₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,198 members, 8,439,268 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 08:55 PM

Toggle theme

France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 - Sports (16) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsFrance Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 (60329 Views)

1 2 3 ... 13 14 15 16 17 18 19 ... 32 Reply (Go Down)

Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by betshopagent(m): 9:44pm On Dec 14, 2022
The Arabians are home.modafuckers denying Africa.go final make I see now
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Nobody: 9:44pm On Dec 14, 2022
The Biggest mumu of this tournament na Portugal.


Morocco una try..... First thing tomorrow una go enter God is Good Motors dey come back to that same Africa wey una no gree acknowledge.

BBM:
Third place they na
Make dem no play am, make Dem dey come back house. Dem give me hope, Dem don break my heart for Semi Final.....make dem dey come house abeg.
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Sevenworldpower(m): 9:44pm On Dec 14, 2022
Kingcalls:
Mk France xareful ...dem fit go give Morocco penalty
Morocco is already out. Experience matter in world cup.
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by SenatePresdo(m): 9:44pm On Dec 14, 2022
I knew Ronaldo's fans wouldn't want Morrocco to win.

They want a stronger force that can be able to deny Messi the world Cup.
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by dadabashua1(m): 9:45pm On Dec 14, 2022
Argentina should better win this world cup o,Messi needs it,there won't be another chance for him to win it ever again,na do or die o...hehehehe cheesy
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by AtikuOkowa: 9:45pm On Dec 14, 2022
pargelenis:
Final World Cup results
1) Argentina (Messi finally wins this trophy)
2) France
3) Morocco
4) ….
32) Ghana Wack Stars … (yeah, they agreed to carry last place from Qatar for free food/hotel )
Do you understimate France?
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by gambojimeta: 9:45pm On Dec 14, 2022
Bitchiamjay:
Dedicating this loss to Arabs and Muslims lmfao grin
I pity black people currently living in Morocco. They should be careful and not go out at night atleast for 2 weeks. It's now that people will realise that there is Something called Sub-Saharan Africa aka Black Africa.
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by winterfell007(m): 9:45pm On Dec 14, 2022
Konate is the best defender of the tournament. That dude really shielded France from the deadly Morrocans, to those who are observing the match, you'll agree with me
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by exegesis: 9:45pm On Dec 14, 2022
paradigmshift:
Morocco strikers na mumu Dem be...
Very annoying. See many missed chances. Mtchew
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by spencekat(m): 9:45pm On Dec 14, 2022
cassidy1996:
Messi fans are not happy, they have a real mountain to climb now
France will go down.The trophy is for Argentina.
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Kubernetes: 9:45pm On Dec 14, 2022
Well , no qualms.
It's still Africa that won with the so many blacks in France team
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by BBM: 9:45pm On Dec 14, 2022
Zarzah:
The Biggest mumu of this tournament na Portugal.


Morocco una try..... First thing tomorrow una go enter God is Good Motors dey come back to that same Africa wey una no gree acknowledge.
Third place they na
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by paradigmshift(m): 9:46pm On Dec 14, 2022
pargelenis:
No matter what happens. Morocco has tried and made the continent proud.

Unlike the Ghana Whack Stars … went to Qatar to be whacking food in the hotel and sleeping … carried last in the end!
Dem no try today abeg.. play better ball spoil finishing.. morroco for dn score like 4 since... Their finish zero
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Decentdave(m): 9:46pm On Dec 14, 2022
Sevenworldpower:
Exactly!!
How old is Messi ,how is Mbappe.. Messi at 35 still competing for golden boot with Mbappe 22..shame on pendu wailers
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by wiseone28: 9:46pm On Dec 14, 2022
So na now i can now enter the thread after match don end?

Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Gangster1ms: 9:46pm On Dec 14, 2022
cassidy1996:
Messi fans are not happy, they have a real mountain to climb now
The first strong opponent they will face.. grin
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 9:47pm On Dec 14, 2022
Pendu fans
Sunday na una funeral, una go follow France cry like una do for Croatia

No shaking ...

Till then
Adios


Argentina don already win this world cup.

Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by 07kjb: 9:47pm On Dec 14, 2022
betshopagent:
The Arabians are home.modafuckers denying Africa.go final make I see now
But they are right I don't see THEM as AFRICANS

They should have their ARAB CONTINENT
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Phraences: 9:47pm On Dec 14, 2022
Messi Vs Mbappe for the finals.

I wish success for Messi. This is his final chance o! God o!
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Frontend: 9:47pm On Dec 14, 2022
Mpape 2 0 Arab
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Omoawoke(m): 9:47pm On Dec 14, 2022
they fit collect reach three, the better team will always win, no be by running round the field
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by frankson1(m): 9:47pm On Dec 14, 2022
Mbappe will finish Argentina unless they pack the bus.

Dembele was marked out in this game and he can only be kept mute if the Argentines are able to do what the Moroccans did.
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Gwan2(m): 9:47pm On Dec 14, 2022
Kingcalls:
I tell una say fifa don orchestrate this for Argentina... if na messi dem do this thing wey dem de do mbappe...person for don collect red
IOtondo….now you go change your conspiracy theory abi
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by kals4luv990(m): 9:47pm On Dec 14, 2022
Almiron:
Pendu fan, your tears never dry from yesterday wotowoto, you go hang yourself on Sunday lmao

Cry more
dnt worry France will do the needful for us come Sunday
I will buy basin for messi
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by benqo01(m): 9:47pm On Dec 14, 2022
LET ME NOT LIST THE SET OF PEOPLE THAT WILL SHED TEARS ON THAT FINAL WHEN THEIR GOAT LOSES AGAINST FRANCE.

MPABBE IS THE MAN OF THE TOURNAMENT

GO FRANCE¡!!!!!!!!
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Nobody: 9:47pm On Dec 14, 2022
spencekat:
France will go down.The trophy is for Argentina.
I know una must reply
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Blake755: 9:47pm On Dec 14, 2022
Good game from France all this Morocco dey do nah gra gra cheesy grin
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by frankson1(m): 9:47pm On Dec 14, 2022
Phraences:
Messi Vs Mbappe for the finals.

I wish success for Messi. This is his final chance o! God o!
Are you forgetting Dembele?
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by AtikuOkowa: 9:47pm On Dec 14, 2022
Zarzah:
The Biggest mumu of this tournament na Portugal.


Morocco una try..... First thing tomorrow una go enter God is Good Motors dey come back to that same Africa wey una no gree acknowledge.
No,Morocco is fully ready to please Arabs,they are best defence.
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by wiseone28: 9:47pm On Dec 14, 2022
Swry8654rr:
:-
Get sense
Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 9:48pm On Dec 14, 2022
Gangster1ms:
The first strong opponent they will face.. grin
lol Netherlands was weak I guess, France go collect 2/3 goals. You fit quote me anytime, but I guess you won't cos you'll be ranting all night ni
1 2 3 ... 13 14 15 16 17 18 19 ... 32 Reply

Brazil Vs Morocco: FIFA World Cup (1 - 1) On 13th June 2026 - LiveCroatia Vs Morocco: FIFA World Cup 3rd Place Match: (2 - 1) On 17th Dec 2022Belgium Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022 ( 0 - 2) On 27th Nov 2022234

Nigeria. Vs. Lesotho: FIFA 2026 World Cup Qualifier (1 - 1) On 16th Nov 2023Kiiursti Mensah Ali, Muhammad Ali's Secret Daughter Begged To See HimAllow Kids Into The Garden, They Think They Own It: DSTVNg Trolls Bafana Bafan