2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units - Politics (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units (96286 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 28 Reply (Go Down)
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Isabi4lov: 6:02pm On Mar 18, 2023 |
alezzy13:On a norms we dey peaceful , we no dey find people trouble, na if dem find out trouble even at that we go no how to go about it. But you see Lagos State , the fight between Igbos and Yorubas no be for here 😅 dem don extend the hate reach church. I don begin dey look RCCG , CAC, Deeper Life etc with one kin eye 🤣🤣🤣 |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by highchief1: 6:03pm On Mar 18, 2023 |
sageb:I go happy sha. |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by highchief1: 6:04pm On Mar 18, 2023 |
PrinceMajestic:lol u sef. |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by ken6488(m): 6:05pm On Mar 18, 2023 |
Iriruaga100: No be delta south I dey |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Sonnobax15(m): 6:06pm On Mar 18, 2023 |
ken6488:. But APC dey win cha ![]() |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by highchief1: 6:06pm On Mar 18, 2023 |
Freshtruth:lol |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by saintruky(m): 6:06pm On Mar 18, 2023 |
Iriruaga100:Shetif don clear okpe, sapele n uvwie... Parts of ughelli |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by saintruky(m): 6:07pm On Mar 18, 2023 |
Sonnobax15:Shetif don clear okpe, sapele n uvwie... Parts of ughelli... don clear abraka n obiaruku... Parts of orogun too |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Iriruaga100(m): 6:07pm On Mar 18, 2023 |
ken6488:Na Delta South I dey. Okumagba, Warri South. Who know PDP for here. People are voting Labour and APC. Riverine communities dey vote APC |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by saintruky(m): 6:07pm On Mar 18, 2023 |
coldFLARES1:Shuooooo... Landslide don get new meaning? |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by highchief1: 6:08pm On Mar 18, 2023 |
alezzy13:they couldn’t vote from top to bottom anymore bro.fire don off |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Iriruaga100(m): 6:09pm On Mar 18, 2023 |
saintruky:Post the Sapele result? |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Sonnobax15(m): 6:10pm On Mar 18, 2023 |
saintruky:. . This boy,why you dey dream like this.....All those places wey you just mention so,na Agege dey clear those areas...So stop talking without facts. |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Goalnaldo(m): 6:10pm On Mar 18, 2023 |
My state of origin. Any other party apart from pdp and apc should win. |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Evestar200(f): 6:10pm On Mar 18, 2023 |
saintruky:please wake up 😂😂😂😂 Eye go turn PDP members by tomorrow morning |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by QueenSavage: 6:11pm On Mar 18, 2023 |
God1000:Impossible |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Honlucas: 6:12pm On Mar 18, 2023 |
saintruky:Orogun? Bro are you high? |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Evestar200(f): 6:12pm On Mar 18, 2023 |
More Results from Delta
|
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by QueenSavage: 6:12pm On Mar 18, 2023 |
Goalnaldo:Impossible Delta is for apc or pdp Very sad something |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Sonnobax15(m): 6:12pm On Mar 18, 2023 |
Evestar200:😂😂 leave the werey my sister...The way Omo Agege go take beat Sheriff go be like say dem get problem before. |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Iriruaga100(m): 6:12pm On Mar 18, 2023 |
saintruky:Post the results. Abi Na the one una write? You story nor get truth when you add abraka join |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Sonnobax15(m): 6:13pm On Mar 18, 2023 |
Honlucas:. Bro that kid is surely high on canadian loud....Say Omo Agege lose for him own orogun.. |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by QueenSavage: 6:13pm On Mar 18, 2023 |
Iriruaga100:I’m also in Warri south , Ekurede Pdp is winning |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Creditalerts: 6:14pm On Mar 18, 2023 |
I pray agege win |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Iriruaga100(m): 6:14pm On Mar 18, 2023 |
saintruky:Okoro, you don see results when them post for Okpe? Even Osubi hate sheriff. |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by coldFLARES1(m): 6:15pm On Mar 18, 2023 |
saintruky:. Landslide wey me been know na gap wey dey turn person eye. For my coast, like MTN, dem tumble Sheriff everywhere you reach. E come make me dey fear where landslide fit take happen for am. I no like Ovie but I vote am because PDP don stunt our growth too much over the years. |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by olumide4christ: 6:15pm On Mar 18, 2023 |
highchief1:I remember before the presidential election, Obidients told us that the whole of Delta State is Obidient. Wetin come happen to LP now? |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Sonnobax15(m): 6:15pm On Mar 18, 2023 |
QueenSavage:. Winning polling units no mean say he don win...same way Agege is winning Ughelli massively too |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Evestar200(f): 6:16pm On Mar 18, 2023 |
Polling Units in Sapele, Ndokwa, Ethiope West and Ethiope East LGAs
|
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Creditalerts: 6:16pm On Mar 18, 2023 |
Iriruaga100:I swear them put osubi for pocket ,make agege win I beg |
| Re: 2023: Delta Governorship Election Results From Polling Units by Honlucas: 6:17pm On Mar 18, 2023 |
Sonnobax15:PDP nr get reach 50 vote all together for orogun sef |
PDP's Sherriff Oborevwori Wins Delta Governorship Election 2023 • 2023 Presidential Election Results From Polling Units • Ondo Governorship Election 2020: Results From Polling Units • 2 • 3 • 4
Sunday Igboho: Why Bullets Fired At Me In Seriki Fulani's Place Did Not Harm Me • Unknown Gunmen Declare Cubana Chief Priest Wanted After Killing Ogwu Mozambique • Dino Melaye Used Fake Rolls Royce Ghost Hearse For Mum's Burial

No be delta south I dey