Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 (20470 Views)
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Haymus007(m): 9:45pm On Nov 01, 2022 |
Goalnaldo:Which one dey show |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Iliveforever(m): 9:49pm On Nov 01, 2022 |
Barca dn see who dem fit intimidate... So truly there’s no Barca without Messi? |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by sprints1: 9:59pm On Nov 01, 2022 |
yinkeys:Oga napoli go flog them Atlanta no sabi control game. Napoli is faster and they find it difficult plating faster teams. |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Goalnaldo(m): 10:04pm On Nov 01, 2022 |
Haymus007:Sporting vs Frankfurt |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Gentlechika(m): 10:05pm On Nov 01, 2022 |
CoronaVirusRelo:jaah blessings omo iya |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Haymus007(m): 10:09pm On Nov 01, 2022 |
Goalnaldo:Ohh okay you go manage am lydat ![]() |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Fira09(m): 10:10pm On Nov 01, 2022 |
Goooooooaaaallllll. Forza Napoli Liverpool is a |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Fira09(m): 10:14pm On Nov 01, 2022 |
LiVARpool and VAR be like 1&2.
|
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Fira09(m): 10:14pm On Nov 01, 2022 |
Foolish club. |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Iliveforever(m): 10:15pm On Nov 01, 2022 |
Fira09:Funny thing be say you no go fit dey proud say the name of ur club ![]() |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Iliveforever(m): 10:16pm On Nov 01, 2022 |
Fira09:As e dey pain you, e dey sweet me. As e dey sweet me, e dey pain you.
|
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Fira09(m): 10:17pm On Nov 01, 2022 |
Iliveforever:We are cooking plzen right now. |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Iliveforever(m): 10:21pm On Nov 01, 2022*. Modified: 12:07am On Nov 02, 2022 |
Fira09:You see am, I talk am. Europa product dey talk say UCL no get quality
|
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by VeryWickedMan: 10:21pm On Nov 01, 2022 |
Napoli's goal was legit |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by vickydevoka(m): 10:23pm On Nov 01, 2022 |
VeryWickedMan:Osimeh made an attempt |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by VeryWickedMan: 10:24pm On Nov 01, 2022 |
vickydevoka:Ostigard offside not Osimhen. Come out from behind the TV! |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Kyase(m): 10:25pm On Nov 01, 2022 |
LiVARpool Issssh |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by BusinessPlan22: 10:26pm On Nov 01, 2022 |
Liverpool dey look Osimehn like... ![]()
|
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Kyase(m): 10:28pm On Nov 01, 2022 |
Omo this K K guy wan finish Liverpool |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Osoboshi: 10:36pm On Nov 01, 2022 |
Guys abeg wetin be dey list dstv subscription wet go show epl and laliga |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Callmemike(m): 10:37pm On Nov 01, 2022 |
Osoboshi:N9000 Compact |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Germi9: 10:42pm On Nov 01, 2022 |
Omoiyatailor:Thanks bruh |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Benchilwell: 10:44pm On Nov 01, 2022 |
Wat a group d,very competitive group,if Spurs are not careful they are out. |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Haymus007(m): 10:44pm On Nov 01, 2022 |
Fira09:Plzen na team? why una no cook bayern instead ![]() |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by bennybuhari: 10:46pm On Nov 01, 2022 |
1 - 0 Salah |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Fira09(m): 10:47pm On Nov 01, 2022 |
Haymus007:Check our starting lineup/current lineup. But, Barcelona played miserably against Bayern, though I wasn't impressed with the way they played. |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Haymus007(m): 10:47pm On Nov 01, 2022 |
| Re: Liverpool Vs Napoli UCL (2 - 0) On 1st November 2022 by Benchilwell: 10:48pm On Nov 01, 2022 |
Fira09:u no get shame,u dey hapi say ur club dey cook pizza. |
Manchester United Vs Arsenal : (0 - 1 ) On 1st November 2020 • Liverpool Vs Napoli: UCL (1 - 1) On 27th November 2019 • Liverpool Vs Napoli: UCL (1 - 0) On 11th December 2018 • 2 • 3 • 4
Manchester United Vs Hull City (0 - 0) On 1st February 2017 • Sheffield United Vs Chelsea (1 - 2) On 7th February 2021 • Arsenal Vs Burnley (1 - 0) On 18th May 2026
They always pick the least exciting match to show! Make them kukuma no dey show Na 
