₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,572 members, 8,427,115 topics. Date: Monday, 15 June 2026 at 12:14 PM

Toggle theme

Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (11) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEuropean Football (EPL, UEFA, La Liga)Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 (43469 Views)

1 2 3 ... 8 9 10 11 12 13 14 ... 21 Reply (Go Down)

Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by UNEARTHLY(m): 10:16pm On Jan 12, 2023
possible Red for Joa
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by sircatherine45(m): 10:17pm On Jan 12, 2023
Hendrixky:
Real betis 2 vs 2 Barcelona
I know say Barcelona nor to fit win
people wey dey play 1-1?
Jesu!
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Blake755: 10:17pm On Jan 12, 2023
Hendrixky:
Haha

Betting na your mate
I don't know that know say Bayern is 20th sef

Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by UNEARTHLY(m): 10:17pm On Jan 12, 2023
Red
UNEARTHLY:
possible Red for Joa
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Nteogwuija(m): 10:18pm On Jan 12, 2023
I feel for Felix
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by sircatherine45(m): 10:18pm On Jan 12, 2023
baralatie:
Abeg name the talents first
Felix, Chukwuemeka. that's the one I know oooo. prove me wrong sha
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Kingcalls: 10:18pm On Jan 12, 2023
This one done carry Diego Simeone aggressive style enter Chelsea
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by tonididdy(m): 10:18pm On Jan 12, 2023
This ediot bring e semieone madness come England !



sad angry
Chelsea must loose this game
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by UNEARTHLY(m): 10:18pm On Jan 12, 2023
how chelsea wan score now bayi?
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by ObosiLandlord(m): 10:18pm On Jan 12, 2023
The pass to Felix from Kulibaly is so poor
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by UNEARTHLY(m): 10:19pm On Jan 12, 2023
you just name the boy e collect red
sircatherine45:
Felix, Chukwuemeka. that's the one I know oooo. prove me wrong sha
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Mayhem1: 10:19pm On Jan 12, 2023
ceematics:
Yess landlord don score grin
mad man grin
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by ZINNYBANKS: 10:19pm On Jan 12, 2023
Sweetplum:
Chelsea ll still lose. grin
.ode
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by sircatherine45(m): 10:19pm On Jan 12, 2023
Blake755:
I don't know that know say Bayern is 20th sef
juventus X2?
Napoli go wire them like criminals. Oshimen to score a brace.
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by motionarena: 10:19pm On Jan 12, 2023
His Blood is too hot na
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Enemyofpeace: 10:19pm On Jan 12, 2023
Yahoo Felix given red card on his debut for Chelsea. May bad luck never follow us where we go
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by baralatie(m): 10:19pm On Jan 12, 2023
Na wa o

Just now boy collect red
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by sircatherine45(m): 10:19pm On Jan 12, 2023
UNEARTHLY:
you just name the boy e collect red
eeewwwweeeeee!
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Muiccine(m): 10:20pm On Jan 12, 2023
I for jst lyk make chelsea go religation,even tho say i be dia fan,haba
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Samdee00: 10:20pm On Jan 12, 2023
baralatie:
Mod it is now 1 Fulham 1 Chelsea

Chelsea to win
Just de play, de play
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Blake755: 10:20pm On Jan 12, 2023
sircatherine45:
juventus X2?

Napoli go wire them like criminals. Oshimen to score a brace.
Not with Juventus form
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by kstyle2(m): 10:20pm On Jan 12, 2023
Red card for Joao Felix who's been brilliant today. It keeps getting worse for Chelsea. Zakaria out injured today, now a red card.
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Hendrixky: 10:20pm On Jan 12, 2023
Jao felix don kill me

He be like say na to cash out

Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Banbanna(m): 10:20pm On Jan 12, 2023
kstyle2:
The question right now is if you sack potter, who do you hire? Pochetino? Zidane? Gernot rohr? Sacking Tuchel was a mistake and hiring a British manager who has won nothing was the nail to the coffin. I remember Chelsea fans teasing us last season when we had to endure ole, ragnick and Lord Maguire.

First to do e no dey pain
This one na Man Utd all over again. It's their previous situation that's currently playing out @ Stamford bridge. Na turn by turn. The closest example to Chelsea's situation is Manutd hiring David Moyes following the retirement of SAF because Moyes did fairly well at an average team like Everton.
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by ZINNYBANKS: 10:21pm On Jan 12, 2023
Hendrixky:
Nor mind am

She nor know say na men dey this ground
No mind am men money wan burn and she think say e funny.. grin but true talk werin do Chelsea this nite.. grin
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by motionarena: 10:21pm On Jan 12, 2023
Blake755:
I don't know that know say Bayern is 20th sef
Chai hunger bad

Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by tonididdy(m): 10:21pm On Jan 12, 2023
I like this hull guy
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Thesaint141(m): 10:21pm On Jan 12, 2023
Who Course Chelsea abeg?
From injury to red card
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by sircatherine45(m): 10:21pm On Jan 12, 2023
from frying pan to fire?
injury to red card?
Na wa oooo
Potter open your eyes nau
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Blake755: 10:22pm On Jan 12, 2023
motionarena:
Chai hunger bad
If the game like make e cut
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by Nobody: 10:22pm On Jan 12, 2023
ZINNYBANKS:
Pls pray they win pls 12k is not small I promise to send 1k .. embarassed help use ur witchcraft power to let dem win pls na 1500 I take stake .. embarassed
I dey go sleep. They ll lose
Re: Fulham Vs Chelsea (2 - 1) On 12th January 2023 by baralatie(m): 10:22pm On Jan 12, 2023
This is definitely not a coach problem
1 2 3 ... 8 9 10 11 12 13 14 ... 21 Reply

Arsenal Vs Manchester United: FA Cup (1(3) - (5) 1) On 12th January 2025Real Madrid Vs Chelsea UCL (2 - 3) On 12th April 2022Barcelona Vs Real Madrid : Super Cup (2 - 3) On 12th January 2022234

Leicester City Vs Manchester United (0 - 2) On 26th July 2020Manchester United Vs Liverpool (2 - 1) On 10th March 2018Everton Vs Arsenal (2 - 2) On 23rd August 2014