➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ - Business (479) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (1347389 Views)
1 2 3 ... 476 477 478 479 480 481 482 ... 2261 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 11:46am On Feb 11, 2023 |
Tk4all:As you dey type this rubbish you go dey feel yourself. Tell me, how you take arrive at that conclusion say I no care about how nigerians dey die of hunger, accident, robbery, sickness etc...? Me and you don ever talk naija matters before? ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Lhimeet(m): 11:48am On Feb 11, 2023 |
CORNER LONG ACCA Rinse, remix and re-use as you please B9SB712657259SF-2766110 GOODLUCK ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Kharol1234: 11:48am On Feb 11, 2023 |
I pick 1 team from different leagues I just pray wer one Alabi no they inside them, you can edit if you want
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 11:50am On Feb 11, 2023 |
Where that fool wey say I no dey like drop ticket but if e enter I go come dey show off? ![]() I hope say u don play all the tickets wey Dem drop here today? ![]() See watin another mumu like u dey do, dey mock person because say him ticket cut no be say una go play ooUna just want make person post am make una dey monitor am dey pray make e cut ![]() Wicked people ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 11:58am On Feb 11, 2023*. Modified: 12:15pm On Feb 11, 2023 |
ThatrealestApex:See this rubbish oo, misplaced priority and inferiority complex because I talk say e pain me say artist wey I dey enjoy him music die? How many South Africans (or any foreigner) don die this year wey you see me post anything about? How you take know say I no care about the deaths in this country? And you wey dey talk how many Nigerians wey die you sef don show sympathy for? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:08pm On Feb 11, 2023*. Modified: 2:08pm On Feb 11, 2023 |
I need help |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by blaquemyc: 12:15pm On Feb 11, 2023 |
ThatrealestApex:Are you a foreigner?
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 12:17pm On Feb 11, 2023 |
10 odds 97E859E7 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tolulopefinest(m): 12:17pm On Feb 11, 2023 |
89D3A105 92 odds Sportybet. Goodluck to us!!! |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 12:17pm On Feb 11, 2023 |
Gbas gbos everywhere. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 12:21pm On Feb 11, 2023 |
I love this group oooo. So many comedian with funny response 😂😂😂😂😂😂😂 Wiseone. I HAIL oooo |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 12:32pm On Feb 11, 2023 |
Today na weekend. make una dey drop code.. not all this ones
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Bergavis: 12:35pm On Feb 11, 2023 |
Etimilehin:Hailing man. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 12:35pm On Feb 11, 2023 |
Crumbian:Atleast I'm not a Misplaced Priority like u na ![]() If we check well now, person like u, ur neighbor die yesterday oo, u no feel any remorse or sympathize with the bereaved family but person like u go still rush come all your social media accounts post pictures of AKA with captions like say u and am na relative or dey live for thesame room just for Clout ![]() That Slave Mentality still dey disturb alot of una ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 12:37pm On Feb 11, 2023 |
blaquemyc:I was a Nigerian by mistake not by choice, I Sha know say I go leave this country for una one day ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by blaquemyc: 12:45pm On Feb 11, 2023 |
ThatrealestApex:All the same, you are still one of us.
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 12:55pm On Feb 11, 2023 |
All my memes them don steal finish for this thread
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by blaquemyc: 12:58pm On Feb 11, 2023 |
wiseone28:Memes wey you steal from other threads abi?
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 1:04pm On Feb 11, 2023 |
wiseone28:sue them
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 1:07pm On Feb 11, 2023 |
ThatrealestApex:You will definitely leave when you die |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 1:18pm On Feb 11, 2023 |
11 odds for today. Pray make alabi no reason am. F86CF11B No judas |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 1:19pm On Feb 11, 2023 |
blaquemyc:Are you trying to say tif steal another tif
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 1:21pm On Feb 11, 2023 |
Tekahashi:Are you the thief judge?
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 1:22pm On Feb 11, 2023 |
Make Alabi favour me this weekend make i paint Abuja red with my Hoe.. Candidlady
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Zee0007: 1:23pm On Feb 11, 2023 |
GentlePEACE:Me and this antispam get beef to settle ooo. No problem boss. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 1:29pm On Feb 11, 2023 |
Zee0007:So GentlePeace was also ban |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by blaquemyc: 1:32pm On Feb 11, 2023 |
wiseone28:you know as e dey be na.
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Yemike(m): 1:33pm On Feb 11, 2023 |
ThatrealestApex:
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by FireBreatherDam: 1:38pm On Feb 11, 2023 |
Guys i just feel i should share this Texas update 🤑😌😏 Get $400 (20,000) Bs airdrop tokens Go to battlesteed dot ai Download BATTLE Steed On PLAYSTORE... Or through APK CREATE ACCT and save Private KEYS!!! Go to profile, click invite and input the code below to get your $400 value 👇 nQOwEa Click on profile, invitation, then bind the code above 👆 and get ur token Rush this before it closes *Steps to register after App Downloaded* 👇🏽👇🏽👇🏽👇👇 1. Select language (e.g English), 2. Click on *Create Identity*, 3. Click on *Generate private key*, 4. After the generated key appears, click on *(2) Copy the private key* and save it somewhere (it's a backup key), 5. Click *Next* and create a password of 6 digits confirm by input again 6. Verify the generated key password by Copy and paste from where it was saved 7. Login Done At Dashboard On Top middle Select *Invite*, enter the referral code 👇 nQOwEa at space provided and click *Binding*, NB The Code under The QR Code is your own invite code And Your $400 Appears 🥰🤑💃💵 *NOTE:* Please read these instructions *CAREFULLY* and follow steps to claim your 20,000 BS coins worth $400. Hurry while the air drop last. Current exchange value of BS coin is $0.2
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 1:58pm On Feb 11, 2023 |
FireBreatherDam:Make i get this one i missed out on Satoshi I got it thanks.. Always share and mention me |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Yemike(m): 2:06pm On Feb 11, 2023 |
wiseone28:If you want to do airdrop do better ones. Core Catstar Node Bondex etc |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 2:15pm On Feb 11, 2023 |
wiseone28:You sure say the thing legit? If yes, show me how to do it pls. I no understand anything about all this digital currencies |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller • Football Betting Season 8...AGE!!!


