➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (1915) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1340225 Views)
1 2 3 ... 1912 1913 1914 1915 1916 1917 1918 ... 2202 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Felabrity: 7:38pm On Nov 29, 2022 |
Iran to beat USA Expecting two goals from them |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 7:42pm On Nov 29, 2022 |
Felabrity:u mean a whole united state will not get a point against one of their enemies... make match start first |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 7:45pm On Nov 29, 2022 |
israelp:Oshare.. dey post games abeg. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Septagon: 7:52pm On Nov 29, 2022 |
akwesenana:don't form itk.learn |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 7:53pm On Nov 29, 2022 |
Septagon:Na you wey no sabi basic punctuation wan teach? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 7:55pm On Nov 29, 2022 |
Stephenmoka4:I'll be waiting for you in 1918. ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 8:05pm On Nov 29, 2022 |
Miracood2: ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:12pm On Nov 29, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:15pm On Nov 29, 2022 |
Abba114:U said u wan leave gambling.. but u still dey peruse this thread. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 8:22pm On Nov 29, 2022 |
Thank God merry bet won pay great punters ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 8:22pm On Nov 29, 2022 |
Am happy for them |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 8:24pm On Nov 29, 2022 |
recieve:You are happy for them or the giveaway wey go drop?
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Uzomacharles: 8:25pm On Nov 29, 2022 |
Stephenmoka4:God bless you plenty bro |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 8:37pm On Nov 29, 2022 |
Miracood2:i am catching cruise |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:04pm On Nov 29, 2022 |
wiseone28:Ur antenna just dey on steady.. for possible giveaway. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 9:08pm On Nov 29, 2022 |
This stupid England better win o |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:09pm On Nov 29, 2022 |
Abba114:e too high na nor b stake dy fear alabi na the odd... hooge odd high stake |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:11pm On Nov 29, 2022 |
bennyflipy:I need just one bleeping goal that match. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 9:12pm On Nov 29, 2022 |
Miracood2:Boom |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:13pm On Nov 29, 2022 |
Miracood2:Na for those wey go dey lucky |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:13pm On Nov 29, 2022 |
bennyflipy:E clear. In Netherlands game, was the first goal scored by a shot? ( with leg) |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:14pm On Nov 29, 2022 |
wiseone28:And u are one of the most lucky crumbie in this thread. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:19pm On Nov 29, 2022 |
Miracood2:
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:23pm On Nov 29, 2022 |
After my 2+ months exile from betting, I decided to book some real good 6 odds. And it's already coming home ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bennyflipy(m): 9:23pm On Nov 29, 2022 |
Miracood2:Yes Right foot |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:24pm On Nov 29, 2022 |
USA Vs Iran game FT X ( 6 odds) |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:24pm On Nov 29, 2022 |
bennyflipy:No be child's.. 6 odds in the bag ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:31pm On Nov 29, 2022 |
Miracood2:put ur 1k ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:33pm On Nov 29, 2022 |
israelp:to bet dey hungry me, quote me when u cook something hooge ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:34pm On Nov 29, 2022 |
Miracood2:2+ months ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:36pm On Nov 29, 2022 |
Abba114:Yeah.. almost 3 months without staking a game. Except for a day that I staked once. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:38pm On Nov 29, 2022 |
Abba114:ok |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller
Viewing this topic: 2 guest(s)
make match start first



