₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,099 members, 8,434,058 topics. Date: Friday, 26 June 2026 at 07:40 AM

Toggle theme

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ - Business (513) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusiness➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (1338288 Views)

1 2 3 ... 510 511 512 513 514 515 516 ... 2261 (Go Down)

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 9:41pm On Feb 12, 2023
Abba114:
u will not disburse it grin
Okay.😂
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Samueltemi337(m): 9:41pm On Feb 12, 2023
ThatrealestApex:
KVARATSELIA to score na 2.odds ooo sad
Guy calm down

osimhen go score
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Koonce82: 9:42pm On Feb 12, 2023
ThatrealestApex:
Una dey make me laugh for dis thread Sha grin grin grin grin grin dis one never see men wey dey stake game before grin grin

As we dey stake 100naira dey see am as nothing, na so people somewhere dey stake 3million dey see am as nothing too grin grin grin

People wey dey bet dey oo, and na we wey dey play games with small stakes dey pay them grin grin grin grin grin grin grin grin
I don't see why people should play a bet with a 100naira, it's a wasted odd even if it plays, kuku no play at all, go hard or go home undecided
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 9:44pm On Feb 12, 2023
blaquemyc:
dem go score
Dey will score
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 9:45pm On Feb 12, 2023
Abba114:
5k giveaway to 5people if napoli score 2
Dey will score
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 9:46pm On Feb 12, 2023
Koonce82:
I don't see why people should play a bet with a 100naira, it's a wasted odd even if it plays, kuku no play at all, go hard or go home undecided
Not with the rate of begging here
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 9:47pm On Feb 12, 2023
Koonce82:
I don't see why people should play a bet with a 100naira, it's a wasted odd even if it plays, kuku no play at all, go hard or go home undecided
grin grin grin grin

E fit still Boom with 100naira oo forget grin

That year Dem get one 47million Naira bet9ja win coupon wey them post here. Na still 100naira the person stake am. 36 games!

Everything na just luck, If e go boom e go boom regardless of the odd and amount staked!

Na just say some people no suppose dey compare themselves with others for here, u no fit stake 100K or more no mean say another person no go fit. Our hustles are all different!
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by blaquemyc: 9:48pm On Feb 12, 2023
Abba114:
u will not disburse it grin
before he go cast again abi
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 9:48pm On Feb 12, 2023
Koonce82:
I don't see why people should play a bet with a 100naira, it's a wasted odd even if it plays, kuku no play at all, go hard or go home undecided
Na so.

People wey follow this advice full village.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Koonce82: 9:49pm On Feb 12, 2023
Crumbian:
Na so.

People wey follow this advice full village.
You mean you're one of those 2,3,4,5k could send back to village? Then quit bet. You wan play am till old age?
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by blaquemyc: 9:50pm On Feb 12, 2023
Koonce82:
I don't see why people should play a bet with a 100naira, it's a wasted odd even if it plays, kuku no play at all, go hard or go home undecided
everybody dey cut him coat according to dia clothes that's why. All fingers are not equal.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Olaoluwa122: 9:51pm On Feb 12, 2023
ThatrealestApex:
KVARATSELIA to score na 2.odds ooo sad
He sure pass anything Osinmhen go score✅
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Koonce82: 9:51pm On Feb 12, 2023
ThatrealestApex:
grin grin grin grin

E fit still Boom with 100naira oo forget grin

That year Dem get one 47million Naira bet9ja win coupon wey them post here. Na still 100naira the person stake am. 36 games!

Everything na just luck, If e go boom e go boom regardless of the odd and amount staked!

Na just say some people no suppose dey compare themselves with others for here, u no fit stake 100K or more no mean say another person no go fit. Our hustles are all different!
I get your point, I like that.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 9:52pm On Feb 12, 2023
Make we use this hold body, those wey no boom anything today.

Game wey go boom💥 go boom💥 regardless the odds, the stake.

Game wey go cut go cut regardless the odds, the stake.

Many will deposit but only few will withdraw.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Koonce82: 9:52pm On Feb 12, 2023
blaquemyc:
everybody dey cut him coat according to dia clothes that's why. All fingers are not equal.
No doubt, it is well.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 9:52pm On Feb 12, 2023
Stvpid GREMIO sad boys collect 2 Red cards una no fit still score them 2 goals sad

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 9:52pm On Feb 12, 2023
I wan sleep. Abba144 put me for mind.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 9:54pm On Feb 12, 2023
Stvpid GREMIO don add grin grin

Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Crumbian: 9:56pm On Feb 12, 2023
Koonce82:
You mean you're one of those 2,3,4,5k could send back to village? Then quit bet. You wan play am till old age?
You say go hard or go home. 5k stake don go hard for your side? undecided
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Stephenmoka4(m): 10:00pm On Feb 12, 2023
NOTORIOUS100:
My space, Dem go shouly score 2
What are you booking space for? Funny...
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Olaoluwa122: 10:01pm On Feb 12, 2023
Abba114:
someone should help me beg napoli to score second goal, i carry my 2odd rollover from thursday to today. napoli abeg let me see money for val.
Congrat in advance brr
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 10:03pm On Feb 12, 2023
Stephenmoka4:
What are you booking space for? Funny...
I pity who de wait for that boy giveaway.

Shishi dem no go see
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Koonce82: 10:04pm On Feb 12, 2023
Crumbian:
You say go hard or go home. 5k stake don go hard for your side? undecided
Yes. If you know what you're doing.
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 10:07pm On Feb 12, 2023
Naples one more
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 10:08pm On Feb 12, 2023
We are moving steadily to the permanent site liedis. We get 5naira before but I just see 100naaira today. grin grin grin grin

We shall get dia soon
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 10:08pm On Feb 12, 2023
Stephenmoka4:
What are you booking space for? Funny...
😂, True tho
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by seedorfy134(m): 10:09pm On Feb 12, 2023
Abba114:
5k giveaway to 5people if napoli score 2
3 goals coming in Yes
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 10:09pm On Feb 12, 2023
wiseone28:
Naples one more
He lamented again.

And Napoli scored
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by MrOreo(m): 10:09pm On Feb 12, 2023
ThatrealestApex:
Stvpid GREMIO don add grin grin
Osimhen boom
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 10:09pm On Feb 12, 2023
Oshimen don score
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by wiseone28: 10:10pm On Feb 12, 2023
Goooooooal Napoli

Oshimen
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 10:10pm On Feb 12, 2023
Osimheneeeeerrr goalllllllllllll

1 2 3 ... 510 511 512 513 514 515 516 ... 2261

Football (+/Other Sports) Betting Season 15Football (+/Other Sports) Betting Season 14Football (+/Other Sports) Betting Season 13234

Football (+/Other Sports) Betting Season 15EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian SellerFootball Betting Season 8...AGE!!!

Viewing this topic: 1 guest(s)