Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5765) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (6143931 Views)
1 2 3 ... 5762 5763 5764 5765 5766 5767 5768 ... 6960 Reply (Go Down)
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 4:47pm On Jan 28, 2023 |
mumu pedri na u buy boot giv dem. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 4:47pm On Jan 28, 2023 |
Thank God say lewa go dey available next match We really need LW |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 4:48pm On Jan 28, 2023 |
una dey see alonslow clearance |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 4:50pm On Jan 28, 2023 |
raphinha will u die if u dribble a defender? |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 4:56pm On Jan 28, 2023 |
remove raqhinha make we knw we dey play with 10 players |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:00pm On Jan 28, 2023 |
fati na mad man. u knw see gavi dia. nonsense. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:02pm On Jan 28, 2023 |
alonslow lol... dey just extended his contract. dis club no dey serious |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 5:09pm On Jan 28, 2023 |
We just dey play since first half, E be like these boys no know say na Catalan Derby be this plus that Girona na draw specialists ☹️ |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Simplyartie: 5:12pm On Jan 28, 2023 |
pedri and xavi given yellow cards for a handball by girona player. you can't make up this sh!t ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 5:13pm On Jan 28, 2023 |
We go need to play an expansive winger for this game on the left side and the only option is Balde.. Crosses that Alonso used to whip in easily have now become a trouble for him |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 5:14pm On Jan 28, 2023 |
Kilishihunter:One crazy heck of a boring half. We should take advantage of their mistakes and score please |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:15pm On Jan 28, 2023 |
ansu fati first touch is awful & he's becoming selfish too. raphindiot is a cross merchant. 70m wasted! chai alonslow should never be starting a match 4 barca. he is poor in all department. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 5:19pm On Jan 28, 2023 |
FirstbornWds:The match just dey somehow, Fati and Raphinha in particular dey provoke me |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:19pm On Jan 28, 2023 |
be like xavi dey read our comment. alonslow is out! |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ballzproblem2: 5:23pm On Jan 28, 2023 |
andrewbaba44:stop crying tebas is helping you guys by being disciplined and shrewd so far it's working, your club only buy free agents,your club emotionally blackmail players to reduce their wage ,your club now flip players for pennies,so If you ask me tebas is doing you guys a favour through discipline. No parent like beating thier child,but it is necessary to keep them in line |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:23pm On Jan 28, 2023 |
but why xavi dey bench balde? seeing da dembouz is out , na only balde fit carry dis girona defense run |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 5:23pm On Jan 28, 2023 |
Kilishihunter:You won’t hear much about fati since he is all loved Imagine ferran torres doing what fati is doing here for don choke I hope he scores and we pick 3 points today ,massive improvement needed at the second half because no dembele to create chances Rsphinha needs to step up also ,na cross merchant him be ,baba just Dey gba anyhow |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:24pm On Jan 28, 2023 |
red card dey dis match |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:31pm On Jan 28, 2023 |
cross and nod fc |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:33pm On Jan 28, 2023 |
eric lol.. baba no even stretch leg to contest 4 ball. and he said he's a defender |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by brandon180(m): 5:34pm On Jan 28, 2023 |
Omo raphinha is terrible mehn… |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:36pm On Jan 28, 2023 |
goal ball |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:38pm On Jan 28, 2023 |
brandon180:i neva see raphinha successfully take on a defender |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by IngeniousLeez: 5:38pm On Jan 28, 2023 |
This ansu fati na fufu.... Nothing wey person wan tell me. I don lose faith in am already. 👿😈 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Ballzproblem2: 5:40pm On Jan 28, 2023 |
OkpaNsukkaisBae:come and buy Sterling |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:41pm On Jan 28, 2023 |
between raphinha and fati ...i no knw who worse pass |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by IngeniousLeez: 5:44pm On Jan 28, 2023 |
OkpaNsukkaisBae:Today's match was meant to be a rotation and I support Xavi for that. Just that things hasn't go one as planned. That's why Pedri was initially rested as well as Christensen and Balde. Tough matches dey ahead. No be every day you use your best players. I just dey wish Ferran Torres dey available cos this Fati na mumu. Him just dey play Asif he's uninterested. He's given away balls that a better team would have easily used to score. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 5:46pm On Jan 28, 2023 |
Just tell me why make I no stan Pedri Just tell me ⭐💫 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 5:46pm On Jan 28, 2023 |
andrewbaba44:I like Fati since la masia days when him dey star alongside moriba but as of rn his performance is mostly off, na only Copa del Rey and that betis goal we don dey see flashes of him brilliance, IMO make dem bring another LW to compete with am, Na one of the reasons why I dey push for that prestianni boy signing even though he's only 16 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by OkpaNsukkaisBae(m): 5:48pm On Jan 28, 2023 |
u see why i love araujo |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by IngeniousLeez: 5:51pm On Jan 28, 2023 |
This stuani na werey. Make him no go score us o. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Culer: 5:58pm On Jan 28, 2023 |
IngeniousLeez:He's finished. Make dem andrewbaba44 still dey live in delusion |
Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 • FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" • 2 • 3 • 4
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029
Viewing this topic: 2 guest(s)
