₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,809 members, 8,442,356 topics. Date: Friday, 10 July 2026 at 03:51 AM

Toggle theme

Awwn! Pastor Kiss Wife While She Was Preaching - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesAwwn! Pastor Kiss Wife While She Was Preaching (802 Views)

1 Reply

Awwn! Pastor Kiss Wife While She Was Preaching by Beulah20(op): 5:16pm On Sep 25, 2022
Awwn �Pastor kiss wife while she was preaching #thewinlos

https://www.youtube.com/watch?v=4NZE1TX39E8
Re: Awwn! Pastor Kiss Wife While She Was Preaching by TheirFADA: 9:42pm On Sep 25, 2022
Beulah20:
Awwn �Pastor kiss wife while she was preaching #thewinlos

https://www.youtube.com/watch?v=4NZE1TX39E8
Lol, all these no dey freak me, all these "marry right" wey dem dey talk about, i just dey laugh here cos i no know wetin dey go on in their own house

i no dey listen to marriage counselling again sef. I don live with pastor who dey do marriage counselling for couples before and na so so quarrel him and his wife dey always quarrel everyday
But if you see them outside, the way the man go dey use their marriage do example, you go think say dem no dey get issue at all

so, if u like, dey open car door for your wife, if you like, carry her 4 your back

e no concern me
1 Reply

Portable Slaps A Pastor Who Was Preaching At His BarK1 De Ultimate Speaks On His Refusal To Kiss Wife In PublicAwwn Chioma Is Already Referring To Davido As My Husband (photos)234

Ruger Makes A Comeback With ‘red Flags + Asiwaju’Curvy Lady Stir Reactions With Dance StyleYemi Cregx Becomes The First Bbtitans Housemate To Bag And Endorsement Deal