2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m (1011 Views)
| 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 7:00am On Oct 02, 2022*. Modified: 3:48pm On Dec 03, 2022 |
[b][/b]Black on cream Comes in 4 plug 2.7 L engine Auto boot control Push to start (follow come) Bigger android navigation (10.1 inches) Double headrest dvd screens Reverse camera Buy and drive.. Price.. 8.2m Full option no. Pano With pano also available. (9.5m) Call now before its sold 09034408205
|
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by ojobabs0201: 8:43am On Oct 02, 2022 |
sei u know sai 2011 model no reach 8 million sha Wei u dei call 2010 for 8 million |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by highchief1: 8:56am On Oct 02, 2022 |
ojobabs0201:I have a 2012 I sold 9.5m Dey der Dey talk wetin u know no.Dealers are not the ones that made it almost 2m to clear venza.go and buy the one that was smuggled u may get it 6m.una go just open una mouth waaa |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by ojobabs0201: 9:05am On Oct 02, 2022 |
wettn u sell for 9. 5 million be like Sai u think Sai people Wei dei here na mumu 2010 venxa no reach 8 million u talk Sai u sell one for 9.5 million na big fool u be so how much come be 2012 and 2014 model if talk Sai be u sell 2010 for almost 10 million u go sell 2012 for 15 million be that how much self come be highlander 2015 model for toks even rx350 Wei be better suv than venxa na mumu u think Sai dei naira land be like Sai u don craze idiot highchief1: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by highchief1: 9:11am On Oct 02, 2022 |
ojobabs0201:illiteracy and drug abuse everywhere.i said I sold a 2012 for 9.5m but tramadol didn’t let u see that.And again u can’t seat in ur cubicle and talk down on someone’s car u don’t know the history.clean title cars are expensive but poor and classless ppl like u will rush and go buy accidented car cheap and be celebrating.some ppl don’t clear their cars properly all these are the factors to consider when pricing.Again u can even get a venza for 5m it all depends on the grade.pls don’t comment again I’m in church praying for your brain to reset. |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by ojobabs0201: 9:14am On Oct 02, 2022 |
see better car wei neat pass ur own for 6.9 Wei u dei sell ur own for 8 million
|
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by ojobabs0201: 9:21am On Oct 02, 2022 |
oga na nonsense u dei talk better nonsense Wei u dei talk u talk Sai u wan sell 2010 model for 8 million and u don sell 2012 for 9.5 million na person Wei no get sense go use 8 million buy 2010 venxa for your hand Lexus rx350 2010 Wei be better suv than venxa how much dem dei sell ham dei here dei talk nonsense am very sure people will still give you a perfect reply na thief u be better Ole mad fellow highchief1: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by highchief1: 9:35am On Oct 02, 2022 |
ojobabs0201:I be beg u not to reply me.how is Lexus 350 better than venza?is this not a matter of choice?i sell Lexus but I can’t drive it.pls leave me alone |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 6:41am On Oct 04, 2022 |
ojobabs0201:Mumu This car is registered |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 6:42am On Oct 04, 2022 |
highchief1:Pls you hv tried, ignore trolls like him. He can't even afford the car he is promoting via Twitter not to talk of the others. |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 2:58pm On Oct 05, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 10:52am On Oct 06, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 10:53am On Oct 19, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 5:40am On Oct 21, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 1:48pm On Nov 15, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 10:57am On Nov 22, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 4:46pm On Nov 22, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by Nobody: 5:34pm On Nov 22, 2022 |
Slex the brand new of 2013 venza will cost how much ? Cost and clearing. |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 7:37pm On Nov 22, 2022 |
SKIDDOLEE:Cost .. budget between 11 to 17k. Depending on the condition Clearing .. I haven't cleared 2013 recently but the 014 clearing is about 2.5m.. 010 and 011 1.5m |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 11:29pm On Nov 27, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 11:57am On Nov 29, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 11:57am On Nov 29, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 3:48pm On Dec 03, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 1:00pm On Dec 04, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 8:34am On Dec 07, 2022 |
slex: |
| Re: 2010 Toyota Venza Accident Free but now for 7.9m by slex(op): 8:27pm On Dec 10, 2022 |
slex: |
2010 Tokunbo Venza Accident Free ( Full Option) • Cheap 2015 Tokunbo Venza ( Accident Free) • SOLD 2010 Tokunbo Venza ( Accident Free) • 2 • 3 • 4
SOLD Abuja Deal - 2008 Upgraded To 2018 Lexus is350 @4.2m • Reg 2017 Lexus Gx460 For Sale In Abuja • Neat Opel Astra G 2000 Brand Car. Location Kaduna