➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ - Business (522) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (1352625 Views)
1 2 3 ... 519 520 521 522 523 524 525 ... 2261 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 6:57pm On Feb 13, 2023 |
FC PAOK
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by CaptainAyub: 6:59pm On Feb 13, 2023 |
ThatrealestApex:Are you sure you're not Austino07 or so? Cos na d same pattern, una no go ever post game,na to come flaunt winning ticket |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 7:14pm On Feb 13, 2023 |
ThatrealestApex:Seriously they spoiled all my tickets that I gave them 12 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 7:21pm On Feb 13, 2023 |
CaptainAyub:Oga the one wey I post yesterday wey boom you play am? how many tickets wey Dem dey post here u dey play? ![]() Once una see say game wan enter, una go bring up una rubbish "Why u no post am here" ![]() No be say una go play ooo, na to just dey monitor the game make e cut be una prayer ![]() I don finally realize say alot of una no get sense for dis section, I miss the Old Gs wey been dey here that year! Na to just dey ignore mumu like u dey go the way wey Esaka12 and EmzyT dey do na him sure ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 7:24pm On Feb 13, 2023 |
oyewale0001:Sha na ticket wey I stake 200 Naira Dem cut, the ones wey I play big stake na Away to score and X2 I play them ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 7:26pm On Feb 13, 2023 |
ThatrealestApex:You are very lucky ooo. First half of the season, they played 2-2. I thought they will play 12 this time around. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 7:28pm On Feb 13, 2023 |
ThatrealestApex:nor mind dat g.o.a.t jare n only me Dy faya ur game for this thread ...I Dy engaged today well we'll.... next one bro |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Spactacle(m): 7:29pm On Feb 13, 2023 |
Kharol1234:Sorry bro. We'll get alabi soon |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by oyewale0001(m): 7:30pm On Feb 13, 2023 |
ThatrealestApex:You Love playing lives match and you are so lucky in winning lives match |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 7:31pm On Feb 13, 2023 |
Reloadedisraelp:So that means you won from yesterday game na? ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 7:34pm On Feb 13, 2023 |
oyewale0001:Swears I suppose win ticket today shaMake we dey watch dey see ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 7:35pm On Feb 13, 2023 |
ThatrealestApex:i nor get much resource yesterday....I decide to play my own game with my last card....I win small tin Sha of which I wan try build on.....this thread and their village tipster nearly finish my 10k wey I built from 1.5k.... |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 7:42pm On Feb 13, 2023 |
Reloadedisraelp:
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NaijaCuzin: 7:47pm On Feb 13, 2023 |
Best option
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 7:49pm On Feb 13, 2023 |
NaijaCuzin:na them ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NaijaCuzin: 7:50pm On Feb 13, 2023 |
Reloadedisraelp:sure odd |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Olaoluwa122: 7:50pm On Feb 13, 2023 |
Reloadedisraelp:The name calling is unnecessary 🙄😔 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 7:56pm On Feb 13, 2023 |
recieve:na rollover for me now.. na only when I get free stake I dey play long ticket.. but I never cross that day 6 before.. my target na 10days.e dey pain sha to loose 10k stake on top 2odds |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Fedrick100: 7:58pm On Feb 13, 2023 |
Tekahashi:Do Sporty give free bonus? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by JamesReacher(m): 7:59pm On Feb 13, 2023 |
8FC9C273 Forget 5H on this game and sleep. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:01pm On Feb 13, 2023 |
See real club.. Nor be one when with one red card FT score go be 1-4
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:02pm On Feb 13, 2023 |
Fedrick100:they usually give some high stakers I know once in a while but for person like me wen dey stake only h.. I never see shi shi from them.. No matter how frequently I fund |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by MrOreo(m): 8:03pm On Feb 13, 2023 |
Thatrealestapex, any sure two odds for the night? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 8:04pm On Feb 13, 2023 |
akwesenana:It can go, Inter Milan double chance or 1.5. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Fedrick100: 8:06pm On Feb 13, 2023 |
Tekahashi:Same thing with me sporty never give me bonus but bet9ja dey give me both deposit bonus, birthday bonus and so on |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 8:07pm On Feb 13, 2023 |
Verona 1 more goal. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 8:07pm On Feb 13, 2023 |
Reloadedisraelp:Why you de cap nonsense dis days liedis ![]() Na so you call wiseone animal yesterday, only come call captain goat. Make you stop this kin thing abeg. E no good |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tk4all(m): 8:11pm On Feb 13, 2023 |
[quote author=Olaoluwa122 post=120884228]The name calling is unnecessary |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 8:15pm On Feb 13, 2023 |
JamesReacher:really? ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:16pm On Feb 13, 2023 |
The people wen play paok straight win sha.. at 82mins they go off phone smile feeling say game don green ...checking again ft to see draw
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Tekahashi: 8:18pm On Feb 13, 2023 |
NOTORIOUS100:e go hard.. I wanted to play OV 0.5 inplay after ht before but unfortunately they score first half |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 8:27pm On Feb 13, 2023 |
NBA dropping soon. |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller • Football Betting Season 8...AGE!!!


