Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 (29401 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 14 Reply (Go Down)
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by abobote: 3:59pm On Nov 13, 2022 |
Ronaldo should not be on that line up o |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by divineuk(m): 4:01pm On Nov 13, 2022 |
Fulham win |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Joebayo217: 4:02pm On Nov 13, 2022 |
Match never start line up never come out Chelsea (agbero boys) don pack dem selves come ![]() |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by BABANGBALI: 4:03pm On Nov 13, 2022 |
Dear Manchester United, I know say una no de get sense sometimes. I also know say nobi all the time una de wish una sef well. But abeg, make una win today. If una lose, e no go beta for me for dis street. London Herdsmen and Unknown Gunmen go join Anfield Police make life miserable for me. Thank you, Loyal Fan. Cc: Eric Ten Hag Cc: Harry Maguire Cc: David De Gea |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Rainstormer: 4:05pm On Nov 13, 2022 |
Hmmm |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by A2daiye(m): 4:11pm On Nov 13, 2022 |
Man Utd to win with cleansheet. GGMU. |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Emu4life(m): 4:15pm On Nov 13, 2022 |
Ten Hag, please start Ronaldo today so that Man U can lose again ![]() |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by angelfallz(m): 4:18pm On Nov 13, 2022 |
I hope we win. We need to end the first half of the season on a high. |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Joebayo217: 4:18pm On Nov 13, 2022 |
Folawealth090:u no dey listen to latest news Mitrovitch is injured |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Emu4life(m): 4:21pm On Nov 13, 2022 |
abobote:
|
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Skmoda360(m): 4:21pm On Nov 13, 2022 |
[quote author=opeaskey post=118358021][/quote]Keep quoting yourself......you go dey alright las las. Check my line up....
|
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by PlayMaker14: 4:24pm On Nov 13, 2022 |
The HEAD coach should start Pendu please.... I want to see something.
|
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 4:26pm On Nov 13, 2022 |
Sammy07:We resemble Barca for your eyes ![]() We are winning with at least 3 goals with clean sheet |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 4:26pm On Nov 13, 2022 |
Skmoda360:elanga is starting boss And Maguire on the bench Malacia as right back |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Nobody: 4:31pm On Nov 13, 2022 |
Joebayo217:Chai I got caught I admit I'm an arsenal fan just wanted to see utd get flogged didn't do my research on either team |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Teibaba(m): 4:31pm On Nov 13, 2022 |
As usual man utd go collect ![]() |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by saintruky(m): 4:32pm On Nov 13, 2022 |
Folawealth090:Mitrovic isn't playing today... Got injured |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Theboy21: 4:34pm On Nov 13, 2022 |
PlayMaker14:Damn, i need to sent an assassin to whoever did this to my coach... What the fvck is this ![]() |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Joebayo217: 4:34pm On Nov 13, 2022 |
Folawealth090:arsenal fans abeg pity us na una dey top na |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by kunleiky(m): 4:40pm On Nov 13, 2022 |
@snapchat, I'm looking at you with one eye Let's go United. Fulham to collect woto woto. |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by goldtube(m): 4:44pm On Nov 13, 2022 |
Fulham 2:1 Man U |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Theboy21: 4:45pm On Nov 13, 2022 |
Joebayo217:Pity wetin?, If Arsenal smell top 4 they should do Thanksgiving, na una dey overhype dem... It's not yet half season sef their head don dey big ![]() |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by leg725516: 4:48pm On Nov 13, 2022 |
MANCHESTER UNITED LINEUP: David De Gea Malacia Lindelof Martinez Shaw Casemiro Eriksen Fernandes Elanga Rashford Martial |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Veezy4u(m): 4:48pm On Nov 13, 2022 |
Disguised Fulham fans most especially d ones that Newcastle do them something too bad it's not ur day. Fulham go collect slap today
|
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by sparkdmc: 4:49pm On Nov 13, 2022 |
Abeg ooo ETG replace martial-minus 1 wt garnacho mk we for get result |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by dicckhead9(m): 4:52pm On Nov 13, 2022 |
Man united will Chelsea this game ![]() |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Nobody: 4:57pm On Nov 13, 2022 |
Fulham 0 : 1 Man UTD Final score |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Snapchat: 5:02pm On Nov 13, 2022 |
kunleiky:Boss man, wetin I do? ![]() |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by kunleiky(m): 5:08pm On Nov 13, 2022 |
Snapchat:No gaslighting Man Utd and CR7 today cos we are winning this match ![]() |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Snapchat: 5:10pm On Nov 13, 2022 |
kunleiky:CR7 is not even starting or on the bench Very painful walahi . Me wey don gather plenty Pendu memes.Btw, I feel Ronaldo has already played his last game for Man U against Aston Villa. |
| Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by xynerise: 5:16pm On Nov 13, 2022 |
Fulham is a hard nut to crack this season. We should not underestimate them |
Brentford Vs Manchester United (4 - 0) On 13th August 2022 • Manchester United Vs Liverpool (2 - 4) On 13th May 2021 • Manchester United vs Southampton (2 - 2) On 13th July 2020 • 2 • 3 • 4
Cristiano Ronaldo's Reaction After Portugal's Win • Sinisa Mihajlovic Is Dead. • What Thomas Tuchel And Jürgen Klopp Have In Common As Germans



