Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) (4159 Views)
| Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 9:16pm On Oct 20, 2022 |
Man no get money na so I use this cream code per say I dey go location with my niggas that day. We reach location, naso one of my nigga wey sit near me say who Dey smell for b29 cream! I ask him how e take know the smell of b29 cream. all of just laugh ![]()
|
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Nobody: 9:20pm On Oct 20, 2022 |
Wahala |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Oxtertee(m): 9:35pm On Oct 20, 2022 |
B29 lundry bar soap |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Belteshazzar1: 9:38pm On Oct 20, 2022 |
I remember we do buy the soap those day just because this cream...
Wey dey use as pefume |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by nifemi25(m): 9:43pm On Oct 20, 2022 |
This cream usually comes with one certain soap then |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 10:06pm On Oct 20, 2022 |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Dabillion: 10:10pm On Oct 20, 2022 |
Lol..hah! I can never forget those days. God I thank you o if no be for street I for still dey rub this kind cream |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Blackdeewhy(m): 10:25pm On Oct 20, 2022 |
Thanking God for GRACE |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 10:26pm On Oct 20, 2022 |
Dabillion: ![]() |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Realmi: 10:27pm On Oct 20, 2022 |
I no even know am....the B29 I know dey for transparent nylon and na cloth we take am wash |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Realmi: 10:28pm On Oct 20, 2022 |
Blackdeewhy:e belike say u be their ambassador that year ![]() |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by KingMack(m): 10:31pm On Oct 20, 2022 |
Oxtertee:niggarr come chill with me this weekend ![]() |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 10:40pm On Oct 20, 2022 |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 10:49pm On Oct 20, 2022*. Modified: 1:13am On Oct 21, 2022 |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Oloniyan(m): 5:01am On Oct 21, 2022 |
LifeOfTrigga:Man will purposely buy this b29 soap due to the bonus cream Abi na perfume ![]() Comrade will then pour like 3 into his cream for better scent ![]() Man no look like what he's been through though Oluwaseun |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by taretoofine(m): 5:46am On Oct 21, 2022 |
I use that cream for two semesters ![]() |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 8:53am On Oct 21, 2022 |
Oloniyan:O lo far |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 8:53am On Oct 21, 2022 |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Nobody: 9:24am On Oct 21, 2022 |
Best cream for wanking. When I use it rub my dick with Mia khalifa porn, the rest is story |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by taretoofine(m): 10:22am On Oct 21, 2022 |
LifeOfTrigga:I get serious endorsement that year oo ![]() |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 10:50am On Oct 21, 2022 |
taretoofine: ![]() |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 10:51am On Oct 21, 2022 |
Borntosmoke: ![]() |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Oxtertee(m): 1:08pm On Oct 21, 2022 |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by malvisguy212: 2:11pm On Oct 21, 2022 |
honestly, this is just like yesterday. there's nothing legendary here. small children everywhere. |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 2:31pm On Oct 21, 2022 |
malvisguy212:Grandpa ![]() |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by sirBLUNT: 3:14pm On Oct 21, 2022 |
Wait o am i the only one using that cream to wash my hair in those days? |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Sneakytoucher: 7:03pm On Oct 21, 2022 |
Never used it.. Mom would ask me to dispose it.. But i used it once.. |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 7:33pm On Oct 21, 2022 |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by sirBLUNT: 6:20am On Oct 22, 2022 |
LifeOfTrigga:Yes and it use make my hair shine like mad |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by Badguy77(m): 6:53am On Oct 22, 2022 |
Memories haha haha make person no talk sha |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by uglodoh(f): 7:12am On Oct 22, 2022 |
Funny, I used the cream |
| Re: Legends Gather Here If You Sabi This Cream 8) by LifeOfTrigga(op): 10:41am On Oct 22, 2022 |
sirBLUNT:Na wanking and soapy some use m do most |
Househelp Caught Hiding Madam’s Dollars In Pad & Cream Container (Photos/Video) • #ENDSARS Protesters Gather At Lekki Toll Gate Defying 4pm Curfew, Lagos (VIDEO) • If You Know This Guy Let's Gather Here. To Ask For Forgiveness Of Out Sins. • 2 • 3 • 4
Runs Girl: Akwa Ibom Girl Exposes Prostitution Ring On Facebook • Abia Police Arrest 230 Suspects In Crackdown On Crime — CP Danladi Isa (VIDEO) • Victor Giwa: Finally, Defendants Seek Settlement With Victim Of Illegal Eviction


