 24, 2022 |
Just lost 2k to virtual using martegale 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 8:48pm On Sep 24, 2022 |
Brokeness is allover me |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 8:50pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:that your game must comeout in jesus name AMEN! i be number 3 sha |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by mespusinglez(m): 8:56pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:IF NA ONLY THIS GAME REMAIN, TRY CASHOUT |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:58pm On Sep 24, 2022 |
recieve:the guy nor try...I for play the game ...edit am reach like 5slip...I sure 1 for come... Mayb somebody again fit even win and send am e cut...he decided to keep to him self now wanting us to pray n wish him gud... |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by idongesit88: 8:59pm On Sep 24, 2022 |
According to that guy ASMODEUS (ALABI) sabi destroy ticket. Just look at sweet 50 odds and spain want to be useless at their backyard. Yesterday it was Germany. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by mespusinglez(m): 9:00pm On Sep 24, 2022 |
israelp:THE GUY NO WAN SHARE THE GAME FROM THE BEGGINNING....NA THE SAME THING YOU DEY DO SEF ISRAELP ..NA WHEN GAME ENTER WUNNA DEY DROP WINNING MAKE USE AM DO WETIN OHO....MAKE WUNNA CONTINUE WETIN WUNNA DEY DO |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Lima98(f): 9:04pm On Sep 24, 2022 |
Quicksilver5:alright tnkz for the correction |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 9:05pm On Sep 24, 2022 |
israelp:maybe he nor want make anybody waste money, incase the game cut.. Crumbs wey you promise me, you neva give me o |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by davosea(m): 9:06pm On Sep 24, 2022 |
recieve:lol |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by davosea(m): 9:07pm On Sep 24, 2022 |
recieve:lol |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:07pm On Sep 24, 2022 |
mespusinglez:at least I dy drop here..not like I dy hide the game dy request for 1 peanut to drop the game....if I nor get dat energy to post the game here...I go just lockup... 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 9:08pm On Sep 24, 2022 |
davosea:virtual is the worst |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:08pm On Sep 24, 2022 |
recieve:I nor promise u shishi na people wey dy the list 9 me send to..... Even my guy tk nor get shishi |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:10pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:doh |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by obaaderemi: 9:10pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:Why not cashout? 1 Like |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:10pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe: |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 9:11pm On Sep 24, 2022 |
israelp:na me you first promise, wait make i quote the post |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 9:12pm On Sep 24, 2022 |
israelp:check am na, na me you first promise |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:13pm On Sep 24, 2022 |
recieve:
|
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:15pm On Sep 24, 2022 |
recieve:first 5 people wey quote my first 5 post....go check the post again...I do to my word |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 9:15pm On Sep 24, 2022 |
So nobody win today, na only lamentations i de see as i open thread. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:16pm On Sep 24, 2022 |
Ogatobe:How many games remain? |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 9:17pm On Sep 24, 2022 |
israelp:since you nor won give me rest, people wey them see am them know |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 9:17pm On Sep 24, 2022 |
recieve:wahala |
(1) (2) (3) ... (1289) (1290) (1291) (1292) (1293) (1294) (1295) ... (2202)
Soccer Nostrademus - Excellent Football Analysis & Score Prediction / Do It Yourself Importation Guide Free - Season 2 / How Much Did You Exchange The Dollar For Today?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |