Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 - Fashion (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Fashion › Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 (60377 Views)
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Salico: 8:31pm On Oct 31, 2022 |
This na commercial madness |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by PlayMaker14: 8:31pm On Oct 31, 2022 |
begoniaa:Make celeb fess wear am.... I nor be Kolo.
|
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Oceanjagaban: 8:31pm On Oct 31, 2022 |
If you gimme as rag sef I no go collect |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by oluphemmxzy(m): 8:32pm On Oct 31, 2022 |
Na dem dey encourage blood money...na cruise sha |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by prettyliz(f): 8:32pm On Oct 31, 2022 |
obembet: |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Oizee(f): 8:33pm On Oct 31, 2022 |
PlayMaker14:no sir, na the response wey u give am |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by LOVEGINO(m): 8:33pm On Oct 31, 2022 |
Michelle70:u no even need kerosene |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by PlayMaker14: 8:35pm On Oct 31, 2022 |
Oizee:no mind that girl... Na winch she wan practice. |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by samwillyco1(m): 8:35pm On Oct 31, 2022 |
Hmmmmmm Inside life |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Benrosaria(m): 8:36pm On Oct 31, 2022 |
A woman burnt her husband’s shirt and you are branding it as fashion. We are not insane right? |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Nickymezor(f): 8:38pm On Oct 31, 2022 |
Will pass biko, wat a shirt ![]() |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by SeriouslySense(m): 8:38pm On Oct 31, 2022 |
Just curious, are people buying it? wow ![]() |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by obembet(op): 8:39pm On Oct 31, 2022 |
gracealonev:I know ur plans ![]() |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by obembet(op): 8:42pm On Oct 31, 2022 |
Salico:Private madness dey ![]() |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Spandau: 8:42pm On Oct 31, 2022 |
obembet:Shey na Devil's skin Dem use make am? Which kin wahala be dis? |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Channel5: 8:42pm On Oct 31, 2022 |
If na them wan pay me 6.9M to wear this shirt or hang in my wardrobe then no P.. But my 1 pim can't go into this shirt. I have kerosene and matches plus white shirt. |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Spandau: 8:46pm On Oct 31, 2022 |
DaddyFreeze2020:And that fake auditor seunmsg aka Kadoso aka yamiriflathead too. He can pull that stupid stunt. |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by stasius: 8:46pm On Oct 31, 2022 |
Shirt from Hell handed over to the designer by the devil himself. That is why it is expensive. |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Richy4(m): 8:47pm On Oct 31, 2022 |
It will be good for rag day ![]() |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by mrkings84(m): 8:52pm On Oct 31, 2022 |
Seems the fire alarm at them use burn the material was gotten from hell hence the huge price. |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Memeni(m): 8:52pm On Oct 31, 2022 |
See as the shirt sef even rumple..my white cloth of #2,500 neat and dey more quality pass am.... mtchew |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Raspberri: 8:53pm On Oct 31, 2022 |
Zonefree:Come n pay my bride price ....lol |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by akilo1: 8:55pm On Oct 31, 2022 |
For ritual? |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Freethinker87: 9:00pm On Oct 31, 2022*. Modified: 2:23pm On Nov 04, 2022 |
I doubt the owner survived the accident. |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Robinmido(m): 9:02pm On Oct 31, 2022 |
Only Kanyé west can wear this trash comfortably and still look good in it. |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Laughingkk: 9:02pm On Oct 31, 2022 |
Mumu shirt from an over hyped Mumu tailor |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by kingmsookwagh(m): 9:03pm On Oct 31, 2022 |
Full Lexus 360 cheese with change.. |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Prestige77: 9:04pm On Oct 31, 2022 |
Zonefree:With 6.9M ? Thats not possible |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by Zonefree(m): 9:07pm On Oct 31, 2022 |
begoniaa:It's time we have a parley. |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by richeeyo(m): 9:12pm On Oct 31, 2022 |
Zonefree:Igbo man Na that spirit i love with you guys Like it or not we no dey divide |
| Re: Can You Buy This Beautiful Design For N6,977,600 by grandstar(m): 9:13pm On Oct 31, 2022 |
Okealaaye:What's this nonsense about? I am even Yoruba |
Guys Be careful. This beautiful lady is wearing a make-up mask • Would You Buy This 'Dirty, Destroyed Sneakers' Priced At $1850 (Photos) • Unbelievable: World's Most Expensive Pair Of Shoes Go On Sale For N6.1 Billion ( • 2 • 3 • 4
Why Do Ladies Wear Waist Beads? • Is This Fashion Or Madness? • Miss Rivers Contestant Embarrasses Herself When Asked A Question (video)


