Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (11) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 (25736 Views)
1 2 3 ... 8 9 10 11 Reply (Go Down)
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by Clairvoyancy: 7:38pm On Mar 11, 2023*. Modified: 7:56am On Apr 13, 2023 |
Farid24224:How Una dey play this thing sef |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by Clairvoyancy: 7:40pm On Mar 11, 2023*. Modified: 7:55am On Apr 13, 2023 |
[quote author=Sleekfingers post=121656096]How Una dey play this thing sef |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by Dchampion65: 7:42pm On Mar 11, 2023 |
Looks like Liverpool scored all their remaining goals for the season last week, they should learn to budget for other games. |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by Banbanna(m): 7:46pm On Mar 11, 2023 |
emetisuccess:Omo you funny o 🤣. Take it easy abeg |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by Banbanna(m): 7:49pm On Mar 11, 2023 |
Balofariojames:So for your mind na, LFC take some kind performance enhancing drugs. If LFC did that, ManU sef take sleeping pills. |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by ashawopikin(m): 9:07pm On Mar 11, 2023 |
Goals wey Dem suppose score against Bournemouth and real Madrid, Dem score all finish on top man u head |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by Ray02: 9:32pm On Mar 11, 2023 |
xtivin:Exactly, Arsenal wey dey form win for die minute, Na Liverpool wey get bad form especially for away games, you con go bet say go win. Even if Liverpool they play Kwara United away this season, no try am |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by Nicerazor(m): 12:41am On Mar 12, 2023 |
365 Obiebanks007: |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by kossyablaze(m): 7:55am On Mar 12, 2023 |
Candidlady:so I reached out to Kanye.... Men I love Them rap songs from the games documentary album. Bro which other D game song you like? |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by ABTalker(m): 9:15am On Mar 12, 2023 |
And yes, we won our first game against Liverpool 😆😆😆😆😆 |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by Inicharles: 9:37am On Mar 12, 2023 |
Badassniggga:u na don colet 4rm small bournemouth hand,hmmmmmmm e sweet oh |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by Inicharles: 9:42am On Mar 12, 2023 |
ABTalker:they couldn't even score a goal |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by Obiebanks007(m): 2:18pm On Mar 12, 2023 |
| Re: Bournemouth Vs Liverpool (1 - 0) On 11th March 2023 by recieve(m): 11:40pm On Mar 13, 2023 |
ABTalker: ![]() |
Liverpool Vs PSG: UCL (1 - 4) On Penalties On 11th March 2025 • Liverpool Vs Manchester United (7 - 0) On 5th March 2023 • Liverpool Vs Atletico Madrid : UCL (2 - 3) On 11th March 2020 • 2 • 3 • 4
Chelsea Vs Brentford (0 - 2) On 26th April 2023 • Fulham Vs Manchester United (0 - 3) On 9th February 2019 • Leeds Vs Arsenal (1 - 4) On 18th December 2021

