U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians (325 Views)
| U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians by LikeAking(op): 10:15pm On Dec 28, 2022 |
Goes to all the bad Nigerian children world wide. You go insult ya Papa, insult ya mama, but if person insult your fav polictian or talk bad about am, you fight the person. Your normal at all ? U no dey respect ya mama n papa, but you respect polictians. U know like ya Papa, but u love Atiku, Jagaban, Peter Obi, Kwakanso and co. It's obvious, you are not normal. What have any of your fav polictians done for you, how much school fees Dem don pay for you? Yet u love them, you love them pass even people wey suffer train you for school, people wey give you free food to chop, care for u and many, many. Make we change our ways. Wake up! |
| Re: U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians by Moh247: 10:23pm On Dec 28, 2022 |
I read one tweet of a guy saying he won't offer his own father ride and transport because he doesn't support Obi, he wanted his father to trek just to punish him... Saddest part people where liking and retweeting the pathetic tweet |
| Re: U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians by LeoDeKing: 10:27pm On Dec 28, 2022 |
Moh247:No doubt, na these people.
|
| Re: U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians by Moh247: 10:31pm On Dec 28, 2022 |
LeoDeKing: ![]() I just hope those guys don't start terrorism when the results are out by February
|
| Re: U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians by yarimo(m): 10:33pm On Dec 28, 2022 |
I can see LABOUR PARTY miscreants just peeping this thread only |
| Re: U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians by jaeyking(m): 10:58pm On Dec 28, 2022 |
Honor thy parents so that your days shall be long I no get anything to talk pass this |
| Re: U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians by Nobody: 11:10pm On Dec 28, 2022*. Modified: 1:27am On Dec 29, 2022 |
See how quickly these urchins rushed in to comment but they are the ones who very easily start throwing tantrums whenever unsavory statement is made about their candidate. Shameless hypocrites, agbado guzzlers |
| Re: U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians by LeoDeKing: 11:30pm On Dec 28, 2022 |
Excelloque:Shukudi stop crying.
|
| Re: U No De Respect Ya Mama N Papa, But U Respect Policticians by duro4chang(m): 11:37pm On Dec 28, 2022 |
The way many of them insulted people on Nairaland just because of politicians will tell you they don't respect their parents. I have reported many of them to the mods anyway. |
We coached U to play in League 1, but U left without a club - Soludo Replies Obi • New Amnesty Boss, Otuaro Launches Restaurant Built By Ex Militant, Egberi Papa • President Tinubu & Papa Ajasco Shake Hands In Lagos (Video) • 2 • 3 • 4
Happy New Year To The Beautiful People Of Ngor Okpala • Atiku Sends Stern Warning To Wike • Yahoo Yahoo Takes Talent, Tinubu Can Convert Them – Adamu Garba
