₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,141 members, 8,434,318 topics. Date: Friday, 26 June 2026 at 02:03 PM

Toggle theme

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ - Business (512) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusiness➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (1338566 Views)

1 2 3 ... 509 510 511 512 513 514 515 ... 2261 (Go Down)

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 9:20pm On Feb 12, 2023
Abba114:
he cant stake 30k on top 3correct scores
Una dey make me laugh for dis thread Sha grin grin grin grin grin dis one never see men wey dey stake game before grin grin

As we dey stake 100naira dey see am as nothing, na so people somewhere dey stake 3million dey see am as nothing too grin grin grin

People wey dey bet dey oo, and na we wey dey play games with small stakes dey pay them grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:21pm On Feb 12, 2023
ThatrealestApex:
Una dey make me laugh for dis thread Sha grin grin grin grin grin dis one never see men wey dey stake game before grin grin

As we dey stake 100naira dey see am as nothing, na so people somewhere dey stake 3million dey see am as nothing too grin grin grin

People wey dey bet dey oo, and na we wey dey play games with small stakes dey pay them grin grin grin grin grin grin grin grin
grin
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 9:21pm On Feb 12, 2023
Abba114:
if the game enter enter i will be the one to disburse. notorious100 is not trust worthy

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by betshopagent(m): 9:21pm On Feb 12, 2023
Fucklove:
Game never boom yet, remain two matches.
baba congrats. grin .waiting for crumbs in peace...
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 9:22pm On Feb 12, 2023
Barcaaaaaaa goalllllllllllll

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 9:22pm On Feb 12, 2023
akwesenana:
Umu napoli, abeg cross thd remaining 2 corners this first half. I wan go sleep abeg.
1 left.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Kantebets(m): 9:22pm On Feb 12, 2023
Abba114:
i never enter i do my things online
lol

Shut up 🤐
U know nothing
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by betshopagent(m): 9:23pm On Feb 12, 2023
faceLAGOS:
Cash out or face am?
face am.e go drop
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 9:23pm On Feb 12, 2023
Abba114:
if the game enter enter i will be the one to disburse. notorious100 is not trust worthy
Abba you still dey vex?
😒
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by poshemmanuel(m):
.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 9:23pm On Feb 12, 2023
E be many things
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 9:24pm On Feb 12, 2023
faceLAGOS:
Cash out or face am?
Baba face am. We dey the same boat with braga
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:24pm On Feb 12, 2023
NOTORIOUS100:
Abba you still dey vex?
😒
i am not
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by blaquemyc: 9:25pm On Feb 12, 2023
Abba114:
he cant stake 30k on top 3correct scores
why not? Na him post 1milla stake ticket the other day na
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:25pm On Feb 12, 2023
Tk4all:
E be many things
grin
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:25pm On Feb 12, 2023
emzyt e don happen
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:25pm On Feb 12, 2023
blaquemyc:
why not? Na him post 1milla stake ticket the other day na
he got the screenshot from twitter
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:26pm On Feb 12, 2023
poshemmanuel:
Na online dey take stake big pass, just imagine person carry million naira go bet shop?
How u wan take even carry am?

With those hungry looking gees wey dey full bet shop 😅
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:27pm On Feb 12, 2023
barca scored
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by blaquemyc: 9:27pm On Feb 12, 2023
ThatrealestApex:
Una dey make me laugh for dis thread Sha grin grin grin grin grin dis one never see men wey dey stake game before grin grin

As we dey stake 100naira dey see am as nothing, na so people somewhere dey stake 3million dey see am as nothing too grin grin grin

People wey dey bet dey oo, and na we wey dey play games with small stakes dey pay them grin grin grin grin grin grin grin grin
No be lie.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 9:31pm On Feb 12, 2023
OSIMHEN how far na? angry sad angry

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:32pm On Feb 12, 2023
someone should help me beg napoli to score second goal, i carry my 2odd rollover from thursday to today. napoli abeg let me see money for val.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:33pm On Feb 12, 2023
napoli abeg
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:34pm On Feb 12, 2023
5k giveaway to 5people if napoli score 2
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 9:36pm On Feb 12, 2023
KVARATSELIA to score na 2.odds ooo sad

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:36pm On Feb 12, 2023
NOTORIOUS100:
You lament and it comes to past.
Lamenter.
You follow see am? 😁😁

Anytime i lament here about a game it will come. 🤣🤣
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by blaquemyc: 9:37pm On Feb 12, 2023
Abba114:
5k giveaway to 5people if napoli score 2
dem go score
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 9:37pm On Feb 12, 2023
Abba114:
5k giveaway to 5people if napoli score 2
I don book space
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:38pm On Feb 12, 2023
Abba114:
5k giveaway to 5people if napoli score 2
Ok
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 9:39pm On Feb 12, 2023
Abba114:
5k giveaway to 5people if napoli score 2
My space, Dem go shouly score 2
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by eyezik3(m): 9:39pm On Feb 12, 2023
Abba114:
5k giveaway to 5people if napoli score 2
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:39pm On Feb 12, 2023
[quote author=NOTORIOUS100 post=120859740][/quote]u will not disburse it grin

1 2 3 ... 509 510 511 512 513 514 515 ... 2261

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Football (+/Other Sports) Betting Season 15EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian SellerFootball Betting Season 8...AGE!!!

Viewing this topic: 1 guest(s)