➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ - Business (895) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (1360395 Views)
1 2 3 ... 892 893 894 895 896 897 898 ... 2261 (Go Down)
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 10:27pm On Mar 16, 2023 |
highman10:Cashout! Another goal dey that game |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by betshopagent(m): 10:28pm On Mar 16, 2023 |
ThatrealestApex:yeah but dem love draws |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by betshopagent(m): 10:30pm On Mar 16, 2023 |
ThatrealestApex:abeg no deactivate. Intead, you go fund me. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by paulgabrielz: 10:30pm On Mar 16, 2023 |
ThatrealestApex:Lazio can't even get the ball into the penalty box. How them wan take score?? |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 10:31pm On Mar 16, 2023 |
E don happen, them don score Villarreal ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Bossman5(m): 10:32pm On Mar 16, 2023 |
Villarreal😑 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by paulgabrielz: 10:32pm On Mar 16, 2023 |
ThatrealestApex:Spanish teams be doing the most |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Zee0007: 10:32pm On Mar 16, 2023 |
ThatrealestApex:Goal check |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 10:32pm On Mar 16, 2023 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by betshopagent(m): 10:33pm On Mar 16, 2023 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by paulgabrielz: 10:33pm On Mar 16, 2023 |
Omo as Alkmaar done hit all the angle of the bar tonight 😅😅💔 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Zee0007: 10:33pm On Mar 16, 2023 |
Goal approved 😟😟😟😟😟 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Bossman5(m): 10:34pm On Mar 16, 2023 |
Na wa o😣
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by paulgabrielz: 10:34pm On Mar 16, 2023 |
Na this same Lazio end Napoli Seria A unbeaten 😅😅💔 Football no balance 🗽 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 10:35pm On Mar 16, 2023 |
Stvpid Arsenal and Villarreal ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Lhimeet(m): 10:35pm On Mar 16, 2023 |
Ezikay:
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 10:36pm On Mar 16, 2023 |
paulgabrielz:u Dy laugh u forget say u drop uncastable 2 odd Lazio to win wey I stake with 2h.... Dy laugh 🙄 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 10:37pm On Mar 16, 2023 |
To cashout for sportybet dey hard now oo, those fools no dey decide options like Over 1.5, Over 2.5 fast again once e don play Criminals ![]() |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 10:37pm On Mar 16, 2023 |
NBA D38AD884 16CC5383 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by paulgabrielz: 10:38pm On Mar 16, 2023 |
Reloadedisraelp:Oti lo. Lazio came into the game as I expected but bleeped it all up. So sad |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by betshopagent(m): 10:39pm On Mar 16, 2023 |
If you get small money for your account, go and play that 7odds to beat palmeiras u20 now or total goals under1.5 for both teams combined. |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 10:40pm On Mar 16, 2023 |
paulgabrielz:naso pjtech make me lose 5k ...ur own 2h.... Village people |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by paulgabrielz: 10:41pm On Mar 16, 2023 |
Reloadedisraelp:no vex
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 10:42pm On Mar 16, 2023 |
Ladies and gentlemen gentlemen gentlemen
Izz gone!
Yo X
Otilo
E don go
Oya sope otilo
No traces
Sheeesh
Refrain
Otilo
They don dey carry me they go where I no know
Otilo
They don dey carry me they go where I no know
Otilo
They don dey carry me they go where I no know
Hmmm |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 10:42pm On Mar 16, 2023 |
ThatrealestApex:na true, people still dey chop them steady |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Reloadedisraelp: 10:43pm On Mar 16, 2023 |
NOTORIOUS100: ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 10:44pm On Mar 16, 2023 |
Omo sporting dey pressure Arsenal o |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 10:44pm On Mar 16, 2023 |
Reloadedisraelp:show ticket... if the game boom now you no go say anything na man u put talk for your mouth |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by NOTORIOUS100(m): 10:45pm On Mar 16, 2023 |
Puntingnoob:X2🎶🎵🎶🎵 |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 10:45pm On Mar 16, 2023 |
Alabi music: [Chorus: The Black Eyed Peas] Lamentations (Louder) Teeth grinding (Louder) Weeping (Louder) Pump it (Louder) Pump it (Louder) Wailings (Louder) |
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by ThatrealestApex: 10:45pm On Mar 16, 2023 |
betshopagent:Them don score Palmeiras Under 20 ooo Are we seeing some upset today? So we get Prophet for this thread? ![]()
|
| Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by Puntingnoob: 10:46pm On Mar 16, 2023 |
NOTORIOUS100:No traces |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football (+/Other Sports) Betting Season 13 • 2 • 3 • 4
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 • EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller • Football Betting Season 8...AGE!!!
Viewing this topic: 1 guest(s)
those boys never ever cut since them dey Belgium 2nd Division before them promote come the main league!
