Shipping From Canada To Nigeria - Technology Market - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Technology Market › Shipping From Canada To Nigeria (715 Views)
| Shipping From Canada To Nigeria by fmboynl(op): 5:36pm On Nov 09, 2022 |
Please, how do I and what is the cost to ship laptops and phones from Canada to Nigeria without going through heavy customs duties fees? |
| Re: Shipping From Canada To Nigeria by fmboynl(op): 5:39pm On Nov 10, 2022 |
. |
| Re: Shipping From Canada To Nigeria by fmboynl(op): 6:41pm On Nov 11, 2022 |
Help |
| Re: Shipping From Canada To Nigeria by ZINNYBANKS: 8:32pm On Nov 11, 2022 |
Even me self wan buy , those phones no cost for there na when e reach this shithole dem go hike price .. |
| Re: Shipping From Canada To Nigeria by fmboynl(op): 9:21am On Nov 16, 2022 |
ZINNYBANKS:Lol I dey tell u. This country na sithole indeed. I get person for there, the issue na how the person would ship it to here without those hefty customs duties fees |
| Re: Shipping From Canada To Nigeria by ZINNYBANKS: 9:27am On Nov 16, 2022 |
fmboynl:If the person see another person wey dey come naija that can be trusted dem fit send am . cause the actual dollar rate there no pass 440. Na we give ourself headache here . |
| Re: Shipping From Canada To Nigeria by fmboynl(op): 10:09am On Nov 16, 2022 |
ZINNYBANKS:Finding person wey dey come down here expecially this Xmas period no go be issue. Na just that we plan start a mini importation business which means we need frequent shipping and finding person wey dey come naija every time go dey difficult. I don hear about DHL and the rest with their wahala na wetin dey put me off. |
We Did It!! Amazon & Ebay Checkout, Shopping & Shipping From The USA & UK To 9ja • Procurement And Shipping From Canada To Nigeria • Pickup Services(offerup,letgo Etc) In California(los Angeles) 2 DAYS SHIPPING !! • 2 • 3 • 4
SOLD - Used Oneplus 7 Pro 256GB Dual SIM With Charger And Brand New Case 160k • *** Network Locked Samsung Galaxy Flip 3 256 *** • Brand New Chip Unlock Iphone 12 Mini