₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,391 members, 8,522,780 topics. Date: Sunday, 22 November 2026 at 01:25 AM

Toggle theme

Man United Likely To Face Juventus, Barcelona Or Ajax - Sports - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Man United Likely To Face Juventus, Barcelona Or Ajax (466 Views)

1 Reply (Go Down)

Man United Likely To Face Juventus, Barcelona Or Ajax by Enenim(op): 7:23pm On Nov 03, 2022
Manchester United need a 3 goals lead against Real Sociedad in other to avoid facing the likes of Juventus, Barcelona, Ajax, Bayern Leverkusen, RB Salzburg...etc

Currently Man United leads by 1 nil

UEFA Europa League Potential Winners 2022/23

FC Barcelona - 5.00 odds

AS Roma - 15.00 odds

Sevilla - 21.00 odds

Man Utd - 7.00 odds

Arsenal - 5.00 odds

Who will be crowned the UEFA Europa League Winners?

Re: Man United Likely To Face Juventus, Barcelona Or Ajax by Haymus007(m): 9:39pm On Nov 03, 2022
They must play barca! cheesy
Re: Man United Likely To Face Juventus, Barcelona Or Ajax by Joebayo217: 9:43pm On Nov 03, 2022
Haymus007:
They must play barca! cheesy
bacar na man c wey dem go dey fear grin finished club fans still get mouth grin
Re: Man United Likely To Face Juventus, Barcelona Or Ajax by Haymus007(m): 9:49pm On Nov 03, 2022
Joebayo217:
bacar na man c wey dem go dey fear grin finished club fans still get mouth grin
So in other words una go beat dem? cheesy make una dey whine unaself and mind you i no be barca fan oo
Re: Man United Likely To Face Juventus, Barcelona Or Ajax by Joebayo217: 9:52pm On Nov 03, 2022
Haymus007:
So in other words una go beat dem? cheesy make una dey whine unaself and mind you i no be barca fan oo
mention another club no dey mention finished club maybe u think say Messi still dey bacar grin
Re: Man United Likely To Face Juventus, Barcelona Or Ajax by Haymus007(m): 9:55pm On Nov 03, 2022
Joebayo217:
mention another club no dey mention finished club maybe u think say Messi still dey bacar grin
Ohh okay Ajax nko?? abi dem be finished club too grin
Re: Man United Likely To Face Juventus, Barcelona Or Ajax by Joebayo217: 6:45am On Nov 04, 2022
Haymus007:
Ohh okay Ajax nko?? abi dem be finished club too grin
see as u just see man u finish u must be Chelsea fans angry
Re: Man United Likely To Face Juventus, Barcelona Or Ajax by Darammliveth(m): 10:05am On Nov 04, 2022
Man U can beat any of those teams. Juve, Barca or Ajax are not threat like Bayern,Man city and Madrid.
1 Reply

Why Playing For Barcelona Or Real Madrid Often Leads To Winning The Ballon D’or • This Is Not Barcelona Or Chelsea Stadium,this Is A Stadium In South_south Nigeri • The UEFA President Rejected Giving The Championship To Barcelona Or Liverpool • 2 • 3 • 4

Arteta's Army.✌ • 7 Players Of Nigerian Descent Who'd Feature For Other Nations At The World Cup • BREAKING: Cristiano Ronaldo Offered To Real Madrid