The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy (827 Views)
| The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy by UmbrateethO4(op): 12:05pm On Feb 01, 2023 |
Fuel close to 350 I suffer make money I no fit withdraw. I say ma use pos them bill me. Ok I am ready to buy the fuel at 1k a liter sef, but queue still dey station. Omo the type of riot wey dey do press up dey come eh, that end sars will be child's play. Because that one was political. The real riot is loading. If govt get sense may them fix all these things asap |
| Re: The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy by denko(m): 12:06pm On Feb 01, 2023 |
The Flame will start from the banks and to filling stations |
| Re: The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy by UmbrateethO4(op): 12:09pm On Feb 01, 2023 |
denko:yes, people are really angry. On a norms , nothing about the govt or hardship ever moves or touches me. For me to feel this one means 90% of Nigerians are feeling it. I pray it dosnt get to that point. |
| Re: The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy by Flathead8: 12:14pm On Feb 01, 2023 |
Keep the riot in south, don't come north UmbrateethO4: |
| Re: The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy by Asgard13: 12:15pm On Feb 01, 2023 |
Will advise igbos to allow Yoruba and others do the riot .. Make Una Dey corner .. After the riot .. e go still calm By now Una suppose don learn lesson.. no be Una be Jesus wey die for Nigeria Wisdom is so profitable |
| Re: The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy by SensetionalGoal(m): 12:16pm On Feb 01, 2023 |
![]() Zenith bank is most useless bank I have ever seen my life.... This people have refused to load their ATM for days now and they don't even pay over the counter Modified: I confronted one of their staffs, he breezing ask us the customers to go and protest in front of central bank... what an effrontery! |
| Re: The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy by Nobody: 12:22pm On Feb 01, 2023 |
After presidental election e go normal lets be calming down but if dem reg this election Tinubu win or Atiku Area go Red so!! |
| Re: The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy by VinnyBaba: 12:23pm On Feb 01, 2023 |
OP, I don't see Any Riot or Protests taking place. ![]() That would only happened in a Jonathan or a Southerner's Presidency. If the President is a Yoruba Man or Hausa Man, Forget it! ![]() |
| Re: The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy by UmbrateethO4(op): 12:34pm On Feb 01, 2023 |
Flathead8:I am in Kaduna ..na for your papa house e go start |
| Re: The Riot Wey Go Follow This Rubbish Wey Naija Dey Do No Go Easy by FuckTheMod: 7:42am On Feb 03, 2023 |
UmbrateethO4:Na you sabi |
This Thing No Go Easy For Nigerians O, Even In Church Obi Still tight Hand • Imagine The Riot In Northern Nigeria If An Igbo Catholic Did This To Islam • Femi Fani-Kayode: Toyin Lawani’s Nun Costume Is Evil, Disgusting, Ghetto Rubbish • 2 • 3 • 4
Imo Government House: Hilarious Picture Of The Year • Kano State LP Guber Candidate Bashir Dump Peter Obi To Tinubu • Yahaya Bello Sabotaging Kogi's Election

