Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (16387) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15315907 Views)
1 2 3 ... 16384 16385 16386 16387 16388 16389 16390 ... 22960 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by EmmanuelScott1(m): 8:30pm On Dec 05, 2022 |
Tell em we Sabi dance even the coach sabiE go sweet when we dance am for Spanish people , we go dance tire |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by donstan18: 8:30pm On Dec 05, 2022 |
That was a sweet goal. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Realtord43: 8:31pm On Dec 05, 2022 |
[quote author=donstan18 post=118930256][/quote]this current croatia that struggle against morocco. Argentina only problem na brazil.. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:32pm On Dec 05, 2022 |
andrewbaba44:You for kuku support everyone wey dey the quarter finals now |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueMann: 8:32pm On Dec 05, 2022 |
That assist from Young blood Silva
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by donstan18: 8:33pm On Dec 05, 2022 |
Brazil getting knocked out dey normally sweet. Them sabi cry well well. ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlaqFaze: 8:34pm On Dec 05, 2022 |
The painful thing about all this is that Brazil will not meet England.. France go don mend those ones comot |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:34pm On Dec 05, 2022 |
Shebi this south Korea for leave Germany to qualify jeje |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:34pm On Dec 05, 2022 |
drisham: ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:35pm On Dec 05, 2022 |
donstan18:Wicked person naim you be donstan lool |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:35pm On Dec 05, 2022 |
drisham:Brazil will finish this current Germany No let old Skool 7-1 deceive you |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Sportsweb: 8:36pm On Dec 05, 2022 |
Defence is so boring. THIAGO SILVA had to setup and give Richarlison assist |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:36pm On Dec 05, 2022 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by donstan18: 8:36pm On Dec 05, 2022 |
Nawao |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Sportsweb: 8:36pm On Dec 05, 2022 |
4-0 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:36pm On Dec 05, 2022 |
Na so dem this one’s wan dance enter finals ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by donstan18: 8:36pm On Dec 05, 2022 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ballzproblem2: 8:37pm On Dec 05, 2022 |
Silva assist,,but one ekuke go tell you he is the cause of Chelsea problem , sometimes I wonder whether I'm arguing with mad people on this platform |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by fredoooooo: 8:37pm On Dec 05, 2022 |
Make i focus on my Grilled catfish abeg , Game over ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:37pm On Dec 05, 2022 |
andrewbaba44:But e for dey competitive See as dem dey beat Korea like theif wey dem catch for ikorodu ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlueMann: 8:37pm On Dec 05, 2022 |
See football...or should I say, futbol ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:37pm On Dec 05, 2022 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by donstan18: 8:38pm On Dec 05, 2022 |
Na this Vinicius Fraudvertz wan go bench for Madrid |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by EmmanuelScott1(m): 8:38pm On Dec 05, 2022 |
First half 6-0 go sweet ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by BlaqFaze: 8:38pm On Dec 05, 2022 |
Usa Australia Poland Senegal Japan South Korea All the otu don dey comot one by one Nothing like shock or surprises Brazil don add as i dey type ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by afrodoc2: 8:39pm On Dec 05, 2022 |
afrodoc2: chic2pimp wetin i tell you? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by drisham(m): 8:39pm On Dec 05, 2022 |
At least I like Brazil and dem no go jam me unless I reach final
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by EmmanuelScott1(m): 8:39pm On Dec 05, 2022 |
donstan18:He will go and bench the bench ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:39pm On Dec 05, 2022 |
drisham:You are right sha |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by PDPGuy: 8:43pm On Dec 05, 2022 |
EmmanuelScott1: ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Realtord43: 8:44pm On Dec 05, 2022 |
andrewbaba44:Messi |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: DynamoDeGreat and 5 guest(s)
even the coach sabi