➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (2006) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1322068 Views)
1 2 3 ... 2003 2004 2005 2006 2007 2008 2009 ... 2202 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by 21void: 7:59am On Dec 11, 2022 |
Straight win picks Green luck to us
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 8:17am On Dec 11, 2022 |
Miracood2:Na so i tire.. so so airtime |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 8:19am On Dec 11, 2022 |
Alabi do me shege yesterday. Even the last ticket wey I think say e don enter. I play home over 0.5, check scores see 1-3, off data go watch ball, come later see say dem commot the goal. Game ended 0-3
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Joeblaze26(m): 8:30am On Dec 11, 2022 |
Crumbian:Lol....Crazy shit ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bigcee(m): 8:34am On Dec 11, 2022 |
Crumbian:You sef dey see what almighty Alabi can do ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 8:43am On Dec 11, 2022 |
21void:Man like 21void.....agba double twale!!!!!!!!!!!!! |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 8:49am On Dec 11, 2022*. Modified: 9:08am On Dec 11, 2022 |
bigcee:Me wey I don dey shout "gimme my money!", I enter 1xBet come see as dem help me package my remaining Wazo for one side. Alabi ft Shege: You do this one |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:11am On Dec 11, 2022 |
![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by yinkeys(m): 9:12am On Dec 11, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by amabengroup2(m): 9:12am On Dec 11, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:15am On Dec 11, 2022 |
yinkeys: amabengroup2:https://www.nairaland.com/7474657/opera-shake-win-earn-free#119068911 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Zee0007: 9:16am On Dec 11, 2022 |
wiseone28:Finally you won. Congratulations. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 9:17am On Dec 11, 2022 |
Make league do start. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:18am On Dec 11, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 9:18am On Dec 11, 2022 |
bst ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by yinkeys(m): 9:19am On Dec 11, 2022*. Modified: 9:41am On Dec 11, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by yinkeys(m): 9:22am On Dec 11, 2022 |
akwesenana:As in eh |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:25am On Dec 11, 2022 |
wiseone28:U get luck sef. No be 1-2k u dey collect? Na only 4h airtime I don collect. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:25am On Dec 11, 2022 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:25am On Dec 11, 2022 |
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:27am On Dec 11, 2022 |
israelp:12k sent. Use it judiciously. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:28am On Dec 11, 2022 |
Miracood2:wait for ur turn boy ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:33am On Dec 11, 2022 |
That screenshot no be my own mbok Its a motivation. Na so so card the thing dey puzzle
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:34am On Dec 11, 2022 |
Miracood2:Na only 2k i won others just puzzle |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Sonnick(m): 9:38am On Dec 11, 2022 |
When last u a win something tangible for this thread last sef. Instead make men put head together stategise, na nonsense trolling una go dey do. Smh, |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:38am On Dec 11, 2022 |
wiseone28:See life ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:39am On Dec 11, 2022 |
wiseone28:bstd
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by yinkeys(m): 9:40am On Dec 11, 2022 |
shey u Dey whine me ni |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:41am On Dec 11, 2022 |
Samueltemi337: israelp:Crumb don blind una eyes |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:42am On Dec 11, 2022 |
yinkeys:https://www.nairaland.com/7474657/opera-shake-win-earn-free#119068911 Check the thread |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by bigcee(m): 9:48am On Dec 11, 2022 |
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:53am On Dec 11, 2022 |
bigcee:my 10k dy e neck ![]() |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller
Viewing this topic: 1 guest(s)

double twale!!!!!!!!!!!!!


