₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,794 members, 8,437,436 topics. Date: Wednesday, 01 July 2026 at 08:18 PM

Toggle theme

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ - Business (2156) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusiness➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1332603 Views)

1 2 3 ... 2153 2154 2155 2156 2157 2158 2159 ... 2202 (Go Down)

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 8:55pm On Dec 28, 2022
Tk4all:
Miracood2

I fit drop aza if you don run the thing finish. I dey broke liedis
After chopping 12k giveaway and the yam deal

wetin you dey use money do?
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Felabrity: 8:55pm On Dec 28, 2022
israelp:
mehn i dy like ur games ...good odd n simple...not those tinny odd wey cy cast upandan
13 games

Na like 2 bst want cut am
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:04pm On Dec 28, 2022
Wetin happen to PSG match
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 9:06pm On Dec 28, 2022
Do giveaway.for me tooook
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 9:07pm On Dec 28, 2022
Any amount
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 9:08pm On Dec 28, 2022
What is your take on win draw win sure predictions? Their predictions are good
I have win 10.odds consecutively from their predictions though
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by yellowgarri2(m): 9:10pm On Dec 28, 2022
Samueltemi337:
After chopping 12k giveaway and the yam deal

wetin you dey use money do?
Gambling and Pussy

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by blaquemyc: 9:16pm On Dec 28, 2022
Puntingnoob:
What is your take on win draw win sure predictions? Their predictions are good
I have win 10.odds consecutively from their predictions though
And you still dey here dey find crombs

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 9:21pm On Dec 28, 2022
Puntingnoob:
What is your take on win draw win sure predictions? Their predictions are good
I have win 10.odds consecutively from their predictions though
And you are crumbhunting undecided

Ment huh
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by waploger(m): 9:26pm On Dec 28, 2022
wiseone28:
1GB for Airtel

How much do you sell?
300
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 9:30pm On Dec 28, 2022
waploger:
300
Question was asked 12:19am and you are replying now huh

Some of wuna never serious for life.....and to make am for life go really hard wuna angry

See how you dey keep your 'prospective' customer waiting, for over 9 fucccckin hours undecided

You be bst, no cap
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 9:33pm On Dec 28, 2022
Panathinaikos and Man City should apply wisdom ohh

I no wan hear story for my hard earned money ohh
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Olaoluwa122: 9:34pm On Dec 28, 2022
IwasNeverGone:
Question was asked 12:19am and you are replying now huh

Some of wuna never serious for life.....and to make am for life go really hard wuna angry

See how you dey keep your 'prospective' customer waiting, for over 9 fucccckin hours undecided

You be bst, no cap
cheesy
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:35pm On Dec 28, 2022
IwasNeverGone:
Question was asked 12:19am and you are replying now huh

Some of wuna never serious for life.....and to make am for life go really hard wuna angry

See how you dey keep your 'prospective' customer waiting, for over 9 fucccckin hours undecided

You be bst, no cap

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:36pm On Dec 28, 2022
IwasNeverGone:
Question was asked 12:19am and you are replying now huh

Some of wuna never serious for life.....and to make am for life go really hard wuna angry

See how you dey keep your 'prospective' customer waiting, for over 9 fucccckin hours undecided

You be bst, no cap
Na you ask the question?

why exactly are you ranting grandaddy? undecided
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 9:37pm On Dec 28, 2022
Lyon correct score 1:2

36 mins - 1:3 embarassed

I no go ever play anything called correct score or straight draw for my life again cry
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:38pm On Dec 28, 2022
IwasNeverGone:
Panathinaikos and Man City should apply wisdom ohh

I no wan hear story for my hard earned money ohh
That panathinaikos dey do nonsense even with away red card
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 9:39pm On Dec 28, 2022
France league dey play value odd ooo, see all teams with better odds as them dey win shocked
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 9:41pm On Dec 28, 2022
Samueltemi337:
Na you ask the question?

why exactly are you ranting grandaddy? undecided
I know say my mentions dey give you orgasm, oya enter bathroom and masturbate on dis tongue
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 9:42pm On Dec 28, 2022
wiseone28:
That panathinaikos dey do nonsense even with away red card
Red card gotten at 8 minutes angry

And the away go wan dey defend like bst now....I so much detest early red card angry
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:43pm On Dec 28, 2022
Manchester City, No fhg? nawa oo
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:44pm On Dec 28, 2022
Felabrity:
13 games

Na like 2 bst want cut am
u understand the game abeg... I still dy wonder why peeps dy pick those tinny odd.... It's not as if the odd is 75% sure ... 1x2 to me it's probably dsame with most scoring half 1st/2nd/equal. ... Of which is better than 1x2...then u start seeing useless odd for double chance .... stupid I must say
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 9:46pm On Dec 28, 2022
Man city dey use my land money play.....those bst wan use me catch cruise angry

Common over 2 come hard like prick wey see tight punna cry
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:47pm On Dec 28, 2022
israelp:
u understand the game abeg... I still dy wonder why peeps dy pick those tinny odd.... It's not as if the odd is 75% sure ... 1x2 to me it's probably dsame with most scoring half 1st/2nd/equal. ... Of which is better than 1x2...then u start seeing useless odd for double chance .... stupid I must say
You way dey pick big odds how he don take help you undecided

or you think say na those 3k winnings way you dey display here angry
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:48pm On Dec 28, 2022
Favorite are doing well
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:49pm On Dec 28, 2022
IwasNeverGone:
Man city dey use my land money play.....those bst wan use me catch cruise angry

Common over 2 come hard like prick wey see tight punna cry
na wetin me dy talk b dis .... useless odd wen the probability nor sure
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 9:49pm On Dec 28, 2022
wiseone28:
Favorite are doing well
Panathinaikos
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Chiefheywhy(m): 9:49pm On Dec 28, 2022
IwasNeverGone:
Question was asked 12:19am and you are replying now huh

Some of wuna never serious for life.....and to make am for life go really hard wuna angry

See how you dey keep your 'prospective' customer waiting, for over 9 fucccckin hours undecided

You be bst, no cap
You just dey para. grin grin
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by israelp(m): 9:50pm On Dec 28, 2022
Samueltemi337:
You way dey pick big odds how he don take help you undecided

or you think say na those 3k winnings way you dey display here angry
two games to get 3+ na small odd?
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by IwasNeverGone: 9:50pm On Dec 28, 2022
israelp:
na wetin me dy talk b dis .... useless odd wen the probability nor sure
No dey quote me again if you don't want to be unfortunate!!

how many 1k odds you don boom? bst
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:51pm On Dec 28, 2022
israelp:
two games to get 3+ na small odd?
I play just one game with 3 odds
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:51pm On Dec 28, 2022
IwasNeverGone:
Red card gotten at 8 minutes angry

And the away go wan dey defend like bst now....I so much detest early red card angry
Home will win either 1 or 2 nil

1 2 3 ... 2153 2154 2155 2156 2157 2158 2159 ... 2202

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜Football (+/Other Sports) Betting Season 15EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller